Lololo's Posts
Nairaland Forum › Lololo's Profile › Lololo's Posts
lie lie love, na wow ooh |
Make u try find somewhere go kill urself? na person send u, ![]() |
@Keziah BIG UPS TO u , good talk , |
@kateflow @saucekid (m) I don here u, u 4 carry central bank give any girl/man wey come ur wey. |
women are powerful, u dont have 2 tink about it |
NA WOW OOOH SO U HAVE A JOB AD UR TINKING OF losing IT WELL DON, NA U LOVE PASS |
@walemania U tink sey na school u day abi , see all ur reply, na wow oooh |
@funmise NO b u b the first preson, go try im make u come tell us ![]() |
i will do nothing 4 love let love do 4 me ;d ;d ;d ;d |
@sammie.k 50/50 or 100/100 NA u sabi as love don b numbers, u 4 sey 1000000 /1000000 |
right age for marriage? issssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss 2000 ![]() |
@kateflow woman and money, money no go kill u ooooh, |
@saucekid NA only u no weiting b this, ( oruko mi n je Sikiru,mo ni ife re e so ti o ba mo nnkan to ma da fun e,o gbodo ni ife mi,odawise,se o ri igo yi,ma fi dent oju re) |
Welcome home King of Pop, BLACK man 4 life |
@DAMMYGLOW, just sey thank god 4 man ![]() |
helooooooooooooooo, March , 22 No long tins |
what do i do, , my best friends girl is trying to force her self on me even when i am trying to pull her off, but most of the time i feel with in myself that trying to avoid her is not showing any good sence of an active man hood , it has really derogated my pride of activeness and cant tell what the sene will be if he finds out that we ever talked on phone more or less seeing each other, |
guys wash any undies , |
heyyy i got d infos u need ok, Dan Foster is to radio audience in Lagos, what Larry King or Oprah Winphrey are to TV audience in America. The guy is phenomenal. His listeners simply adore him. An American, Dan came to Nigeria about three years ago and has enjoyed every minute of his stay here. The climax so far has been winning the Best Radio Presenter of the Year and his e mail dan@coollink.us hala at me if u get it, no long tins
|
Love is more than emotions, and it is much more than a good feeling. But our society has taken what God has said about love, sex and intimacy and changed it into simply emotions and feelings[b][/b][i][/i]NO long tins[b][/b] |
Passion is a gift of the spirit combined with the totality of all the experiences we've lived through. It endows each of us with the power to live and communicate with unbridled enthusiasm. Passion is most evident when the mind, body and spirit work together to create, develop and articulate or make manifest our feelings, ideas and most sacred values. Best of all, you can't fake it, NO LONG TINS If love comes from appreciating goodness, it needn't just happen -- you can make it happen. Love is active. You can create it. Just focus on the good in another person (and everyone has some). If you can do this easily, you'll love easily. |
Holiness M, see i tink u have a big pros with hair all the time, ![]() |
darlinton3001@yahoo.com no long tins |
Are You Still Complaining , Observe around you and be thankful for all that you have in this transitory lifetime, We are fortunate, we have much more than what we need to be content. let's try to feed this endless cycle of consumerism and immorality in which this modern and advanced society forgets and ignores the other tow thirds of our brothers and sisters, LET US COMPLAIN LASS AND GIVE MORE, NO LONG TINS
|
No Finance, No Romance!, NA WOW OOOH U NO GET MONEY U DAY GO LOOK 4 WOMAN, WOMAN IS = TO MONEY NO MONEY IS = TO RUN LIVE ME, ![]()
|
(jkpretty) U NO WELL AT ALL OOOH U DAY SEY MAKE STAY ABI IF HIM KILL IM NA THAT TIME U GO RUN, O BABY THERE IS NO SENSE TO SEE IN THIS ONE OOOOH THE BEST TIN 2 DO IS 4 U 2 WALK OUT OF HIS LIFE B4 U DIE, PERSON WEY SEY E LOVE U DAY HIT U LIKE SEY TOMORROW TO DAY, ![]() |
(GAMINE) U TINK SEY NA U FIND PASS ABI MAKE U NO LOOK 4 ONE GOODGUY WEY U GO DAY WITH U GO OLD WELL WELL ![]() |
meka i no lie e day somehow, but if u really sey u love someone u will do anytin again anytin too make that person happy, no long tins guys make we try do im ![]() |
igbonla E.B, LIKE SEY U NO WELL AT ALL OOOH u 4 BUY NIGERIA GIVE ANY GIRLS WEY COME UR WEY, U DAY TALK SEY B A MAN NA U GET MONEY PASS ABI ![]() |


