Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 272 273 274 275 276 277 278 279 280 (of 339 pages)
and clemcy was admited to yaba left ![]() |
hmm so folly and clemcy are now dearie and sweetie ![]() |
jelos of wetin, abegiiiiiiii spare me |
hmm,clemcy which house rent u dey talk sef well my landlord no pursue me 4 house ooo and my rent neva due hmm,d rover boy will definitely be confused cos he is roving d rong person and if mr right catch am,hh i just pity d guy |
d gyt an real waffi guy, i dey gbadun ur pidgin,carry go ![]() |
kelly it seems u chop liver plenty, well i just dey pity u,make migines no catch u oo ![]() |
i feel ajasa and 9ice in deir various genre but meen,i stil dey gbadun gongo aso for life |
u beta no laff ur ass offf,it cld be dangerous ![]() |
hmm, na wah ,na who come carry tufeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee thread,i tire 4 nrland ooooo,abi na seun commot am ![]() |
@ayo welcome 2 d land kronky answer d question----ur own dey among |
you ke? for ur dream. i knw sey aisha just dey pull ur leg ![]() |
temmysexy whre are thou, ur i.d realy got me |
today |
u no mind wetin |
whre d hell is dis ituen;s grandson ![]() |
hmm so aisha has finally accepted anus man just because folly travled out of town,\ hmm,women,u can neva satisfy them ,neither can u predict them ![]() @joke read it b4 but stil kept me laughing at d hubby ![]() |
whre is man of d dogs ?abi rabbies don catch am ![]() |
oya toasting continues ![]() |
aliamdulilhai, ina kwana |
they sure will, guys make una no fight |
zooms off and runs for dear life ![]() |
hmm i love nrlndrs dey are alwys obedient |
no b only awoof hisses and zooms off u suces may u cont to stool frm now till------------- ![]() |
hmm segun which pikin dey insult u ![]() good morn |
no mind d guy,na because tufe no dey around |
see me see troubl eooo, so u just dey get babes free of charge, well sory 2 disapoint u,dis chicka are diff,dey have class,no cv no deal ![]() |
koboland |
wetin dey funny again---u sha wan open ur dirty teeth ![]() |
hmm, see u,u hav 2 apply first now ,u just wan get chicka like dat ![]() |
lmao ![]() |
dollarland |
hmm,make una no just mind segun, he will neva listen |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 272 273 274 275 276 277 278 279 280 (of 339 pages)