Lugo99's Posts
Nairaland Forum › Lugo99's Profile › Lugo99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
Front Page Chaser Since 2017 |
Slawormir:why be say we dey always shard d same chemistry, slime bae my fav, just that i'm lonely 4 d past 2years, dey always see my favs, but wetin dey kill man? guts, introvert, & $..,,. |
1. Ijo Yoyo 2. Ijo Ibile 3. Alanta 4. Suo, Konto 5. Ijo Baba Fela |
August Alsina is my only proof. |
HBD, BANGALEE, EJANLA, KOKOMASTER,.. FILEE DON'T TOUCH IT, he's my best artiste b4 wizkid now blow my mind.. if you love music(afro hip-hop) in particular wizkid d'banj baba fela maybe the rest..,, |
wait, e get one church 4 my side, wey there offerings n tithe no even 1,500, how dem go buy temperature check device, wey d pastor go talk say make dem hold themselves say dey wan pray holy fire, |
Slawormir:.. so ur walcott at 31, giroud at 33 are young bah?? y u no talk ighalo fine |
where's andres perreira, wan bissaka,. |
4 blacks and only 1 white, Why Always Black,. #BlackLivesMatters.. |
[quote author=Nostradamus post=90202910] ![]() The only two things that can make you and your men track kingazubuike na if she has dropped her number on this forum and you come across it,or if you get her email she used in registering with nairaland. Stop threatening people with this crazy idea that your fellow aiye drug addicts can just track any one here like that.you make it sound as if you cultists are armed like a government agency. The truth is you guys ... thank u bro, i really understand u very well sir, actually i made comment on a topic here relating to cultist issue, that i said may he soul RIP and to say me hi to some heroes who they've also kpuf... later he/she libeled me a cultist which is an assault,. me knwing dis slangs/cappins was thru d hood dat nurtured me n sch goons, im mentored game ain't deadly game, i'm taught to help my brodas, no homos, like i told him i got no skull im my shelf.. or he wan oppress me which i'm taught neva to entatain |
[quote author=Meeyankee post=90193024]You see that your member wey your opponent killed for that video, Na just small boy like you guys but when your opponent catch am owner no come go save am ooo. As owner Dey form Superman like this ooo . The boy fit don still yarn say nothing Dey happen but las las . Tell me if that boy mama see that video how she go feel? After everything wey the parents don pass through, suffer send am to school at the end Na death be the result wey carry go give e mama.and shameful death for that matter because anybody wey them kill for cult matter just still be like say them kill arm robbe. All these kids what you don’t know is that the people that putting you in this useless movement are sending you off to die. Go and asked some Of your Ex members who Managed to escaped with injuries during the time of crisis, So you really want to die the way other of your members are dying? Kids of today you guys really need to .. abeg free mi souls 4 dis yarnings, |
25tolife:yeah bro, thank God u undastand d mata, that guy just wan put handcuff 4 my hands,,.. y i go dey foohr 4 cop wey i no get skeleton inside my cupboard, and again dat guy wan just obs me ni, |
Phillmore59:bro wat u talking like dis, this is a forum and a place to share opinions,dat daft punk wey talk say him be internet cop wey wan dey arrest pple here is nothing but an a$$hole, so commenting on cultist topic now been tagged u as a memba, shebi him be cop make he enta there deck, nest, temple etc, i'm someone like 25tolife thou, i'm exposed and i knw much abt them, but dat daft cop now libeling me as cultist, wat an assault in d first place, now he said he's tracking me, i be el chapo, i'm like kosofo i dey my side no homo, i even dey ilorin, offa to b precised. |
my guy i really love that, and padderborn scorer too M.Thuram also knelt down in display how d cop killed him.. Let's bring BLACK back on track.. #BlackLivesMatter |
Eboue, Adriano, K.P. Boateng, Robinho, Xavier, Sodje's Family, |
KingAzubuike: |
KingAzubuike:go to ikorodu and arrest baddo, and moreso i don't have any skeleton in my cupboard, go after Baba Fela, OBO, Burna boy, malcomn X, etc 4 moving the Black(PanAfrican) |
BLACK is the only colour, let's bring BLACK back on track.. |
25toIife:okay thanks my 17blooda i go wazza am now to u 0122854975 gtbank. more blessings baami. |
d first pix shey na trophy can beer he put 4 ground? |
u lair mohammed too said FG promises us 2month free waiver on terestial tv station, na dat day gangan gotv blocked our free channels like Wap Tv, Tiwa N Tiwa, Biscon, Itv, Rave, R2tv, Etc, Na Only NTA2 una leave 4 us, God go purnish u Mr, Liar Mohammed. Amen! |
u see any twins name peter and paul, (P-Square), them dey always fight on top ladies, even psquare okoye |
Ronaldo Geng. this him family na one label on itsef.., |
so now it's too risky sitting next to bobrisky. |
Leecookie:don't leave ur mata go carry anoda person's cross, u be simon peter? |
25tolife:i dey OG baami, den don craze na |
25tolife:i don hear u my LM, d guy na fool na, i commented here on a topic, he con dey yab me, why pple no dey mind their biz, and he no knw d kind person he dey ff talk, if na one kind kpagun wey get jazz, i for lure ogun, esu, obatala, sango, ayilala show an pepe. |
KingAzubuike:dumb ass, no be only CID, na HIV. even go inform CIA, na ur papa go foor, |
alaye forget joor. c.ronaldo get am he dey make bah |
stanliwise:see threating oo, afta u first bounce on me! no con dey start wetin u no fit end |
KingAzubuike:Do i deserved d insult u putting on me? we're in forum and u con dey swear 4 me bah? now if u con go tie rope and hang ursef or spell u make motor jam u now then go say human being wicked.. when my trouble sleep ur yanga wan come wake am work,.. alaye be guided and dont Bleep wit me cos i'll give u death.. oloshi! |
future pesin.. |
