Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:21pm On May 06, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 4:21pm On May 06, 2009 |
i tink sey na high level u dey |
Jokes Etc › Re: The 3 Pastors by Lolabbey: 4:19pm On May 06, 2009 |
na over eating dey worry d guy jare |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 4:19pm On May 06, 2009 |
ben,o fe tee abi? |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:15pm On May 06, 2009 |
i no fit lie,i don miss u die  |
|
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by Lolabbey: 4:12pm On May 06, 2009 |
d hot akamu wey he drink dis afternun burnt his mouth |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:09pm On May 06, 2009 |
i don dey miss u since,now u don com wth ur kasala abi  |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 4:08pm On May 06, 2009 |
romade wetin be ur position dis time? |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:07pm On May 06, 2009 |
romade how u dey jare? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 4:06pm On May 06, 2009 |
i trust u jare,i don dey feel sey u don come  |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:03pm On May 06, 2009 |
padie,i don dey look for u tey,i don miss u,only be sey i no want all dese aprokos dem use me laff.how far |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:02pm On May 06, 2009 |
wetin do ona three? |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:01pm On May 06, 2009 |
yfy pass yfy nah  |
Jokes Etc › Re: Tell The Whole Truth by Lolabbey: 4:00pm On May 06, 2009 |
wetin be ya own sef? |
|
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by Lolabbey: 3:51pm On May 06, 2009 |
hin present situation demands dat |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 3:36pm On May 06, 2009 |
abeg forgiv am ,na small pikin dey worry am |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 3:35pm On May 06, 2009 |
i trust u,u too dey sabi |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Lolabbey: 3:34pm On May 06, 2009 |
na me make i shut up bai who? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:33pm On May 06, 2009 |
me is doing fine as usual |
Jokes Etc › Re: Warri Version! by Lolabbey: 3:32pm On May 06, 2009 |
u knw sey fear no dey catch me nah |
|
Jokes Etc › Re: Laugh by Lolabbey: 3:28pm On May 06, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 3:28pm On May 06, 2009 |
son,how far |
Jokes Etc › Re: Laugh by Lolabbey: 3:25pm On May 06, 2009 |
:d :d :d |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 3:23pm On May 06, 2009 |
shey i spit ni?i no knw ooo  |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 3:21pm On May 06, 2009 |
na wah ooooo |
Jokes Etc › Re: Tell The Whole Truth by Lolabbey: 3:21pm On May 06, 2009 |
go consult nurse ba n gbabere |
Jokes Etc › Re: Christmas Has Been Postponed by Lolabbey: 3:18pm On May 06, 2009 |
dat wld do dear,tanks |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 3:17pm On May 06, 2009 |
if u no fit afford raid,mekunnu fleet dey abeg |
Jokes Etc › Re: Short Jokes by Lolabbey: 3:16pm On May 06, 2009 |
abeg open abunna make i feed my eyes |