Macuwon's Posts
Nairaland Forum › Macuwon's Profile › Macuwon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 31 pages)
Temmytea70: Tracey.....look at d way dis guys are treating u.....ayam ere for u o....let's start our e-relationship once and for allwhat do u mean? How am i treating her? Leave my sweetheart for me ooo... Beta go and sleep. |
traecey: y wnt i? una dey patronise em lai dey suspect u oh... U dey go playhouse,tuscany,cassablanca.. And u knw d price of d tin.... Hmmmm no be me talk ooo |
traecey: goan find kpekus la..just 5hchaiii u spoil ooo.. U even knw d price. |
traecey: yo nt cwiousam very serious.. D cold still dey catch me oo ;( |
sokarsenal: . Thanks my brother......the only person never to engage in an E-warme sef never fight e-war before na.. That makes us two! Btw- so maureen nd u later qo flex for qenesis... E no good oo |
traecey: *makes him tea,covers him blankie nd d blood of jesus*this one no work.. Try anoda style ![]() |
traecey: I dothen kindly do the needfull ![]() |
traecey: no ook.. How u dey na? U no dey reason me wella oo. |
Mehn! Am catching real cold oo.. Who even cares ![]() |
cutiepie01: Lolz.It is o,wld soon be over though.it should quickly be over oooo.. |
cutiepie01: Why aint u fine na?Missed u tooaint fine coz i missed u... This stuff dt has been keeping u away.. Is it worth it ![]() |
buksich: Sam no offend me na. I hope u r nt d babalawo godson,Ladies, abeg b kiaful of luv portion 4m macuwon! i dnt e-flirt... So ladies... Feel relaxed ![]() |
cutiepie01: Macuwon,whats dis am hearing abt u? my hands are clean oooo.. Please dont believe any of them.. U know am not like that na ![]() missed u oo |
traecey: was just sayn it to dissuade meeky niok ooo... @ my own expense abi ![]() |
buksich: I fear u o macuwonnah babe! Am just trying to help ![]() |
Cleoqueen: Yes oooo...most people were only after my boobsit is cheating na... I hv not seen d boobs plss show me na. |
traecey: just confirmed from anoda hosp..meeky lied to mi..am nt e-pregnant*how cud u*crying*and u were accusing me abi? I thought u were my good friend |
traecey: ask.macuwonask who ![]() ![]() |
traecey: its nt for u...am e-pregnant for macuwon..nd hes takn.mi to enugu to si his ppleehn! my grandma warned me ooo.. I did not believe.... So u don do *half round* finish with meeky, wan come put am for my head.. Chaiii There is God ooo. I cant rmbr my s.perm flying around ooo... E be like say u wan settle down for enuqu ![]() |
Samguine: Sister in Christ. Thanks for having my back Now sister in christ? Buksich rush to dt babalawo plsss.. |
Samguine: |
buksich: Smeeky, sam hs jux tkn d bst step,kalin 4a reunion. its obvious dt he stil cherish &aprct dier frndshp,nt rdy 2 trade it 4anyfin,der'z no point bn enemies. Only God knws whr else we wl meet again&we myt b helpful 2anoda. Samguine stil remains my vy gud frnd,I support d reunion. Sry,iv 2interfer anywyz as iv bn instructd earlier nt 2cuz I dunno wen&ow dier frndshp strtd. come let me tk u to a well sought after popular babalawo.. U will giv him samguine's picture and tell him about his escapades... Just with a token of kolanut nd native egg.. Leave the rest to him. ![]() samguine must not qo free! ![]() |
I just left d house at pg 268 dis morn and look @ whr it is now.. Mk i qo start to dey read am... Meanwhile sthn tells me i hv bin accused of impregnanting someone ![]() |
Hissexcellencie: sorry if I lost it, rant overevening Boss! Hope u had a great day ![]() |
Samguine: You want to hear the truth...I have been unhappy since that day. I made a mistake letting you go and that has been one of the most regrettable decisions I have ever made. I am not asking you to forgive me. I am not asking that we come back together..that would like me eating my cake and having it. But I want you to consider the happiness, joy and love we once shared. The friendship, care and e-romance we once enjoyed together. I cling at those memories in my worst moments and darkest hours. I would give and arm and a leg to ensure those memories are relived. I still hope. I still pray. I still dream. I still imagine. I still have Faith that just one day, we would be back together. The decision is yours to make.chaii... Dis guy get charms ![]() |
I sight u valentinooo... How u dey? We no dey too c u... Wetin dy happen? |
AdaEkube: Femijck am very sure dat God has no plans 4 us.......pls no ask me y oooo.hahahaahahahaha!!! GAME OVER! adaekube u wicked ooo |
Meeky: keep imagining.men don bore hole finish.traecey cant even walk because of d early morning drillingwe neva enter camp... Some ppl don start early morning drilling... Chaii there is God oooo ![]() |
traecey: dint u si wah I typed*half round* I was runin nd he was tryna catch mi ni...ntn apund..tho I saw sometn*lips sealed*keep doing *half round* and seeing something.. Time will tell ![]() |
traecey: eg Meeky nd Samguine..B14 hunters lukn for bushmeat..sori cream chicks to hunt no be me mention names ![]() |
ENIMONEY: I was just taking a stroll one calm evening when I saw a giant S.perm flying, I tried to dodge but the thing hit me o. This life ehn, and nw I hav twins sorry oo ![]() |
prixxy7: Statement of result duly signed and collected by me!congrats dearie |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 31 pages)



