Lololo's Posts
Nairaland Forum › Lololo's Profile › Lololo's Posts
sorry ooh let me just ask, is this a bank where u can collect loan, na wow 4 people ooh |
thatss me and my baby,
|
all dey need is money and a good looking guy to show in front of friends |
@ poster, thats not a good tin 2 sey not to tink of do omo no go der?? ooooh ![]() |
aaaaaaahh, we wey no get anyone. uko |
abi oooh, thats wat day like ooooh, if guys no get money now dem go sey e no get ?? |
again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
@poster the 2 of una no well at all na person send u, carry im pic go babalawo now, ahaha the girl na mamiwater ![]() |
abi oooh we boys, god 4give us |
@poster 2 ask a guy out is not bad, but pary make him no b bad guy or u go here im, |
@ poster, tell her to go awey, u have a girl i don't tink its ok, 2 give her ur # na wow ooh weiting u day find ![]() |
xz |
ahhhhhhhhhhh yes if money day i will, |
na u sabi ![]() |
yes ooooh, but 2 find that type of girls this days man u have to look well well, |
@poster, u have to move on, thats life 4 u a new day will come belive in god, tek care of ur babyboy, |
@poster, ok ooooh but u dont have anypic , 2 |
@ POSTER, Y U ONE NOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO, ![]() |
hmmmmmmmmmmmm this one big pass me ooh, no commet, ![]() |
Why Do Women Love To Gossip?, OK u one no ABI because thats THE WORK OF A WOMAN, TALK TALK ![]() |
tell her that nigeria is not good 2 moch 1 4 9, ![]() |
ahhhhhhhhh well don ooooh my oga @creamkele i tell u that girl na HIV propertey, if u no weiting gooooooood 4 u RUN OOOOOOOOOOH ![]() |
omo no go der?? ooooh 