Lurdkriss's Posts
Nairaland Forum › Lurdkriss's Profile › Lurdkriss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Lol, funny people, as if say we dey get d light sef, rubish |
No LASSRA ID no lake rice!!! That's rubbish, watin concern I'd with rice wey person wan buy, nonsense ![]() |
Nkemtreasure:Exctly what I was about posting Yeye ppl |
Shame! Shame!! Shame!!!
|
Na wa o, d magistrate sef mumu small o, person no fit pay 145,000, u dey grant am bail of 100,000 ![]() Kuku sentence am once nau ![]() |
Na dem dem ![]() |
those men are not in their right senses,they are under a spell as she said she gave them a concoction to make them compliant,sorry for them ![]() Shameless woman ![]() |
Dis gyal s hld move on already ![]() The guy dey enjoy emlife with the other woman disone deyhere dey write book. I know say one small bwoy dey do d job for her sha ![]() |
Ok
|
Food don ready for senior officers ![]() She no go rest ![]() |
Abeg which brand new bullet proof land cruiser be 16 million ![]() Where u wan see am ![]() Except na stolen vehicle ![]() |
He doesn't want to soil his hands government work na ise ekpe, and he no wan use em head carry curse ![]() That's a gd man ![]() |
You killed someone today, u get killed tomorrow He must gave killed someone, now is his time, those who killed him will end up being killed too. It will kip going round and round until some guys start to grow brains. ![]() |
Lie! Lie!! And more lies!!! if u watch that video well u will see tru this guy that he is lieing, The other guy is high on trophy or star as we can see empty bottles on the table, u buy champagne, u buy expensive wine, who cares , with which money![]() Lie all u want, we know the truth ![]() |
Nice one But They should add cultists to the list ![]() |
Really ![]() It's hard, buh I will just pass on this one ![]() |
I still don't understand why people no dey learn, to some people their pastor is their God, see dis one get tommy ache she go meet her pastor, is d pastor a doctor,it's like giving ur cloth to a carpenter to sew for u, all these miracle churches everywhere are thriving because they know that there are sooo many gullible people around. It won't end here, we will still hear stories like this in the future, RIP to her sha ![]() |
D story sef sounds somehow, Meanwhile why dey cover d guy face ![]() Girls no go learn ![]() |
Just pray u don't have any reason to go to any of these government hospitals, the nurses there will kill u faster than wat ever it is dat took u there with there stinking attitude. They are supposed to be saving lives buh trust me, they don't care bout ur life ![]() |
LOL. Reminds me of when I was in NDA for screening,my room was next to d toilet, the toilet had no door and d room had no window net with all d glasses broken, so every night I had co cover myself with wrapper from head to toe, the stench from the toilet no be here, + mosquito, chai, I nevr suffer like dat b4, I nevr entered d toilet or even bathroom for one day, had my bath outside and used a nearby bush as toilet, but if them catch u!!! Thank God I came out without any disease ![]() |
I hate it when a girl u just met starts to ask for money, as in, she doesn't even know u, I try as much as I can to avoid girls like that, Bross u better run away from her |
U don mention all d jobs finish na, so d men shld tell Dia wives to kuku sit at home so when he calls he can tell her to go and put on d blender in d kitchen so he will be sure she is home,even with that sef she go carry d blender go d boyfriend hws ![]() Truth is, if a man likes, he shld open a biiiiiiig supermarket for d wife so he can always know where she is at all times..... lie no dey finish ![]() Pray for God to give u a gd wife, Or marry from those tribes whereby on the day of the traditional marriage, she is given Somthing to eat and if she ever sleeps with any other man besides her husband, she must confess or DIE!!! ![]() |
This is part of the reason y I can't and won't stick out my head for this God forsaken country. Even cleaners earn more than that ![]() |
Looks like hundred naira notes to me ![]() |
End time pastor Drunk as fvck ![]() Oga prophet fit dey chop d woman low key sef, e say na Faithfull daughter. People go dey follow dis one upandan dey find miracle Sorry for some people ![]() |
I think this guy is one of his friends trying to clean up his mess, This is not his first time, when u have different people saying something about one particular person, there is actually some truth in it. Abeg the guy is a thief end if story ![]() |
Hahahahaha, pastor oloko sugar!!! Ur own don done ![]() |
It's ok for him to be ur oxygen, as in no problem about that at aaaaallllllll ![]() But are u his oxygen ![]() |
This is a clear case of a thief stealing from his fellow thief, After all na Naija money dem tiff ![]() Congrats to the guy, u try wel well ![]() |
![]() |
Make I no wish u bad sha, get well soon, but if God says ur time don reach,well u enjoyed ur life on earth, even tho at d expense of the lives of other nigerians ![]() just hate his step daughter, soooooooo arrogant,I wish she go smell poverty small make she learn how to behave ![]() |





