MarshRiley's Posts
Nairaland Forum › MarshRiley's Profile › MarshRiley's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)
He's confused sef,does he want to negotiate or he wants to share intelligence with the US? This man don tire me,if bokoharam are not terrorist,then the gallant NDA are not terrorist. If na hausa man he go gree? |
They had their image tarnished Their families had sleepless night just because they were doing their jobs lawfully and some incompetent people who couldn't target NDA needed people for propaganda just like the 2 released chibok girls decided to arrest and detain them and then release them quietly after a lot of backlash Abeg make dem sue Nigerian army ![]() |
While there are no military presence in Agatu APC always majoring in Minor |
adelurv:Since you are a computer scientist like me,why not try Andela Proctor like me before job comes |
08162646789( Computer science Add me too ![]() |
Me don migrate go ipulse o Zone want to exhaust my credit |
This are valid points Well,i don't expect our president to understand just as his zombie followers wont Only intelligent people understand intelligent writeups |
christiese:Lovely, I guess he's having a meeting with your village chiefs there |
christiese:Is buhari in Aso rockv |
christiese:I'll have to do research on that |
AreaFada2:God bless you my guy That one sef go help the trekking ministry wey him don give us |
Just collect our money back Make you come sidon face the effects of subsidy removal with us No more touring the world The days of wakawaka is over |
The invasion of EFCC Invading all the opponents of APC and mouthpiece of the masses Eku ise o |
CaptainBomb:You be thunder spokesperson? |
Tell your father thunder will fire him if he travels out of Nigeria again Oloshi ![]() |
Hi intermediate |
I need it too,working on my final year project Plssssss Send it to neorton@gmail.com Thanks a bunch |
God pls help me to have enough money to put my kids on he very top just like Davido's Dad did for him.....,na beg I dey beg o |
God please let me have enough money to putt my kids on the very top just like davido's dad did for Davido.....abeg o |
Mumu set of people When it was last introduced under GEJ You were disturbing people,dem full street for Lagos no allow us rest,now PMB has done thesame,they are talking tough Silly morons We know they won't do anything,EFCC will be used to scare them |
Who get time for ds kind nonsense when 5 piece of tomato don become 300naira Na APC dem,make dem kill dem self |
If him dey see "shadowy" make dem give am yoyo bitters What a silly excuse I wonder if anything can be done right in Nigeria Rubbish judge |
Na only am waka come When people too much for naija na him one person wan dey form O.Y.O for him o |
You can't hide the truth forever APC,we are watching We know what you did in Rivers state |
Fayose is going no where And y'all better stop all this propaganda E be like say Fayose don become "torn in the flesh" o Everyday them must come up with one story about the guy No yawa |
Una never see anything Sebi na changi una want The changi is here,embrace it without complains So land for fulani is more important than the hardship we are facing as a country ![]() |
Wizzy baby baba nla won See as commissioner of police dey pose for picture,come dey use style smile Money good o Make money guy and enjoy life |
Na clowns just full Nigeria aswear Anyway I guess they are not feeling the hardship we the ordinary Nigerians are feeling That's why our president travels anyhow and we have a sitting governor using a photoshop picture to Decieve people It is well o Anyway Fayose drop some sensible points there sha Since dem dey collect kworroption money,make them use am na,abi na lie dem dey lie |
Hahahaha Amaechi own don finish See trolling Oya na,oga minister come inspect na No be your work? |
Fmartin:See what lack of proper education has done to you guys....read the thread again before commenting and read it without sentiments |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)



