Marhez43's Posts
Nairaland Forum › Marhez43's Profile › Marhez43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
A lot has been said.she cant come bck again. Who wil be next.accept jesus now. She wil be replaced on earth. RIP |
Yes oo. @men are evil that is hw they do we women. Beta shine u eyes ladies dis is 2022 new year.i beg no die 4 man. RIP |
Na so. @buhari is at work. @osinachi RIP that is what men do to use wicked fellow men ar evil.ladis SHINE UR EYES OO |
How many times we wan wave hand.count 2mililion Na scam jare Men ar evil Osinachi.rip Men are evil nd wickied.shine oo |
I just dey laugh. Dey don turn church to music studio see church name sef. MEN ARE WICKED AND EVIL JOOR.
|
Imagine and the so called husband go tak say im get wifa u nd revd dey do eye contact.chai later na knacking go end am.
|
This woman na ASHAWO na i dont even think this story is real.fake story everywhere. nd u get husband. men are evil |
Please.at my age i dont knw how to cook fried rice somebodi shuld help me please 23yrs cant cuk fried rice abeg help me |
Na waoo Na dis wan want b governor. Men are evil.@no APC in 2023 @fake buhari must go @no election south west. |
Men.are evil aje When they were enjoying her they did nt knw Ladies beware of men This IS 2022.serous |
I no go lie oo e no easy na 6years aba but men sha are wiked @Jennyclay leave my baby oo @smellysperm @kiss114.abeg |
All this sponspor post everywhere This news na fake news Asap @marhez43 |
That is very good Men ar evil ladies beware of fake love i reapeat FAKE love Men hav their own way be wise.this is 2022 |
Wow.see weytin buhari don do 4 this innocet boy Is destiny has been wasted.men are evil Ladies shine ur eye.2022 |
If na twitter post i no believe let the sch release her name U study drugs 4 sch Who wan chop drugs.k buhari wil do it |
Guy u no say na u get the baby Which kind advise u need I hate fornication hell fire waiting 4 u Dm me 4 help. MEN AR E |
This life is not balance later when they get pregant they wil say na devil School love na scam we try am tire e no work |
4)change ur atitude 5)avoid going out tugether with them.na friends u cum follow for campus 6)live ur life 7)fear guys |
1)point of correction u are nt a nigerian 2)they are jealous about u 3)ur shakara is too much(i am endowed)(no be lie) |
Infact non of those anciet cows will emerges as candidate takles of presidest.#Tinubu and osibannjuo out of the race |
Wonders shall never end.see what #buhari has turn us to.ladies becareful of men oo in 2022.God will protect us sha |
What hav marriage turn to this day.IYAEBE support our gender.that is why i critise men.i said men ar cunning.rubish |
K.congrat.but no election in sw.ladies this is 2022 beware of MEN.that hav sweet mouth.my future husband will enjoy me |
Fake church in 2022 1)winners 2)dunamis 3)lord's chosen 4)sinagog tb joshua church 5)fatoyinbo church 6)let us go to sit |
I hear say im papa use am church covenant.OBJ FIT MAKE MAKE HEAVEN OO but na scam. Fake church in 2022 )WINNERS 2)dunam |
Fake pastor.want to excape judgement.LIST OF FAKE PASTORS IN 2022 1)OYEDEPO 2)CHIS OF EMBASSY 3)DUNAMIS PAUL 4)FATOYINGB |
How many of the nigerians.when the state governor imself is a muderer and yahoo boy.give the youth their right.men ar ev |
This school needs delivrance.infact all calabar resident both d one in other state nee thorough delivrance.men ar evil |
Ladies be careful.men are wicked and evil they ar deceivers this is 2022 oo.maybe na im gf he used.MEN ARE EVIL.LADIS |
I dont know i was in nigeria be4 i thought i was in united states now i know?Thank u buhari.and osupa 4 the gud work |
Weytin this old man dey look for again.u don chop money finish.k na death remain for u people.#we dont want Tinubu |
This one need delivrance |