Jokes Etc › Re: Cannibals by Lolabbey: 1:39pm On May 08, 2009 |
na d meaning i don tel u so |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by Lolabbey: 1:33pm On May 08, 2009 |
na laff u dey laff so? |
|
Jokes Etc › Re: What A Laugh! by Lolabbey: 12:40pm On May 08, 2009 |
kiwi polish sabi shine you wella |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:37pm On May 08, 2009 |
an celestial man,so e no dey necesary mak hin dey wear shoe,u no dey notice sey hin dey alwys wear church garment |
Jokes Etc › Re: Cannibals by Lolabbey: 12:36pm On May 08, 2009 |
i like u sha |
Jokes Etc › Re: Do U Believe In Ghosts? by Lolabbey: 12:33pm On May 08, 2009 |
na ghost dey sabi ghost sha |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Lolabbey: 12:32pm On May 08, 2009 |
add small sugar or honey |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by Lolabbey: 12:26pm On May 08, 2009 |
i laffffffffff |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:18pm On May 08, 2009 |
ole |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:13pm On May 08, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Lolabbey: 12:08pm On May 08, 2009 |
u sabi vex lyk dis? |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 12:01pm On May 08, 2009 |
sharrapp jorh,elders dey discuss todler lyk u dey put mouth |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:00pm On May 08, 2009 |
i trust u |
Jokes Etc › Re: Where Were You Born? by Lolabbey: 11:58am On May 08, 2009 |
hmmm,and i rmbr ben,packing all d left overs even dough i was still a baby |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 11:53am On May 08, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 11:51am On May 08, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:50am On May 08, 2009 |
but hin papa leg no get shoe 4 market nah |
Jokes Etc › Re: Where Were You Born? by Lolabbey: 11:44am On May 08, 2009 |
i was born rite hre |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Lolabbey: 11:41am On May 08, 2009 |
paddy mi to sure  |
Jokes Etc › Re: Brave Or Wot?!? by Lolabbey: 11:40am On May 08, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Where Were You Born? by Lolabbey: 11:34am On May 08, 2009 |
i was born and bred in nrlnd,alongside paddy e,yfy and son  |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:33am On May 08, 2009 |
son how many times hav i warned u ova dis habit? |
Jokes Etc › Re: Cannibals by Lolabbey: 11:32am On May 08, 2009 |
bliss d errorful cannibal  |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 11:29am On May 08, 2009 |
u 'r deir distant cousin  |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by Lolabbey: 11:27am On May 08, 2009 |
mheeeeeeeeewwwwwwwwww |
Jokes Etc › Re: You Just Can't Fool Them Flies by Lolabbey: 11:26am On May 08, 2009 |
paddy e how far? |
Jokes Etc › Re: Please Help oh This Gurl dey Chase Me With Knife ! by Lolabbey: 9:46am On May 08, 2009 |
cheiii,dikele u don dey sabi ur enemy small small |
Jokes Etc › Re: Extremely Bad Jokes Are Hilarious^ Don't Be Afraid To Post Yours Here by Lolabbey: 9:46am On May 08, 2009 |
mak i tink weda i get d joke,i dey come |
Jokes Etc › Re: Economic Crisis by Lolabbey: 9:40am On May 08, 2009 |
abeg free me jare  |
Jokes Etc › Re: What A Laugh! by Lolabbey: 9:39am On May 08, 2009 |
d guy dey tok sey pple no get sense of humour,hear am dey vibrate like china fone ova notin.yfy howdy? |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 9:37am On May 08, 2009 |
how e go easy ,wen ona no go hustle wen una mate dey hustle |