Maedan's Posts
Nairaland Forum › Maedan's Profile › Maedan's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 120 pages)
lol!!!! TOYOSI20, u dey get beta and beta for dis game once u start, u no go eva be d same ![]() I know say u dey used to guys after u for ur looks dem go try every trick wey dey inside d books but in dis case, make u no dey hasty no throway dis dish, e fit be very tasty in any case, i understand say love no be by force we must to let true feelings run its course ![]() |
hi guys, just to ask an important question? I need to know if someone with a UK residence visa can visit Sweden. I have been invited by a friend for the holidays, but I'm not sure, don't I need another visa? Please let me know, thanx chaps. |
TOYOSI20, I like as u handle am diplomatically ![]() tho' RuuDie for wish say u talk more romantically i dey trip 4 ur in-depth love analysis we all need am in our times of crisis without am our life go dey empty & aimless we deserve someone to always call us princess ![]() as for Ruudie, no just give am d brush-off dat brotha get potential to give u true loff! ![]() |
TOYOSI20, u don enter soup! ![]() as u take over RuuDie's heart like coup cos him kain love no dey get fullstop he fit track u down pass FBI cop but abeg no take im love for granted make u nurture d tree dat he has planted ![]() and for d record, you rhyme well well and i know say u no be "kiss&tell" but let us hear if d love proposition go get any positive resolution ![]() |
semid4lyfe, i wan make u know say, nothin' spoil one day we go get something for all dis our toil even if noone give us pidgin-rhyming award we go get self-satisfaction as our own reward every good composer must to earn him peers' respect and i don give u hand say ur creative skills dey correct! ![]() |
"Knock You Down" by Keri Hilson, listening to it now because Kanye made mention of MJ in his rap. Someone already mentioned it here somewhere, but it's really weird that Kanye rapped about MJ and Joe Jackson(his dad) and now this. MJ was still relevant even in 2009, with or without his upcoming 50-date tour. Anyway, great song with a message, I love listening to it. |
"Got to be there Got to be there In the morning--- When she says hello To the world-----" Michael's voice was so fresh and pure in that song. "Got to Be There" has got to be my favourite ever. Little boy MJ was just the cutest thing. Wish we could bring it all back. |
semid4lyfe, make nothing raise ur hackles we all need to off all the shackles ![]() love, like, appreciation, admiration na all the same for dis naija demonstration why u think say i dey always stage a comeback this thread get plenty things wey dey attract even if i wan stay away, something go pull me back and the popularity dey spread like say na tract but all i care about na d good rhyming tho' the guys wey dey here dey v. disarming ![]() |
ok. But only the kids should get the money, not their grabbing, desperado mother. |
nothing wrong with the ladies getting some "help". But they shouldn't owe all their beauty to enhancers. Some things must be kept real. I can have fake hair, fake nails, fake eyes (sorry Tupac ) but when u peel them all off, i must have something else to offer. Guys, stop all this woman bashing cos in the end, they do it all for you. ![]() |
@ TOYOSI20 if to say na love, then no be crime after all, we call dis d "naija luv rhyme" but he dey only show him own appreciation for my commitment to dis pidgin recreation me too dey trip cos he dey spectacular as e dey rhyme with style for our vernacular ![]() |
semid4lyfe, my brain no go hollow and i no go dey pompous or shallow i dey flattered 4 ur sincere praise e sweet me pass roasted maize ![]() if na something u enjoy, u must to do am well dis pidgin exercise dey stimulate my brain cell ![]() no be say i be d best o, but i dey v.dedicated dat na why dis thread no dey rusticated i don meet many gurus(like u ) with style&gracewey get wicked rhymes pass brick & lace ![]() u learn from me, i learn 4rm u i dey happy to sail with dis cool pidgin crew! ![]() |
How will I remember him? With sadness, for what he had become in the end. He didn't drink, womanize or take (hard) drugs, he didn't have to die so young. What a terrible waste of a gifted life that could still have had a lot more to give humanity. |
Is that so? Wow. but considering how everyone in his family look alike, I mean, since they have such strong genes(look at 3T; those boys have Jackson blood for sure) how come not even one of MJ's kids has even one of the trade mark Jackson features? I don't know what to believe anymore ![]() |
^^^Unfortunately, we'll only be making her cracked-up thread more popular. First Beyonce, now she thinks she can talk back to everyone who has a different view from hers. Traumatic. |
I don't get it. How will she get any money if the kids aren't MJ's I thought only the deceased's real kids had a right to his money when he dies? Confused.com--- |
who exactly is this person that thinks she can take anybody on? Noone needs to be a pschologist to see that u girl, have issues. Big ones. ![]() |
no be only geek, na greek ![]() we go use dis thread do hide& seek some dey use style enter to peek but our secrets, we no go leak as we don strong like wood of teak we go still stay humble and meek and keep rhyming all d days of d week! ![]() |
