Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 339 pages)
@poster, dats a good news,i will jump up and start making plans 4 our mariage ![]() |
meeeeeeeeeeeeen,i no fit ooo, bt i advice u folow ur hrt,we shldnt decide ur future ![]() |
not all men are bad though,but most of dem are ,so also are som ladies dey are realy realy bad |
ohh sory have u used phensic ![]() tank God sey na only headahe e give u |
na wah ooo |
anoda hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm ![]() |
exactly dats wht he will surely get ![]() |
i think frm 25-35 |
good advice for u dere poster, keep 2 them and u are good wth ur guy and his pple |
life goes on |
view |
hmm,wetin be this!!!!!!! |
hmm ur LOST BRAIN-----lmao ,am sory i cnt cope wth a guy wth tears 24/7 ![]() hmm,gold wht do u feel abt donsity |
@poster, e be like sey u knw knw sey ur mates don b grandpa ![]() |
hmmm |
no just mind all of them,na d answer i don tel u so ![]() |
@poster, u wldnt realy blame d guy 4 askin 4 it,guys will alwys be guys , bt stand ur point,he wil reason wth u bt i asure u dat he will play his game outside ![]() |
@topic, it is cheatig and no oda name 4 it, dough i have done dat once or twice ![]() zooms off b4 she is fired ![]() |
hmmmmm |
onitemi, and my hrt for his other line e,t,c i kept laffing on d dif names posted--oloriburuku,which level,my sister |
na real long thng, lorlhar girl whts up wth yaa |
i wonder ooo, infact na dere own worse pass, u knw how many divorcee we have in uk? poster say somtin abt dis |
male virgins----------------scarce as ever ![]() |
@poster above me, i agree wth u, lve does exist but its kinda rare |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 339 pages)
