|
Celebrities › Re: Rapper CDQ Granted Bail, Still Under Investigation ― NDLEA by lugo99(m): 8:00am On Apr 16, 2021 |
Sarmiz24: U sabi jawe, na wetin I been want talk be this maybe d guy don dey supply weed as music no gree pay am nah and why the guy come dey snitch nah tot he was suppose to be a Gangster .. make he kuku go collect license like Mike Tyson, j-zay andnake he quit music and face Drug biz... make he dey supply go cananda.. |
Celebrities › Re: Rapper CDQ Granted Bail, Still Under Investigation ― NDLEA by lugo99(m): 7:06am On Apr 16, 2021 |
NM, BB,OBO, go dey list.. wizkid dey smoke am but na small quantity go dey him.possession.. and for ndlea to come burst u with any information that means say u be dealer or get like that 50,000 metric tonnes of Alariwo(loud).
maybe cdq don become one of tinubu distributor agents cos tinubu na him get Lagos..
drug money pass anything ask Pablo |
Sports › Re: Who Are Your Greatest Eleven Of All Time by lugo99(m): 9:52pm On Apr 15, 2021 |
gk: Van der war
D.Alvez--- Rio Ferdinand---Taribo west--- Maldini
Zidane--- Scholes--- Mardona
Messi--- Ronaldo de lima--- Rooney
gaffer:- Sir Alex Ferguson |
Sports › Re: See 10 Great Players Who Has "Never Received A Red Card'' by lugo99(m): 9:39pm On Apr 15, 2021 |
wat about pepe, Diego Costa, balotelli, Roy Keane, gattuso, Barton, Robbie Savage, Barry, Materazzi, Chielini.. |
Sports › Re: The greatest Football Commentator in the game and Why? by lugo99(m): 9:14pm On Apr 15, 2021 |
who else remember.. Terry a terrible player, Essien is an essential player, ... |
Sports › Re: The greatest Football Commentator in the game and Why? by lugo99(m): 9:09pm On Apr 15, 2021 |
ole steal d show... like peter know say na thief dem dey call ole.. |
Sports › Re: The greatest Football Commentator in the game and Why? by lugo99(m): 9:08pm On Apr 15, 2021 |
21cents: Ohhhhhhh brilliant! Absolutely brilliant!!
Ohhhhhhh dynamite! Absolutely dynamite!
Abeg which commentator yarn these in the past? I heard those in an advert about a decade ago. that was adebayor goal i think against spurs or arsenal against spurs.. but I know its adebayor's goal. |
Politics › Re: Satire: 7200 Joysticks Found In Ship From Nigeria, Seized In China - Fact Check by lugo99(m): 8:55pm On Apr 15, 2021 |
pictures pleaseeee |
TV/Movies › Re: Is This True About NTA? by lugo99(m): 10:14am On Apr 15, 2021 |
e better make I put am for Go channel than to watch NTA..
they're first in Africa and nothing to show off.. |
Jobs/Vacancies › Re: What You Are Doing Now VS What You Would Have Loved To Do. by lugo99(m): 9:50am On Apr 15, 2021 |
I wan become a Doctor but now I'm a G pressing |
Sports › Re: Cyriel Dessers Fires All 5 Goals In Genk Big Win by lugo99(m): 1:35pm On Apr 14, 2021 |
WizKid is a goat... |
Sports › Re: Ahmed Musa In Shock Move To Kano Pillars After Failing To Find Foreign Club by lugo99(m): 9:31pm On Apr 12, 2021 |
home sweet home. even rivaldo went to Angola league.. let's improve our league. new na Mikel sign for ifeanyi uba, messi set go end am for Argentina, cr7 for S.Lisbon McCarthy for Kaizer chiefs, asamoah gyan for GH, van persie, Dirk Kuyt, ended in feyenoord, Zlatan go end am for malmo.. |
Sports › Re: Ahmed Musa In Shock Move To Kano Pillars After Failing To Find Foreign Club by lugo99(m): 9:22pm On Apr 12, 2021 |
nothing musa no go see for kano pillars.. |
Jobs/Vacancies › Re: Seen This Unusual Job Advert On Facebook? by lugo99(m): 9:16pm On Apr 12, 2021 |
WizKid is a goat.. |
Jobs/Vacancies › Re: Best Hand Work To Learn As A Guy? by lugo99(m): 7:17pm On Apr 12, 2021 |
after my Nysc in 2017 since then no job.. now I'm into fashion designing... I think I won't regret it.. now in my 6th month of learning d apprentice.. |
|
Celebrities › Re: Bad Boy Timz Graduates From Bells University (Pictures) by lugo99(m): 9:46pm On Apr 11, 2021 |
congratulations bro... but wiz no finish sch anyway sha I don forget say
WizKid is a goat.. |
Sports › Re: Moses Simon Constructs Roads, Drainage For Agatu Community In Benue State by lugo99(m): 9:33pm On Apr 11, 2021 |
Simon I swear after ur playing career if u contest I go vote for u. even against bubu or BAT na u I go double thumb for I no wan know ur party even against Davido, but if na wizkid u contest with na wizkid ooo.. Cos____
WizKid is a goat.. |
Music/Radio › Re: Wizkid - Essence (official Video) Ft. Tems by lugo99(m): 7:10pm On Apr 10, 2021 |
DSC7: Abbobbii you street dieeeeeeee.....
