Lurdkriss's Posts
Nairaland Forum › Lurdkriss's Profile › Lurdkriss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
I know this is an old post. But just in case there is any one available, I would be happy |
Lie Lie...abeg wey the person wey write this story ![]()
|
Dumb as fvck...6 year olds in the U.K and U.S are way smarter than our graduates here in naija....shame |
Dumb ass cultists...u will see them feeling untouchable like nothing can happen to them until they finally end up dead at the end...fish brains... ![]() |
Dumb ass stvpid girl, she no go run now until the guy go kill her oneday...she dey enjoy the money and the attention she gets as the girlfriend of a star..rvbish...see the guys face sef....looks devilish to me ![]() |
Na wa..death everywhere..I'm sure the chicken committed suicide. ..country too hard even chicken sef no see food chop She go Don reason am say how she Wan take feed all those chicks...lord have mercy on this kontry...
|
See this one
|
Fulani herds men dey kill people everyday u dey quiet, them kill elephant now u dey talk... elephant life now dey important pass human lives ? Oga go and sit down with ur dry jokes abeg ![]() |
Fulani herds men dey kill people everyday u dey quiet, them kill elephant now u dey talk... elephant life now dey important pass human lives ? Oga go and sit down with ur dry jokes abeg |
See him looking dead already...this kind person na em Wan value life Where he see ak47 from sef Kai this kontry is jez so bleeped.... |
nnamdiokere45:6. Bross..that's to tell you how much of a bad shape the country is in....our leaders should cover their faces in shame...why them no go call ur shithole kontry...that is what we are even tho e dey pain us when we are called shithole by other kountries. All our politicians should just be killed so that we can have a new breed of politicians...gosh!!! I still hate this kontry... ![]() |
It's all love.....looking out for each other ... I hate this kontry ..damn!!! |
Where pastor from see 23 million naira ![]() |
Rubish...these guys no try joor...they for end that police man...after all police sef dey dey end innocent civilians.... Still haaaaaaaaaaaate the popo ![]() |
Oh God...pls take me out of this shit kountry as soon a possible, a kountry where lives don't matter...I just tire for this kountry ... |
When Belle Don full watin remain ![]() I don't blame this one, at least he still get money to waste on this nonsence..... |
Very good, I wish this happens every day... I just hate the police shaaaaaaaa damn!!! |
U didn't know it would kill him OK so what were u expecting to happen to him after pouring acid on his johny ![]() Guess u were expecting it to grow bigger .....rubishUr gonna rot in jail. |
I sure say em body Don tell am, all these people forming strong man upandan, when e happen them go dey look like mumu.... #saynotoviolence |
This one na oga go drive am last last ![]() |
This one na big man robber o....pay for flight Jez to steal from people's laugages |
Failed kountry, even security operatives who are supposed to secure lives are the ones taking lives.....this is not the first and It won't be the last.....I wonder what type of training they get....I just too hate polize shaaaaaaaaaa kai!!! If u dey run from thief, u go run from polize too I just wish to leave this kountry and never return....no single hope..God help us. ![]() |
When a pastor thinks he knows the work of a doctor more than a doctor...... Is she married , where was her husband when she was taking the pastors advice![]() Rip to the deceased..... |
Hmnnnnnn, smart move, lami Phillips is very good at what she does, been a while I heard anything from her tho....can't wait |
This guy na confirm general overseer, |
Nigga better be careful tho..... I no Wan hear say person kill animal e come turn to human being.... Na naija we dey... ![]() |
Nah WA o, maybe those are r d last two of this particular animal o, im sure say them no remain inside that Bush again. ![]() |
This wasn't so during fasholas tenure, no continuity in this apc government ,even when d emmediate past governor and this present governor are from the same party. It's a shame.. |
This story get k leg o, how them go give 10 yr old boy 50k to go pay skl fees by emself And then u say he is in ss1 Hmnnnnnnn ![]() |
Kai, shame go catch that Sars guy o |
Na WA o, enter God is good Na wahala, fly airpeace, still another wahala. E be like say we go dey dissappear now if we Wan travel. |



.....rubish