Lugo99's Posts
Nairaland Forum › Lugo99's Profile › Lugo99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
Nice one Obi... FamFirst... As a man and the head of the family, u have to protect ur home.. |
Suicide is not d solution .. U could have be d next assisat oshuala we ur physique I'm seeing |
Audio pikin |
100% Peruzzi resemblance.... Y him eyes come closed na Ji Sung Ifeanyi.??.. |
We 5 pple will Scot and share the money wey we go pay na |
The best way is to avoid using it connecting to 5G network. Moreso don't use any China product e.G Tecno, itel, Jincheng, etc |
Search in my lab said covid-19 can't survive on 9ja blood gene... The best way to avoid covid-19 is 'Don't use or connect to 5G network.. And don't use any China product e.g tecno, itel, etc |
Virtual league and dice rolling will take over then... My guy u no she si?? Where my lebra doss?? |
Now they've brought COVID19.. did you know?? That corona can't survive on any 9ja born gene?? This oyinbo won't kill us in Africa, na dem dey carry shit come our side since 0001 BC..
|
That means even oyinbo know say 9ja territory fit cure coronavirus.. 9ja is full of God's blessings and favour.. We no know what we've got here in 9ja.. Corina virus can't survive on 9ja born gene. Awa ni Iran tin she aferi ee.. |
19 no more a minor he can face d judge at d bar... Next case plssss?!!! |
I served(NYSC) in Osun state at Ilobu High Sch 1 teaching then Insurance, The states and level of education there is so poor, i taught grade 10(SS1), my students can't write wat i dictated 4 them or even can't copied wat i wrote on d board, the environment was poor, no good writtin board na black faded board, no adequate chairs n locked, our staff rooms was d remains of Jericho Walls, we weren't paid sef as copper and aregbe no even cater 4 our welfares nt even to talk of teachers, osun dey behind gan in terms of education, they need someone like Late Lamidi Adeshina |
I wan ask? shey true true girls with big bobbi are promiscious and there libido dey high gan? cos e get one girl 4 my hood here wey i 4 don reason but i no want fipa(embarassment), but i knw say na green snake unda gren grass as me too! |
Dis one don wan na! naso one of my were guy here talk *chloroquine* fit cure virus. |
Thank God for free mode and free basics |
When will dis guy mature sef?? He too dey yab!! Maybe na him Papa get am, but if na me too, wetin my Papa get na me get am na.. Davido: daddy gimme d key to u jet PA Adeleke: it's on the table, David! No tey oo!! Davido: dad I no go tey, I just wan use am carry Chioma and Ifeanyi go Dubai.. PA Adeleke: okay my boy.. Bye Naxo e be jooor. Gerrout Davido |
The best way to stop policemen collecting bribe and #50 on d roads is by sewing new uniform without Pocket... |
For those of you using Chinese phone products like Tecno,iTel, etc we've keep telling u to stop using chinko.. Now be expecting there Colorado virus sorry corlla virus mtchewwww sorry corona virus.. |
Na d reason AJ came to 9ja to come renew his Otumokpo(Otuns)... Na only one ring Baba wey dey ijebu go give AJ.. |
irunoko:with all ur cappings wey ur OT no gum u ehn.. If them catch u u go smell pepe for my cell for Iyaganku okay?? |
2020 I think Fire is our watchword!!! |
i hear ethiopia are 7yrs behind d normal calendar year, so as we are in 2020, dem dey 2013 |
Skodiswayze:bad guy, u sabi d local botanical name,. we always say "chop banku and kuu".. |
he tell him say "picker don die" !! |
When NBM started wearing red apron for FM, na black n yellow apron dem 4 use, first of all they've failed d baming code of conduct.. i remember my first F.M,.. y dem loose guard wey popo come burst them, they no OG rara |
Lordbucci2:dat arindin no knw say he still paid 4 service he rendered.. double loss, u lost semen that'll cost u 14 days to recover and money wey u fit buy chao wey go give u +5kg add on... |
Her sister is 43yrs while Ighalo football age is 30yrs... Are u telling me this his late sister is 13yrs senior hi.... Oboy no lele.. Make I leave trash for LAWMA. May her soul rest in perfect peace .... |
They go sabi there boy name na.. Na because d guy agrees say he go collect 10k and later he comot for church tell them say na 20k he go collect. Na d reason them revealed him and go burst him, hadn't d fee was agreed and executed his plan nothing go Happen.. In short word hwo FFK sabj his name?? Na d story behind it be that!! |
Yam Pepe , scatter scatter... |
Shey no be our police men again?? Wey if dem stop any vehicle and they tip them, dem go free d vehicle ni?? I no believe that one... |
This Davido wan turn his wife to a xvideo IndecentStar.. He just dey show us how he dey press those sagged b&&bs..... |