Lugo99's Posts
Nairaland Forum › Lugo99's Profile › Lugo99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 20 pages)
Angelnath:see, u wey dey carry asante kotoko, raja casablanca, colo colo, mypa, u. de catolica, incheon, bogota f.c etc on ur bet dey say i dey f.f sh!t ligs |
Angelnath:d.r congo, did you knw we dey ahead u on club rankin,g, u can argur wit u dick, when last u represented ur continent om world stage(wcc), even monterrey, al hilal, al ahly, urawa red diamond, melbourne f.c, etc be u oga |
Angelnath:me i be t.p mazembe fan |
lordprogress:mumu, even giroud wey no get any shot on target or even got a single goal at d wc won d medal, pog won the with d aid of mbappe, griezmann,varane, kante, pog contribution was limited |
Angelnath:see u even 4 our team wey consists of ndidi, aribo, etebo, sef |
lordprogress:ur pogba no fit dey start 4 brazilian team ahead of casemeiro, wagner, aurtur melo, coutinho, |
pogba 4 balon d'or 2021. |
so he get kleptomania , |
ijewejones:na UBA bank be ur target abi, don't worri, na those film (24hrs, money heist e.t.c) wey u dey watch dey give u OT abi? i'm a sars o. |
Naija to d world A. Joshua, Usman. K, Ajagba, I.Adesanya. Soon Wizkid go win grammy. 15/10/2020 ICYDK . "MADE IN LAGOS" is droppin #M.I.L |
Silentgroper:no na wizzy baby, wait! ask me again? eedhheeourt!! |
daniwise:same here too bro, may God forgive us! |
smoking, drinking, procastination, masturbation,.. how will i stop dis?? im depressed!! NL HELP! |
chaloskyx:yeah naso u get am write but suppose reason atleast i don see many of him updates 4 church, na church type nigga, but him afrikan man and omo yoruba 4 dat mata, even i've neva seen baba obj wey no go comot him cap or postrates 4 all dose high heirachy kings, u just gaz respekt ur gods or The God! |
earrings, cap, inside church, y dis guy so rude sotey inside church he wore those vanity sh*t. baddest koh baddass ni |
where's eze, saka and d guy who made his r/madrid debut, 'dewale park, chinko dudu, gernot rohr need to cap dis guy,. |
J |
J |
J |
black china, but dat bros get strong ***** wey still get brown skinned boy, make he be d 1st 9ja wey go play 4 r/madrid, gernot rohr should cap dis boy early with bukayo saka, eze too. #Afonjas |
J |
[quote author=Heartlessbanker post=94148636]y man marking me like ander hererra |
Silentgroper:no na u |
happi b'day big chief smoke, sk level, gimme the shaku, when i dance d devil, yung fela d return of d rebel, i get his songs mahn, bad energy, pure water, bbk, glow in the dark, homecoming 17, homecoming 18, etc. i rememba i saw him at afrikan shrine wen wizz invited him to go pay homage to the gods baba 70 anikulapo (r.i.p) |
Machala my man, i still remeber u owning me 4 that AAA u borrowed 4rm me to on ur palito abi na walk man i can't rememba again while at ijebu ode grammar sch in jss2C. e don tey man 2002. |
sweet pass "fem' |
Righteosness89:same as racism bro, that's how e pained neymar, #SayNoToRacism #SayNoToTribalism |
Ethiopia, Mother Of Africa, their first month is called "MASKAARAM", they don't consumes any animal that have blood on wednesday & friday, not only Isreal, Ethiopia fought d roman empire twice when they wanted to invaded and balkunized our land during the reign of Sailie Selassie (The Grandfather) & also the reign of Jah Haile Selassie (the grandson) history traced it that they are from tribe of lion of judah, his grandpa from clan of beersheba, and his grandma's clan to d mizrah & makkedah .. only my fellow pan-afrikaanist, SM 4 lyf mamba fit allign abt the '7' years behind d world calendar,,, it's not just a lucky nomba, but na ******* GOD BLESS ETHIOPIA, GOD BLESS A7RICA.. |
CharlesJok3r:4get bros na kain-kain, rogbo, oju-ina, bkt, na wetin dose pple dey take high, 4 him to have been defending his bottle d'or, 5 bottles no fit kpain him, or maybe they poisoned dat kpuf nigg* |
abeg wat d dif btw ban and suspension? shey 4 suspension gonzalez fit appeal? no hating plz, i just wan knw i'm a novice in futbol gameabeg wat d dif btw ban and suspension? shey 4 suspension gonzalez fit appeal? no hating plz, i just wan knw i'm a novice in futbol gameabeg wat d dif btw ban and suspension? shey 4 suspension gonzalez fit appeal? no hating plz, i just wan knw i'm a novice in futbol game |
ootball, all black players should try and get used it and also neyma should start following daniel alves way.. dani alves once said "he was suffering from racism from his first day in Europe and he av gotten soo used to it dt he sometimes do dt "monkey dance" for the racist when insulted so that his own kids too can get used to it".... alves eatin a banana dt was thrown at him on the pitch was totall crazy n d stupid lineman was telling him to stop eating it...[/quote]yeah i rememba that scenerio, he wanted to take d set pieces b4 d banana was thrown at him, he ate it, it think he got fined 4rm la liga fa,, he might be poisoned d next time, u eating an object been thrown by ur opponent |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 20 pages)

,