Jokes Etc › Re: Husband N Wife by lysaa(f): 6:00pm On Dec 31, 2010 |
Meet the spartans! LOL |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 5:56pm On Dec 31, 2010 |
im be oyinbo? Don;t let me go mad now |
Jokes Etc › Re: A True Naija Guy by lysaa(f): 5:47pm On Dec 31, 2010 |
my words are as real as ya *coughs* unless thats fake. |
Jokes Etc › Re: Bubba by lysaa(f): 5:46pm On Dec 31, 2010 |
no, but i see am for ya mind. |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 5:45pm On Dec 31, 2010 |
its a sweet one G. .
no gbege. |
Jokes Etc › Re: A True Naija Guy by lysaa(f): 5:43pm On Dec 31, 2010 |
My hand na hand of God o. .mind how u take am joke. |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by lysaa(f): 5:40pm On Dec 31, 2010 |
Efemena_xy: ^^ Bashy 
water & oil nor dey mix
mind how you shout ma name
there! I don help you modify that your statement Studio CFR: lol I no get time whats the cheese guys? |
Jokes Etc › Re: A True Naija Guy by lysaa(f): 5:36pm On Dec 31, 2010 |
U don see her hands? vewy slender. |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 5:33pm On Dec 31, 2010 |
Wow waoo, that new. . |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by lysaa(f): 5:31pm On Dec 31, 2010 |
Yup, he said it as it is. .wetin dey there to stay on. Nor bi like some asz lickers for hia. allabosky: I NEVER INSULTED HIM, bro no hard feelings here, its all fun, be kool! se u nor read Ali is a boy n Simbi is a girl? |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 5:25pm On Dec 31, 2010 |
c'mon G, u did it twice. |
Jokes Etc › Re: Bubba by lysaa(f): 5:23pm On Dec 31, 2010 |
I'm Lysaa AKA Bubba. .minus wrapper sha.  |
Jokes Etc › Re: This Will Knock You Off Balance by lysaa(f): 5:21pm On Dec 31, 2010 |
Educate us! |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 5:19pm On Dec 31, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Kirikiri by lysaa(f): 5:16pm On Dec 31, 2010 |
LOL who else?. .see as im don dey stammer now. |
Jokes Etc › Re: A True Naija Guy by lysaa(f): 5:13pm On Dec 31, 2010 |
OKAYYYYYYYYYYYYY! already.  |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by lysaa(f): 5:11pm On Dec 31, 2010 |
I guess the blind man sings tenor. .thats sexiest! |
Jokes Etc › Re: This Will Knock You Off Balance by lysaa(f): 5:05pm On Dec 31, 2010 |
Sharrap cheat!
I meant shakara n joke. |
Jokes Etc › Re: Bubba by lysaa(f): 4:58pm On Dec 31, 2010 |
Bubba is bubba, e nor get comperative or superlative. lol |
Jokes Etc › Re: A True Naija Guy by lysaa(f): 4:55pm On Dec 31, 2010 |
^^sounds like u are challenged already. |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by lysaa(f): 4:51pm On Dec 31, 2010 |
Na so e dey scratch u?  |
Jokes Etc › Re: Kirikiri by lysaa(f): 4:49pm On Dec 31, 2010 |
Cool temper answer. . it was just a simple question. |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 4:47pm On Dec 31, 2010 |
@OP This one when u personalise this post, are u gender-confused? |
Jokes Etc › Re: Bubba by lysaa(f): 4:38pm On Dec 31, 2010 |
LOL, I go always pray for u. . make God bless u wella so when we meet again u nor go get B.P for me.  |
Jokes Etc › Re: Kirikiri by lysaa(f): 4:35pm On Dec 31, 2010 |
Efemena_xy: ~sorry, snipped ur comments~
Na wa o! See as u dey elevate moi pre 2011  Hahaha I like ya spirit. Oya ginger ya faith so by the end of the yr u sef fit become pastor like me.  PS: There's room for overtaking o. jokingmary: Thats ok  High five. U sound very contented. LOL |
Jokes Etc › Re: Bubba by lysaa(f): 4:27pm On Dec 31, 2010 |
nor be today ur understanding coil  . .pray make u nor enter 2011 like this o Me get power to cook?. .abegy, mad men for my street dey dance so i dey ginger dem up with claps.  |
Jokes Etc › Re: This Will Knock You Off Balance by lysaa(f): 1:49pm On Dec 31, 2010 |
shakara4u: wheres the joke, why do u want to cheat on the poor joke when u two are on hide n seek. |
Jokes Etc › Re: Kirikiri by lysaa(f): 1:36pm On Dec 31, 2010 |
U should be thanking me for glorifying ya rank. .tsk |
Jokes Etc › Re: Bubba by lysaa(f): 1:33pm On Dec 31, 2010 |
I aint Shaft who risks his head for his brother-man. so don't try to put the blame on me. |
Jokes Etc › Re: Brain Teasers by lysaa(f): 1:25pm On Dec 31, 2010 |
am i that dull?  My post is one but u posted once and it came thrice. .how comes?  |
Jokes Etc › Re: .. by lysaa(f): 12:18pm On Dec 31, 2010 |
^^^ LMAO guess u weren't expecting that. |
Jokes Etc › Re: A True Naija Guy by lysaa(f): 12:12pm On Dec 31, 2010 |
Dafemo: Lol don't worry you will soon see 1 se u be true naija guy? |