McBrooklyn's Posts
Nairaland Forum › McBrooklyn's Profile › McBrooklyn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 (of 317 pages)
Ok |
WTF! |
Sugarhugs:Hoping For The Best But Just In Case Now |
I Wonder How Not A Day Goes By Without People Getting Killed In Nigeria ![]() |
Sugarhugs:I can take a bullet for you too now |
The Guy Try Now . . . Maybe Na Bajinatu Dem Shoot Sef No Be Confirm Gun Now ![]() |
tunde1200:Yeah! I hate it! And I'm sure 80% of people in this thread hate it too ![]() |
vision2050:Yeah! I didn't! Though I Didn't Slept In My Room Yesterday Night ![]() |
Lo And Behold! It's The President Of The Republic Country Of Nigeria ![]() |
Fearcom:Lol . . . Badt Guy |
This Guy Water Don Full Bucket Sha ![]() |
Make FG Try Find Something For This People (I won't say Prisoners categorically cos some ain't guilty but just caught being in the wrong place at the wrong time) Before Dem Go dey plan Prison Break Now ![]() |
[quote author=Holyfield1 post=40095819]LALASTICLALA IS DATING THIS VIVIAN Case closed Ban me for all I care[/quote Lol . . . Bro Me Sef Dey Think This One Sef But I Dey Hear People Say Lalasticlala Na Robot Now ![]() |
Chai! OP you for put discretion for this pics now . . . For This late night person no fit sleep again ![]() I hate Snakes ![]() |
Good For Him . . . Me Sef Go Show Myself In My Old Ride ![]() |
Sweetyie:Like Sweet Mouthing You To Become A Manchester United Fan And Stop Being A Chelshit Fan |
Sweetyie:What If I Told You I have something for you Sweetie ![]() |
Dolapo Osinbajo All The Way |
Suspects In The Chelsea Recent Downfall Case ![]() 1 The sacked doctor ![]() 2 Peter Cech (That guy go with the otumokpo) ![]() 3 Ronaldo (Since Mourinho compared Hazard to him there have been problems) ![]() 4 Harrysong, That guy wey sing "After the regae play the blues" (since dem release that song chelsea never win) ![]() 5 Arsene Wenger (Since Mourinho called him specialist in failure, failure has been following Chelsea) ![]() 6 Falcao. (This one no be secret na. Everybody knows. That guy is a pack of akoba adaba - Instigator) ![]() 7 Drogba (Whenever he comes, Chelsea will win, he leaves and they drop. You know he's a juju man na) ![]() Chelsea Being Used As A Case Of Study Nowadays Reminded Me When I Posted This ![]() |
With The Way People Dey Serious Nowadays About Blogging . . . BTW, I wanna learn hacking and anybody here who care to be of help ![]() |
CR77:Dearie |
All These Politicians Go Con Be Like "Started From The Bottom Now We Are Here" ![]() Thought I Saw One Of The Poster Above Me Saying Something About Oshiomole Being An Ugly Monster ![]() |
Na so Wizkid Go Take Dey Grab Dem Knack Them One By One Too . . . Wizkid The Badt Guy ![]() |
Girl be lyk dis when they meet their fellow girls Ada: Sweetheart howfa? Tina: Darling am ok Ada: Waow! I love your hair Tina: Thank you my love Ada: You're welcome honey. Am coming to your house today, so how is it gonna be? Tina: Sweet Ada: I hope you have food at home? Tina: Yes sweetheart, just come over anytime you like A GUY DECIDED TO TRY SAME WITH HIS FRIEND Peter: Sweetheart howfa nah? Ibe: Come, you smoke? Peter: Handsome, I love this your belt Ibe: Oboy wait o, which day you turn to gay? Peter: Can I come over to your house? Ibe: Come do wetin? Peter: Ok, ok, can i take you out tonight or can i come over to your house? Ibe: Idiot, make better thunder fire you there. So you dey find who you go tear im yarsh and person wey go follow you go prison for 14years abi? Make better thunder fire you there ![]() Good For Her ![]() |
God Save Me From Karishika ![]() |
Ok |
ismokeweed:Bro, You Need Rehabilitation I Swear . . . Weed Ain't Good For Your Health ![]() |
People Can Fvck For Africa Sha Only If There Was Such A Competition In The Olympics ![]() |
Ok |
Girl be lyk dis when they meet their fellow girls Ada: Sweetheart howfa? Tina: Darling am ok Ada: Waow! I love your hair Tina: Thank you my love Ada: You're welcome honey. Am coming to your house today, so how is it gonna be? Tina: Sweet Ada: I hope you have food at home? Tina: Yes sweetheart, just come over anytime you like A GUY DECIDED TO TRY SAME WITH HIS FRIEND Peter: Sweetheart howfa nah? Ibe: Come, you smoke? Peter: Handsome, I love this your belt Ibe: Oboy wait o, which day you turn to gay? Peter: Can I come over to your house? Ibe: Come do wetin? Peter: Ok, ok, can i take you out tonight or can i come over to your house? Ibe: Idiot, make better thunder fire you there. So you dey find who you go tear im yarsh and person wey go follow you go prison for 14years abi? Make better thunder fire you there ![]() Nigeria Wey Ah Carry My Money Stake Last Week . . . All those Super Eagles No Good At All ![]() |
ismokeweed:Bro I No Know How Your Matter Take Be This Morning But Whatever The Reason You May Be Beefing Me . . . TAKE YOUR TIME BRO ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 (of 317 pages)








