Lordmassac's Posts
Nairaland Forum › Lordmassac's Profile › Lordmassac's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 34 pages)
:-x :-x :-x :-x |
why u too dey looku looku ![]() |
![]() |
chai |
why u self mumu ur self? ![]() |
i no fit shout ![]() |
come quick quick. |
i dey eye d fyn boy 4 ma areafine boiz like clemcykul , romade ? |
nice one |
for ear bah?? lol na him, so how ur buttocks na? hope e don dey heal sha, cuss those bees no mercy for u at alllmy buttocks do heal na. but i hear say ur face still dey swell. why? the bees follow u reach house? hopedem no reach whre ur bla blo bla dey?me i be actor na, na so i demo for the bees make them for run after clemcykul ![]() |
thief.u mean that mango tree me and u climbed? that one whey bee sting u ![]() |
na hot pepper? |
how u wan make we wey dey close for 10.pm makeam deredont worry, u fit scale fence na |
abeg make una mercy for the guy before he begin cry |
ah! ah! that wasn't funny na! abi u dey on shekpe?the guy want shayo ![]() |
u mean ruge dy baba |
20 km far |
gone too soon |
excuse me plscan i hel u? |
this guy go kill him self |
ol boi brush na, you don take bad breathe kill all the bed bugs under ur bedabeg tell me the name of that toothpaste u used to stop that ur mouth odour. u remember that odour u were sharing as xmass present? ![]() |
we've got some grammarians in da house |
hav som rest sweetysee ester, look ester |
ha ha ha ha |
go there gokill ur self |
more and more |
can anyone pls tell me where to download garry form?go and meet garry neville ![]() |
massacres dey hell waitin 4 uwaiting to push romade in to hell fire |
chei e pain una cane ?? ![]() |
you resemble am sefyes na, de way u resemble bed bug |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 34 pages)
