₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,140 members, 8,429,505 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 01:50 AM

Toggle theme

Martin0's Posts

Nairaland ForumMartin0's ProfileMartin0's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 572 pages)

CelebritiesRe: Patoranking Strikes A Pose With Lamborghini In London (Photo) by Martin0(m): 3:23pm On Aug 07, 2018
OboOlora:
Hubby supports NewCastle cos he group there. I’m an arsenal fan grin
oh Newcastle chai benitez pipu ooogrin arsenal our wifegrin Waow this season me personally go worry you to the point you will start supporting Manchester Unitedgrin again I'm also a Ronaldo fan oo Incas you see me say I dey support juvegrin

eheh back to that ur lonely Nairaland character, honestly e nor too make sense sha! some people go dey see u as babe wey go dey boring! abi u nor know?
RomanceRe: Whelp I'm Puting My Virginity On Sale Here On Nairaland by Martin0(m): 3:05pm On Aug 07, 2018
Nofav0rs:
what's Jigolo? You mean gigolo? angry
oga the babe understand abeg,nor con dey zaba zaba like that ooogrin chilax jorgrin
RomanceRe: Letter To Future Wife!!! by Martin0(op): 3:03pm On Aug 07, 2018
victorian:
Heheheheheheheheh grin Which one is twe twe ooo?
Lol.
Na wa for yougrin u nor know the storygrin how body na! see make I nor use ear hear say Lefulefu nor come ur marriage oogrin
CelebritiesRe: Patoranking Strikes A Pose With Lamborghini In London (Photo) by Martin0(m): 3:01pm On Aug 07, 2018
OboOlora:
Lol Martin0, I don’t know how to read PMs on Nairaland. I have countless mails I can’t access
A whole you of all babes! come u know say I nor go believe you oo!

see which fan you be sef coz this season I wanna know my friends and their club they support so that I go laugh una when ur team loss
RomanceRe: Letter To My Former Partner's!!! by Martin0(op): 2:58pm On Aug 07, 2018
classicTutor:
Ok
weitin happen ee
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 2:57pm On Aug 07, 2018
hi3:
Next time, remove those monikers before you quote her. I m not interested in unnecessary mentions
which moniker again ooogrin
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 2:54pm On Aug 07, 2018
queenbetsy:
ya wife na undecided
hia madam abeg na one wife I get oogrin abi u don divorce mehuh
RomanceRe: Letter To My Former Partner's!!! by Martin0(op): 2:53pm On Aug 07, 2018
adedayoadeoye:
meaning
shuu greetings nor get two meanings Na
CelebritiesRe: Patoranking Strikes A Pose With Lamborghini In London (Photo) by Martin0(m): 12:21pm On Aug 07, 2018
OboOlora:
Make the owner catch u
come oo I don dey notice something oogrin u dey hardly chat with man, guy's nor dey even say make them hola yougrin see beta change oo before those girls go begin dey concludegrin
RomanceRe: Portharcourt Based Husband Needed! by Martin0(m): 12:16pm On Aug 07, 2018
NwanyiAwkaetiti:
Tempting
huuu na WA ooo
RomanceRe: Whelp I'm Puting My Virginity On Sale Here On Nairaland by Martin0(m): 12:15pm On Aug 07, 2018
NwanyiAwkaetiti:
Male virginity is worthless unfortunately. Who wants to deal with an amateur huh
forget that thing eeegrin so for ur mind now u nor wan jigolo with virgin boy abi! I swear u be hot pie for saying thisgrin u get taste for quality time to be used!
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 12:08pm On Aug 07, 2018
queenbetsy:
my regards to madam ooo grin
hahahah hahahahaha hahahahahagringringrin madam

but wait oo which madam you dey talk about sef? abeg na the madam wey I know nai dey talk to me so oogrin
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 11:55am On Aug 07, 2018
queenbetsy:
body tight oooo grin
i see am ee,you just dey enjoy urself nagrin nor be so oo
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 11:46am On Aug 07, 2018
queenbetsy:
i no Kukuma dey find husband. Na money I dey find
forget that thing eegrin weitin you wan use money do other than mele melezgrin abeg relax make you for last oogrin nor con dey form one thing one thing oo...

anyway how body this Morning na?
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 11:40am On Aug 07, 2018
queenbetsy:
i no Kukuma get husband sef grin
eheh so this meat and creamy waist just dey vacantgrin fine girlgrin I sight you shagrin
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 11:32am On Aug 07, 2018
queenbetsy:
na Oil ooo as in baby oil grin grin
hahahahah for real eh, u sabi xup! I like ur way at least you just dey flow!grin abeg ororo fall on you jorgrin make ur husband come carry you commot for market as e dey hot so ooo....


coZ if he waste more time again ehgrin
RomanceRe: "I Feel Bad For Men Who Have Never Date Non-Nigerian Ladies" - Man by Martin0(m): 11:26am On Aug 07, 2018
khiaa:
I'm very very sweet. tongue
sweeter than honey? I doubtgrin I wonder what gave you such belief to feel you aregrin
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 11:24am On Aug 07, 2018
queenbetsy:
you get my point!grin That's why I didn't bother replying those "frustrated human beings" that quoted me... undecided





omoiyalayi
hi3
VULCAN
hahahahah abeg nor dey yab them again jor!grin

that officer just put the guy for high tension oogrin

wait wait make I hail you smallgrin you look fresh oo asin like today's breadgrin
RomanceRe: Bridesmaids Cry For The Groom And Bride On Their Wedding Day (Photos) by Martin0(m): 7:12am On Aug 07, 2018
sisisioge:
Hmmmm...it is very emotional hearing couples promise themselves eternity, especially when they wrote their vows themselves. I cry whenever I listen to vows too embarassed
Na so life be nagrin
RomanceRe: French Female Prison Guard Caught Giving A Male Inmate MouthAction by Martin0(m): 7:10am On Aug 07, 2018
queenbetsy:
Eleda oooooo!!!!! shocked




That's a shameless act! How on earth was she satisfiedhuh??




Lemme just laugh! grin grin grin
me just tire ooogrin imagine! "few"seconds
RomanceRe: Letter To Future Wife!!! by Martin0(op): 6:46am On Aug 07, 2018
victorian:
*sniffs* as bucket of water pours from my eyes.
Awww so touching.. cry
Future wife, where u dey ooo!
Victoriangrin it's been a long time ooogrin i salute you twe twe oogrin
RomanceRe: Letter To Future Wife!!! by Martin0(op):
ultimate77:
Man, I need to connect with you bro, I'm just in love with your spirit. Pm your contact let's connect on whatsap. One love man.
brother me don already fall in love with ur own spirit long time agogrin abeg if u collect am tell me my modify jorgrin
RomanceRe: "I Feel Bad For Men Who Have Never Date Non-Nigerian Ladies" - Man by Martin0(m): 6:35am On Aug 07, 2018
khiaa:
Creamy?? undecided
yeahgrin I mean you re not sweet for me to have yougrin
RomanceRe: Letter To My Former Partner's!!! by Martin0(op): 6:31am On Aug 07, 2018
adedayoadeoye:
smile u are welcom
I great you twe twegrin
RomanceRe: Letter To Future Wife!!! by Martin0(op): 10:19pm On Aug 06, 2018
Nickymezor:
Great o
Na so oogrin u nor dey change for ur natural beautygrin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 572 pages)