₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,424 members, 8,435,599 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 02:10 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 2:27pm On Feb 22, 2008
i knw b4 now,na him i dey talk
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 2:27pm On Feb 22, 2008
lai lai,we wont take dat cool
Jokes EtcRe: Why Do We Drink Water? by Lolabbey: 2:26pm On Feb 22, 2008
hmmm paddy mi lorlhar,dis kind tin wey u dey drink sef tire me ooo
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 2:23pm On Feb 22, 2008
hunger ke,
whre migines dey cheesy
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 2:23pm On Feb 22, 2008
realy,

tel me more
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 2:08pm On Feb 22, 2008
reay,

bt u no like me pass migines sha tongue
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 2:07pm On Feb 22, 2008
shrine ke,

so suces na herbalist ,him com dey like sey him na pastor,

na wah oo grin
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 2:04pm On Feb 22, 2008
u bera don die oooo grin
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 2:02pm On Feb 22, 2008
dere is no room 4 hmmmm,

lets tel clem to explain d bla bla bla grin
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 2:00pm On Feb 22, 2008
and d singing goes on and onnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn grin
Jokes EtcRe: Women Are Too Much: by Lolabbey: 1:58pm On Feb 22, 2008
good one frm u clem grin
Forum GamesRe: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 12:18pm On Feb 22, 2008
u neva see anything

@post

mo she lovee she you eee grin grin grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 12:15pm On Feb 22, 2008
now no more fear,

lets see illustrations grin
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 12:14pm On Feb 22, 2008
am sure suces is somwhre getin deliverance,

because he has bin silent
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 12:13pm On Feb 22, 2008
na u and angel folly sabi
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 12:11pm On Feb 22, 2008
dey are talking to d rumour bacteria
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 12:08pm On Feb 22, 2008
hmmm,

so what else did u see cheesy
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 12:08pm On Feb 22, 2008
na u sabi ,either dunmb or no dumb

tel me since u knw whts up cool
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 12:05pm On Feb 22, 2008
realy,so who be d cat and whre d fish dey grin
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 12:01pm On Feb 22, 2008
u are as correct as ur thots grin
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 11:58am On Feb 22, 2008
dem neva com back frm picknic abi -------------- cheesy
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 11:56am On Feb 22, 2008
hahahahha,

clemcy u hate me reach like dis?

well u no talk sey dem bite me dem just hug me grin grin grin
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 11:54am On Feb 22, 2008
sure he will be intrsted grin
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:52am On Feb 22, 2008
hahahah,

segun u ro tel me sey u be carabar boy now,

i for don gree 4 u tail bt now u don fumble as u sey u wan mary my pady join grin
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 11:45am On Feb 22, 2008
he is ituen's grand son
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 11:43am On Feb 22, 2008
hmmm clemcy i fear u ooo,

u dey dere wen d mad man kiss am grin
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:40am On Feb 22, 2008
hmm,rover boy-----lmao grin grin
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 11:38am On Feb 22, 2008
which hole dem get ,
ohhh i seee,dey will do it tru d shit hole grin grin
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 11:35am On Feb 22, 2008
well i stil b ayoungy bt all d same trust me i cnt tak cre of mor dan d bushhhhhhhhhhhh grin grin grin
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 11:25am On Feb 22, 2008
na so evrybody dey laff deir booty off ooo grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:24am On Feb 22, 2008
hmmm
Jokes EtcRe: Is Ituen And Co A Problem by Lolabbey: 11:23am On Feb 22, 2008
rome na wah oo,

dis ur grammar too much oo cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 339 pages)