Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 12:20pm On May 07, 2009 |
romade,romade,romade |
Jokes Etc › Re: Do U Believe In Ghosts? by Lolabbey: 12:18pm On May 07, 2009 |
hmmm . . . . i trust yfy sha |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:18pm On May 07, 2009 |
dem forget dere hearing aid 4 whre dem go watch d match |
Jokes Etc › Re: This will Make You Smile by Lolabbey: 12:16pm On May 07, 2009 |
am ur mom,wake up son  |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 12:15pm On May 07, 2009 |
hmmmmmm,brb . . . . . . . .n i still dey happy sha |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by Lolabbey: 12:11pm On May 07, 2009 |
pervert |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:11pm On May 07, 2009 |
no mind d boi jare |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by Lolabbey: 12:09pm On May 07, 2009 |
ohhhhhhhh |
Jokes Etc › Re: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by Lolabbey: 12:08pm On May 07, 2009 |
u don dey grow bear bear abi? |
Jokes Etc › Re: Lol by Lolabbey: 12:06pm On May 07, 2009 |
dat gives him inspiration |
Jokes Etc › Re: Economic Crisis by Lolabbey: 12:05pm On May 07, 2009 |
abeg delete dis joke jorh |
Jokes Etc › Re: Tell The Whole Truth by Lolabbey: 12:01pm On May 07, 2009 |
make ona shattap jare |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Lolabbey: 12:00pm On May 07, 2009 |
cant u kids realise am still sleeping? |
|
Jokes Etc › Re: What A Laugh! by Lolabbey: 11:58am On May 07, 2009 |
i call did tribllish |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 11:55am On May 07, 2009 |
sylv u mak mistake small,na benny face |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by Lolabbey: 11:55am On May 07, 2009 |
son and yfy are havin a grt time . . . . we got such a butiful famly  |
Jokes Etc › Re: Warri Version! by Lolabbey: 4:42pm On May 06, 2009 |
ashaby sha dollars |
Jokes Etc › Re: Laugh by Lolabbey: 4:41pm On May 06, 2009 |
thanks dear |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:40pm On May 06, 2009 |
i no fit siddon for long like dat . . . . . i fit arrange fake pali for u nah |
Jokes Etc › Re: Tell The Whole Truth by Lolabbey: 4:38pm On May 06, 2009 |
i go break botle for hin head ooo |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:37pm On May 06, 2009 |
ben kpele ti eeeee |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:36pm On May 06, 2009 |
hahahahah,na him be sey awa two case match . . . . . . we fit dey help awaselvs nah |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 4:34pm On May 06, 2009 |
i wan sleep small,i dey com |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 4:33pm On May 06, 2009 |
growing so fast |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:32pm On May 06, 2009 |
my own no be small oooo,u knw sey jos far small |
Jokes Etc › Re: Warri Version! by Lolabbey: 4:30pm On May 06, 2009 |
ehmmm,i dey come first |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 4:30pm On May 06, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 4:27pm On May 06, 2009 |
abeg clear jare |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 4:27pm On May 06, 2009 |
no be all of us dey eductated |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 4:24pm On May 06, 2009 |
lol  |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by Lolabbey: 4:24pm On May 06, 2009 |
na wetin do u be dat abi? |