Lohlarh's Posts
Nairaland Forum › Lohlarh's Profile › Lohlarh's Posts
clemcy y u dey shi for me now ![]() Well na u get ur mouth sha, u fit yarn anytin o,olodo oshi ![]() |
Nitty me i no claim 'saint' o, no just try me cos i sabi d tin nd i no lie i lik m wells ![]() |
Men re generally useless ![]() Na God catch m Lolami how u dey? |
Nice jokes tyty, cant stop laffin ![]() thumps up 4u gal ![]() |
Lola wetin happn to Tufeeeeeeeeee thread? Y seun go comot m? ![]() |
Hmmmmmmmmmmmmmmm ![]() Nice one u got dere ![]() hi a point? |
Ha Nighty tori olohun, u don spoil beyond repair o ![]() Cant stop laffin Nice one |
Na real Long tiiiiinnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn I will just drive thru. shikenah!!! |
wat manner of pen-- was dat? |
Now i know (noddin in acknowledgement), so tell me d weeknd was reallllllllllyyyyyyyyyyyyyy gooooooooooooooddddd |
So Lola, u no remember say i call u for fone? Make una no fight o, Clem she tell u say she dey live outside her pale house? ![]() |
na real wah o ![]() |
Lolami i dey o, i dont do extra cool(umm fumble bere ![]() U just dey misyarn for phone lik say u don sleep. Make dem open mouth, if weeknd sweet nko? ![]() |
Nice joke baby Girl,cant stop laffing Lolly babe, how was ur weeknd? but u sabi sleep sha |
Funny nd witty ![]() |
Nice jokes man, they re kool ![]() |
Yepa :oThuggy na soo he small reach? |
Clemo, u follow me reach dis thread again? ![]() se u understnd d water now, he dey belleful pass ![]() |
U dey do me tinini tinini-----Shey u go give to me some more? Clemcy no lele, i dey enjoy dis gbedu o ![]() |
, i really dont drink water, but i drink 'his' drops/discharge ![]() |
, make give it to me some more, oh, he get as dey poke me,poke me, step on d dam bed ![]() Clmecy nothin do us joo |
@nightie i dey feel u jare (leave dis guys make dem dey yarn) , If u Bleep me (oh sorry) do me i Bleep u,haha wetin dey happen to this key board sef Wo nightie osumi o, but u know wat tryin to do sha |
'singing' E be like say dem do u, do u, do u, una go wound o, una wound o but i like d way e dey do me, i w wound o(2x ![]() Lolami how u dey jare |
wat re u talkin clem, infact he dey beside me, na chewing stick sef ![]() |
abi o ![]() |
no i dont hv any probs o, clem so u guys brought up this long tin issue on this thread again Well the person shd be called = TOLA D LONGEST AND SWEETEST ![]() |
u pple shd respond to his question n not turn dis thread to 'a[i] long time no see tin' [/i] [/b][b] ![]() |
Useless, and too materialisteic person, lawyer, dat one go fit win case? ![]() |
funny nd very adventurous Daddy ![]() |
@Sugunpc, swear that u dont know wat it means, nd i'll tell u how u did it d last time ![]() |
, rushes into d class wit her slate,raises up a hand and ask excuse me sa, wat is d meaning of 'heck who hill hay' ![]() |
Alrite jare ore, i 4don spark Hmmm, Val u suppose know now, jeko ye e paddy mi ![]() |







