Jokes Etc › Re: Seun's Bible by Lolabbey: 3:15pm On May 06, 2009 |
u wan begin dey vex me u knw  |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Lolabbey: 3:12pm On May 06, 2009 |
d gurl na horror |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by Lolabbey: 3:11pm On May 06, 2009 |
hahahha.lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:11pm On May 06, 2009 |
na wah,upon sey d rain hevy,son stil no remove dis plastic |
Jokes Etc › Re: Children Again by Lolabbey: 3:08pm On May 06, 2009 |
na Cbase |
Jokes Etc › Re: Please Help oh This Gurl dey Chase Me With Knife ! by Lolabbey: 3:07pm On May 06, 2009 |
especially coff,i trust d guy na TB patient |
Jokes Etc › Re: What Gets U Excited? by Lolabbey: 3:06pm On May 06, 2009 |
i get excited wen D1 showcases his madness |
Jokes Etc › Re: Iteuns Cums Late. . . . by Lolabbey: 3:04pm On May 06, 2009 |
whre dis guy dey sef? |
Jokes Etc › Re: The 3 Pastors by Lolabbey: 3:04pm On May 06, 2009 |
abeg waka pass |
|
Jokes Etc › Re: Sick Leave by Lolabbey: 3:00pm On May 06, 2009 |
yfy i no see am ooooo  |
Jokes Etc › Re: Imagine A World...... by Lolabbey: 3:00pm On May 06, 2009 |
na wah oooo,see as pple dey day dreamm |
Jokes Etc › Re: Warri Version! by Lolabbey: 2:58pm On May 06, 2009 |
dem dey come back again . . . . , .  |
Jokes Etc › Re: Smiling Competition by Lolabbey: 2:57pm On May 06, 2009 |
clem no dey speak again ni? |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 2:56pm On May 06, 2009 |
shioorrrrr |
Jokes Etc › Re: Recent Miss Universe Interview by Lolabbey: 2:54pm On May 06, 2009 |
itu baba ita,i knw sey u go get d answer |
Jokes Etc › Re: The Hippie N D Nun by Lolabbey: 2:52pm On May 06, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Lawyer, Take It Easy by Lolabbey: 2:52pm On May 06, 2009 |
i no be jesus oooo.lol |
Jokes Etc › Re: Your Iq by Lolabbey: 2:50pm On May 06, 2009 |
yfy yfy |
Jokes Etc › Re: Faithfulness! by Lolabbey: 2:47pm On May 06, 2009 |
kpeleeeeeee |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 2:46pm On May 06, 2009 |
u sey wetin? |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by Lolabbey: 2:45pm On May 06, 2009 |
hahahahhhhhhhhh,i just dey use u laff |
Jokes Etc › Re: Welcome On Stage Cemcy The Super Model by Lolabbey: 2:43pm On May 06, 2009 |
na who u offend? |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by Lolabbey: 2:42pm On May 06, 2009 |
na wah for dat guy name ooo |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 2:41pm On May 06, 2009 |
u mean fartness? |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Lolabbey: 2:40pm On May 06, 2009 |
person dey sleep nah,ur noise too much abeg |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by Lolabbey: 2:37pm On May 06, 2009 |
who u dey ask? |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 2:37pm On May 06, 2009 |
ohhhh,dikele kpele ti eee |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by Lolabbey: 2:35pm On May 06, 2009 |
d guy na terminator,e don dey look 4 u tey |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 2:33pm On May 06, 2009 |
comot for road mak i pass |
Jokes Etc › Re: What Happens If You Skip Your Mad Pills by Lolabbey: 2:32pm On May 06, 2009 |
who dey ur front? |