Have a Blessed weekend...... I'm a chunk n chain smoker, and I'm not liable to die young.. even now sef wey I dey type u my blunt dey my oda hand.. |
Celebrities › Re: Woli Arole Weds Yemi (Pictures) by lugo99(m): 6:50am On Apr 10, 2021 |
The5DME: shut up. Na you go drink sniper then . |
Music/Radio › Re: Wizkid - Essence (official Video) Ft. Tems by lugo99(m): 5:03am On Apr 10, 2021 |
banmee: I am not going lie, I think she going places. The voice is a cross between rubbish and something calming much like the lead singer for TLC. u creeping on him?? TLC? |
Celebrities › Re: Woli Arole Weds Yemi (Pictures) by lugo99(m): 4:57am On Apr 10, 2021 |
The5DME: bros no be your one guy cast e picture for here in time like that with your betnaija ID? I no undastand u bro |
Music/Radio › Re: Wizkid - Essence (official Video) Ft. Tems by lugo99(m): 10:27pm On Apr 09, 2021 |
DSC7: mehnnnnn ur own na huslers combo...
Wizzy nd Slimdaddy matter no go pass cracks, tablets and C. O.... if na syrup dem don suppose add weight after more than 12yrs for industry... naxo bro.. na Crack, C.O wey grade like na him most time he dey use backwood rizla moll him blah,, white Powder, tablets too.. |
Music/Radio › Re: Wizkid - Essence (official Video) Ft. Tems by lugo99(m): 10:23pm On Apr 09, 2021 |
michaelpop50: Wizkid time done pass, he can never be hot again but he will keep on making money from music but he will seize to dominate like before. I think na IDP camp u dey since 2years ago, person wet him time don end na him dey win awards, even ur fav go perform on an event dey WizKid won(MOBO)... .. use ur Nomba 6 we FC no dey wan make u talk to machala anyhow.. WizKid is a goat.. |
Nairaland General › Re: A Huge Python I Killed This Night by lugo99(m): 10:17pm On Apr 09, 2021 |
WizKid is a goat.. |
Music/Radio › Re: Wizkid - Essence (official Video) Ft. Tems by lugo99(m): 10:10pm On Apr 09, 2021 |
DSC7: wizzy nd Tekno no gree add weight....
Maybe it's their nature but.................. na too much Oja.. na to dey drain dere blood n body ni.. same tin dey worry me, I like market especially regular wééwéé, I no dey to dey ARiZ or no to C.O but u see Wééwéé make e dey go alongside with a bottle of skirt and end am with B&H switch.. atimes with Skushiz.. |
Music/Radio › Re: Wizkid - Essence (official Video) Ft. Tems by lugo99(m): 10:03pm On Apr 09, 2021 |
WizKid is a goat..
machala I Stan!! |
Celebrities › Re: Woli Arole Weds Yemi (Pictures) by lugo99(m): 10:01pm On Apr 09, 2021 |
WizKid is a goat..
congratulations bro HML |
Politics › Re: Boris Johnson, Buhari, Biden, Atiku, Others Mourn Prince Philip by lugo99(m): 9:22pm On Apr 09, 2021 |
US president Joe biden, USA former Presidents Donald Trump, barcak Obama, bill Clinton, UK PM Boris Johnson, Russian President Vladimir Putin, and others mourns buhari |
Politics › Re: Nigerian Social Media Influencers Were Paid To Support Alez Saab by lugo99(m): 12:52pm On Apr 09, 2021 |
wizkid is a goat.. |
Crime › Re: 12-year-old Boy In Ibadan Leads Thugs To Kill, Displace Community Residents by lugo99(m): 7:11pm On Apr 07, 2021 |
Ib na d headquarters f thuggery,VA's Brazil produces footballers, as USA to basketballs, ..
auxiliary, Tokyo,tawa, Iku fadageri, ESE southpaw, ekugbemi, saláké, iku ramoni, Taiwo igo, azeez bullet, mufu olosha oko, alani ekun, hon. radical, late sugar, OSHA ita'merin, saidi ojé etc.. |