Lordcornel's Posts
Nairaland Forum › Lordcornel's Profile › Lordcornel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 15 pages)
This man deserve a digital slap to reset his brain...this is a joke |
Atleast there was a strike,weda na for naija or niger all na strike... |
With all the money spent over the years we are still suffering security wise?.. Nigeria matter na home and away ooo.. D deliverance go strong |
We are in for a very sweet and interesting 4 years... Abeg give me pop corn 400 naira... |
Make una go seat down for toilet... Una no fit do anytin to dat cruk tinubu.. |
Give them better knock for head if dem no wan shut up..rugged you saraki my cartel man....lolz.. |
Give them better knock for head if dem no wan shut up..rugged you saraki my cartel man....lolz |
Your head dey house my presido,though I dnt support u,I hope you do better dan your predecessors.... One bobo juice for you.. |
Separating the weeds from d main plants.... Taking him to afghanistan after all d man like fight..lolz |
I wish I read am |
If possible let dem receive d 19800 alawe just like corpers after all we dey suffer pass dem..lolz |
One BOBO juice for u there...after you na you again... |
If this is true which am not dat sure den dat Lia(LION) must be high on dried spear-grass... |
Opinion is like an asshole,everybody has got theirs... Ur english won't change d koko on ground..sen ekwy is d DSP..gbam..case close |
Cry cry babies una never chee chong ching... Deal with it he is d DSP..gbagam! Does dat ring a bell? Lolz...... |
Cry cry babies una never chee chong ching... Deal with it he is d DSP..gbagam! Does dat ring a bell? Lolz |
In jackie Chan's Voice- they never CHee CHong CHing.... Rest in imperfect peace motherfuckers... |
CRY ME A RIVER |
Una too like quarrel pass fight... |
Una dey try.. |
Just solve it,the last thing we need is xcuses... Though I don't support u people(APC) neither do I support d current opposition party I just need our people to smile once more and if you pple(apc) can do dat then I dnt have a problem with dat...GOOD LUCK |
He should choose people with good heads screwed on their shoulders and not people with zuma rock heads with no positive/rational contents... |
Gbagam! Na so e suppose be na.. Abians don't need the orjis... |
Salvaged which state,imo? Taaaaaa!!! Make una no make me vex ooo cos if I vex,if I vex I will..... |
Nawa ooo!! So states actually received dis kind of money n refuse to pay their workers for upto 6months..this is gross wickedness especially rivers n akwaibom.. I raise nyash for una sha our looting politicians.. SMH |
Nawa ooo!! So states actually received dis kind of money n refuse to pay their workers for upto 6months..this is gross wickedness especially rivers n akwaibom.. I raise nyash for una sha our looting politicians.. |
Make una merge wt opc,massob,militants,even Bg,malphites,aye,buca, who cares..!!! |
For placing the peace of this country ahead of ur personal gains is enough to be forgiven.. You have been criticise by all and sundry even by me(ur supporter) at times but I v come to realise that we will never know how HOT that seat is until we sit on it... Wish u well GEJ n ur family..GOD bless u and bless our president elect GMB... |
Ok ooo..HML... Next topiic pls |
Is none of my biz any body wey God handpick go win no matter d endorsement. Ler d best candidate win. |
Hmmmmm.... Is obvious d election will b massively rigged, everytin goin as planned... Naija I dey hail ooo |