Luvlife007's Posts
Nairaland Forum › Luvlife007's Profile › Luvlife007's Posts
1 2 (of 2 pages)
Issorit
|
Haba
|
Na today
|
Na pako
|
Everyday?
|
Story for god
|
Mean. While
|
Mean while
|
My b/f please
|
߇㰟Ǭ *DIFFERENT GRADES OF CHOPPING IN GOVERNMENT* ߇㰟Ǭ _* When U chop alone in government and no one chop wit U, dem dey call dat one *OBJ*_ _* WhenU chop in government, come allow others 2 chop their own, that is called *IBB*_ _* When U chop in government, come bring democracy and people come forget say U chop, that is called *Abdusallam*_ _* When U chop in government and d place U are choping eventually fold up, that is called *Atiku*_ _* When U dey chop in government, U no remember your driver, secretary, office assistants, dat is called *Gowon*_ _* When U dey chop alone in government, no remember anybody, so tay dem come drive U comot ..dat one is called *Shonekan*_ _* When dem just appoint U for government position, and U just chop small, auditors kon come say bring all papers, dat is called *Nwodo*_ _* When U chop in government and U die while chopping, that is called *Abacha*_ _* When U chop and drink in government so tey U come intoxicate, and others come dey do U wayo, dey chop their own join, that is called *Goodluck Jonathan*_ _* When U over-chop in government and U call ur friends 2 come chop their own, that is called *Ibori*_ _* When U chop and clean mouth like say U no chop anything, that is called *Fashola*_ _* When U chop in government, come dey abuse people wey give U opportunity to chop, that one is called *el-Rufai*_ _* When U chop from government, come spread ur boys for government, dem dey chop U dey chop, dem dey chop U dey chop, dat one is called *Tinubu.*_ _* When U chop in government so teeey U scatter ground, three houses for America, two for London, six for Maitama, seven for VI, as madam dey go shopping for Dubai, children dey go summer for Spain, EFCC kon gbab U, dat one is called *Diezani.*_ _* When U chop well well for government and people know say U chop well well but U dey deny say U chop well well, dat one is called Rotimi *Amaechi.*_ _* When U chop in government so tay U come even dey richer than the place U dey chop from, dat one is called *Rochas*_ _* When U chop and chop so tey U come tire, come begin dey distribute d chopping to other people. That one is called *Dasuki*_ _* When u be oga u see government money and refuse to chop and refuse to allow make people chop, so tay hunger come dey wire dem, dat one is called *Buhari*_ |
C him face like mmm
|
C their faces like mmm
|
Mmm more more mumu
|
Mmm money miss mouth
|
Mmm participants how market
|
MMM participants how market
|
Na wah
|
MMM machine for sale
|
MMM participants how market
|
Mmm how market
|
satowind:You should be ashamed of yourself |
Many are mad bt few are roaming |
Shayo master |
Odiegu |
Hmmm d fear of herdsmen is the beginning of wisdom |
Rememba dis line Money no dey drive me bt money na my conductor |
Healing is ur portion ijn |
Di is fucking photoshop |
Higerian girl chop norku |
Liv3 - mou0 |
1 2 (of 2 pages)