Lost24's Posts
Nairaland Forum › Lost24's Profile › Lost24's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
profmiganigal:Tym will tell |
Do u no d simple truth y igbo will neva rule dis country Is because dey av no unite among dersef. So corrupt dat I can not difference between stealing n corruption. D truth is better but if I may ask which of ur people can bring out 4 president. I guess d answer is none expect na kanu u will bring out. If Yoruba r bad atleast dey where among d best president we had. N dey neva form any criminal personally to destroy it own country because of it self intrrest. Don't worry 2019 will shock u people again |
am not defending dis government But we goodluck was in power borrow $20 billion within 6month to flight boko haram and it was 6month b4 election. Now boko haram as step up it game a little bit in d north east n our military need to step up too. But if is moni 4 election dat dey withdrawn It will not win dem d election ooo because PDP use d whole country moni n dey no till win d election So Nigerian will decide |
metroid:oga n una disco problem now not fashola |
I thought some people say south west is not wat it den y d reconciliation . If PDP do nt win lagos n ibadan ogun n osun state den dey av lost d election 4 it start. because in d north dey can only share 20% to 30% of vote Baba buhari don get d north Dey can't take it away 4 him ooo |
Dat nice. Not all thing d mother should do. Fada can also help once in awhile |
Men of God nowaday r fraudster na GOD go help us Pastor pray 4 me dey will use vodoo to pray 4 u. I blive we should start believing in Oursef n pray 4 ursef. GOD will answer wen d tym is ryt Don't rush |
4 ur small mind. Na so beautiful look like Wen some1 is beautiful d world will tell u not u telling d world Pride n attention dat wat u want N u don get am. |
hooklover:It will shock u again. But south west as alway show who we r. Our politics is last minutes game. PDP should go n rest. |
Dat was ur dream but is it inpossible for now After insulting d south west dat av double population Dan south south N u fool till want behide n bribe delegates to vote 4 gov.wike candidate. U guys r on ur own ooo I will rather Dan join APGA Dan PDP |
Dey will not last South West is not north ooo Dey will finish u guys b4 una start am. Go n stay in ur north If u want to kill people kill ur own people We av no business wit u guys |
Nigerian police no d fear sef Dey do nt care is alway abt dis moni Can Nigerian ever change |
madridguy:Oga no blame fashola Na fashola build d house or on d generator. Blame d state 4 house planning dat no de. |
Dis is pure madness Dis man just use an Islamic organisation to form hate 4 people I dnt no y our religion leader av now turn to political inspirational 4 politics. Insane By I swear no u dnt represent Muslim community n u represent urself. |
Daddy gal |
Y in God name should dey b free Kanu should just keep hiding ooo a true leader should b in d prison for is people not d people b in prison 4 d leader He brainwash some fools n dey follow. Wen he was jail d first n release some of d member who where jail with him neva came out. People should alway think b4 follow people. Especially in d south south n north |
Dos police dat release 4 15times r crazy How will u catch a thief more Dan two time n she will till b walking on d street. As a free person |
Most we go to anoda country U can sell ur product in Nigeria but in anoda State if u r shine Or ashamed. Now u will regret it I feel 4 u sha |
El ufai ur budget 4 ur state 200billion U come de suit person 4 1billion Something is wrong somewhere |
Na ur tym show dem After 4year it will be come history. |
Abeg let us hear word oooo Kanu b4 no run.he 4 stay n prove a lion Na GOD save kanu dey 4 jail am 4 life U dnt mess with government. |
Wen u go after Saraki. And Senate no like u b4 ur life 4 ur job |
Comedian gov. Alway make d noise he like attention |
Pls is nobody fault na ur dressing n ur pussy case am ooo Wen u dress descent people will respect u small So dress to impress people n dey will Bleep u well |
Dat budget is small ooo. So kaduna no get moni. Dat wike use N15.5b 4 PDP chairman election To tell u dat der budget is much ooo |
Wahala de dis world ooo If dey remove it d true will b easy to access N it will b bad 4 our leader ooo |
Apart 4rm money n makeup dey r all beautiful in deir family. Falani gal na die |
Souh south r d richest state in Nigeria after lagos but dey av d most corrupt gov. Just look at lagos 4 God sake wit d development in lagos compare to any south south state. It incomparable d FG allocation to south south is more Dan d north or west but till dey r lacking in all d system Total failure Dat y dey can produce a leader |
Na gal much in dis people Sexslave is all abt pussy n moni Alway |
D police was arrested by d snake. Snake warn d police man dat y he stand watching it |
After politics n pastor u d next game dat u can make fast moni ooo Just av small juju n package dat is all u need |
Now is d tym 4 u to run to PDP because dey will finish u with d trial 4 a thing We all no dat u r a big thief too Is not difficult to find a thief in Nigerian Nigerian is d land dat we plant thief n ripe criminal I av no ideas wat next 4 dis country |