Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 12:45pm On Feb 21, 2008 |
u are welcome kelly joe  |
Jokes Etc › Re: Give Acronymys For Ur Name by Lolabbey: 12:45pm On Feb 21, 2008 |
unkle kay pls start ur own, nothng dey hapen,space stil plenty 4 nrlnd  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 12:42pm On Feb 21, 2008 |
may d seperators neva find ur abode  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 12:40pm On Feb 21, 2008 |
good advice infact he needs it more dan anyone else  |
Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 12:36pm On Feb 21, 2008 |
na d weed cause am  |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 12:33pm On Feb 21, 2008 |
hmm folly don come again , dbanj paddy anyone wey u like mak u call am  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 12:32pm On Feb 21, 2008 |
no thanks to you mr folly |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 12:28pm On Feb 21, 2008 |
green bush ke? whre dat one dey again  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 12:25pm On Feb 21, 2008 |
beeeni oooooo  |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by Lolabbey(op): 12:23pm On Feb 21, 2008 |
omo, dis long thing issue don dey get really realy longggggggggggggggggggggggggggggggggggggggggggggg  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 12:22pm On Feb 21, 2008 |
exactly  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 12:06pm On Feb 21, 2008 |
na real wah oo, so we got lots of ghosts on d land  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:16am On Feb 21, 2008 |
saying ur head  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 9:14am On Feb 21, 2008 |
hmm,
ur plans wont work out |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 8:51am On Feb 21, 2008 |
with water ke
na wah ooo |
Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 8:47am On Feb 21, 2008 |
hmm suces abi u sef don dey street  |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 8:45am On Feb 21, 2008 |
suces ur mouth no go kill u, mrs clemcy migines ,we fat 4 yanch bt u ar fatter 4 yanch  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 8:42am On Feb 21, 2008 |
hmmmm,squarming--  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 8:39am On Feb 21, 2008 |
ohh am sure lots of pple out dere are willing to help, send ur account num and u ar on a plane  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 8:36am On Feb 21, 2008 |
na wah oo, see me see professional s ooo  |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by Lolabbey(op): 8:32am On Feb 21, 2008 |
hmm, na wah ooo, all dese kind names 4 only one thing  |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 6:00pm On Feb 19, 2008 |
hmm nity no b lik dat now,
na so i just dey see am now |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 5:55pm On Feb 19, 2008 |
hmm, dis one wey una dey ask me dis kind question,i tire oo na wen i become nrlnd administrator/ anyway it seems gun point has given d breakdown  |
Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 5:45pm On Feb 19, 2008 |
i sure sey na wetin him wan do be dat bt God no go give am do |
Jokes Etc › Re: Which Of These Phobia Do You Thin You Have by Lolabbey: 5:44pm On Feb 19, 2008 |
my own phobia na guyphobia  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 5:41pm On Feb 19, 2008 |
umh is dat all u will say |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 5:13pm On Feb 19, 2008 |
are u sure?
nothng wey person no go hear 4 hre oo |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by Lolabbey: 5:04pm On Feb 19, 2008 |
i love this |
Jokes Etc › Re: Hurrayyyyyy by Lolabbey: 5:00pm On Feb 19, 2008 |
congratulationsssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 4:58pm On Feb 19, 2008 |
aint d lions awake yet abi na hw many yrs leav dem get sef |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 4:57pm On Feb 19, 2008 |
HMMM na real wah for dese elders ooo |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:53pm On Feb 19, 2008 |
ohhh i see, bt clem hw u knw say na short THING  |