Lordave's Posts
Nairaland Forum › Lordave's Profile › Lordave's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 215 pages)
Fairy doll |
Most of you still de gbagaun for pigin eng |
Abeg make dem organise football match for south south militants & north's Boko Haram. South west armed robbers vs South east Kidnappers ![]() That will foster unity in crime. |
Hate her or like her, she doesn't give a Bleep about ya'll. I love her though. |
Yeah I show love to the unloveable. Eg: I suply Boko Haram sects with food and water. I do visit and dust their IEDs. ![]() |
I always laugh at this one. Q: Where u dey go? A: I dey come. |
Whistle by Florida |
I no sure say e get anybody wey don tire 4 dis country reach me. Wallahi if dem go bomb the building again make dem make sure say Oga Jona and Maku dey inside. |
Ask Fuji films |
If u love somebody walk up to her tell am u love am. Babe I love u talk ur own |
caseless: not that big. Wait o u neva chop cowleg b4? Try am see!I been think say u de drink the cowleg |
tomakint: You no need that one now, wetin u wan use im name do? The guy is saying the truth, most I have confirmedsome people want the name |
Billyonaire: Any investment in someone's education is never a waste. Its never wrong to invest in Education. Thanks Governor, for putting education as priority, without education, I wouldn't be typing this messages.maybe u for dey oshodi dey load bus wey de go ojuelegba |
If I no wish am happy birthday, na El Rufai I go wish? Nna anyi Achebe ka okpu ikpu ruo kwam aka. Chukwu dube gi na ezi n'ulo gi. |
Oliveglory: hey u!! if u dnt hv any reasonable thn 2say y nt shut d Bleep upare u reffering to me? |
[quote author=mc~evans] ![]() LWKMD . I dey do am wella! Remove d pipe, adjust d flow from the fuel tap then put it back[/quote]confirm |
Sulfur8 |
For those of u wey de use small tiger generator, no on the fuel tank finish just on am make e dey chanfa. |
mumumugu: 30 sec if i call. 3o minute wen am called penury! |
wildorchid: I was on the phone for forty minutes yesterday, thats the longest i've ever spent. whats yours?u no sabi make call be dat. I de dey on call for for 80 mins 4 times in a week. Tanks to mtn xtracool. |
acidtalk: If by knowing more means revealing their names then I doubt if I would disclose that. The best I can do is give hints.wetin be ur real name, wetin be ur work self? |
caseless: haaaai! Two of them de turn my head...u see, if no b say i No de drink ehn, i for de drink palmwine and cowleg whenever i dey listen to that flavor's tribute to Mc-loph...nack me kpako for head i nogo feel am. And j-martins on the other side, jst giv me 'oyoyo' , babakele(d one he featured fally ipupa, i mean their second collabo not dat remix) and goodtym ft cabo snoop...and u will see me finding it hard to control my legs. I like them cos to some extent, there is something nigerian about their style of music. *dances to oyoyo and ashawo remix*You for de drink palmwine and cowleg? How large is your gullet? |
What! It apparently should have been Elokobi, I think politics played a major role there. |
Can a country like this be great? |
Make dem carry am come Ijebu-Ode |
Ballack and Randy Orton. Sharapova. |
Make una shut up! NA NAIJA get dat cup. |
striker07: My all time best footballer is Zinedine zidane.1000000 likes |
Full time |
Cech |
Nawa for Chelsea |
Goallllll! mikel. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 215 pages)


How large is your gullet?