"You live everytime we moonwalk everytime we break or kick in a dance everytime we give to charity You live. [b]Wherever there's make-up or makeover[/b]You live You live" @ nanaboi, thanx, and lol at the highlighted lines. rotflmao ![]() |
just2nice, thanx 4 d spice, na your own turn to throw d dice ![]() no hesitate to join dis circle of friends our pidgin show get plenty dividends ![]() e dey cool d soul, and train d mind if u join us, na jolly-jolly u go find we go dey flow pass Kool & d Gang Our CD must to sell with a big bang!!! ![]() |
His words were inspirational, and sometimes, Hard-hitting. You're right, he contributed a lot with his lyricism "I'm not gonna spend my life being a color." He spoke out about injustice With as much fervour as he wrote about love He made us happy in our saddest times His voice was sweet and angelic How could we have forgotten him, even for a moment? Until he died, I didn't realise how much I had stopped appreciating him Now I will never forget him for such songs as--- Heal the World They Don't Really Care About Us Black or White Man in The Mirror Human Nature We Are The World Now that you've[i] Gone Too Soon,[/i] who'll be here to Heal The World? The Way You Make Me Feel, makes me want to Scream I Want You Back, because You Rock My World; I Remember The Time, they said you were Bad Who cares if you were Black or White? You were such a Thriller, and you're always be Unbreakable Now u're Invincible, you're no more a Stranger In Moscow, no more a Smooth Criminal You said "Leave Me Alone,", but they refused to Beat It Now where ever you are, I know You Are Not Alone Wish I could Rock With You, but you're Out of My Life---- |
Funny how the same people influenced by his style and music (Usher, Neyo, Chris Brown, Justin Timberlake etc) are the same people who made it impossible for him to fit into this new hip-hop era. He was just in a class of his own. They say go when the ovation is loudest, but he didn't even get that last ovation. Sad. |
You never miss something till it's gone---MJ is dead and somehow, there's an empty space that noone else can fill in the world. We have forgiven all your flaws Michael, 'cos in your heart, you were truly pure. Thank you for the music. |
For me there can never be one favorite MJ song. I guess it's the unforgettable voice. But here a few that I love the most: Ben Stranger in Moscow Scream Unbreakable (if push came to shove, I mean if I really had to pick a favourite, then this is it. The beats make me move, night or day. Love u MJ) |
who talk am say pidgin na for lowlife when for here na wizards dey burn d mike Ruudie, ur own pass bombastic, na tornado ur lines dey sweet and dey burn like hot dodo Semid4life na anoda rhymeking with high cred wey go make any rival shake gidi-gidi with dread Sugabelle dey represent our homegirl corner her bam lines na sure page-turner Me sef dey proud to be part of this prestigeous clan and I go dey keep am tight, or my name no be Maedan ![]() |
@ semid4lyfe e good say u don change ur mind e for be a shame if u leave us behind good talent wey u get, u must to share am make others appreciate say e no be yam na plenty effort to task the brain to rhyme sweet lines to ease our pain ![]() in fact, i dey very glad say u go stick around and also RuuDie, whose heart dey lost and found ![]() i hope say him and him babe go soon be altar-bound ![]() but one thing wey go please me pass, na if my roty join us fast fast i know say e dey occupied with business concern but we need am here so we go dey learn without him, we for no get this idea and it go dey more sweet if he dey near ![]() |
hmm'n, romantic mr RuuDie ur rhymes dey sweet like goodygoody ![]() na wetin this our thread dey here for naija luv rhymes go make u win am4sure no be flower, no be diamond or chocolate no be even to buy champagne by d crate na sugary words with plenty of sincerity and d girl go fall into ur arms with alacrity ![]() and just by the way i get this much to say: semid4lyfe dey wonder d source of my inspiration and as to how i dey flow without much prespiration no be by power, no be by might na God dey make me do am right ![]() |
@ semid4lyfe dis ur talk don give me d motivation never to relent for dis my vocation since you say u go soon pack i no go let my faithful readers lack i go still dey house to greet each guest and i go do my duty with zeal and zest ![]() |
@ semid4lyfe we no dey do anything like "rival" after all nobody dey on trial no be competition, although na game our ambition, e dey the same to make eachother smile and laff with this our native pidgin gaffe ![]() e be like say me sef dey lose steam i go relax dey let others live d dream ![]() my brain no be machine, e don do if u like, i go turn d reins over to you ![]() |
@ sugabelle, u try well well u too get ur own testimony to tell if u ever need to laff, make u no hesitate to come dis side, we dey always regulate ![]() every one dey welcome, na free for all if u fit join d crew, make u answer d clarion call ![]() |
@ semid4lyfe how i go throw u put for inside jail when for rhyming skills, u no dey fail God say make we be head no be d tail anyone wey hate, make dem jump inside pail ![]() ur big big grammar, i go always dey hail big ups as u dey keep this our ship for sail! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 120 pages)





I thought only the deceased's real kids had a right to his money when he dies? Confused.com---