Mcwizard's Posts
Nairaland Forum › Mcwizard's Profile › Mcwizard's Posts
1 2 (of 2 pages)
My time will come all of you gonna hear and halla my name soon talking about my riches and fame just calm down |
Wow dis people can lie sha ....she is her (junior sister) not daughter na beside ma house be there house hoo saii |
I dey pray make I see beautiful girl like omotola jalade marry...........................fat or not make she just be exactly like her...................all dis worwor girls wey dey package am wit make up shaaaiii God save us from them hoooooo.....because u go don gv sm belle b4 ur eye open,,,,u cm be like (won ti get mi sha) nawa ho |
Yes she is sexy
.
.
.
Beauty+good body structure= sexy
.
.
It dsn't rily mata may b slim or litu bit fat mitchwwwww |
Google677:una sabi sugar dad or mom wetin u cm dey find 4 nairaland una no get prick or back n front mak u go make una go colet money dia,,,,,,,, 419 mtchwwww |
Happy birthday baba |
You own it man ride on we student support you GEJ ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! Say Ebele till 2019, God bless you brother, it's too late if you reading this and if you haven't understand that Goodluck is winning well u may argue it but let's wait and see Goodluck is winning 70 percent sure. |
You own it man ride on we student support you GEJ |
Rude boy |
Chai holdup again hoOooooooooooooooooOoo ha! |
expressglory:nonsense tape being carried up and down disturbing media stuffs when your own problem is there with indefinite solution, even Dr Fayemi knew that this man won him 16-0 without any doubt and only complain about stomach infrastructure of which Fayemi too distributed his own raw rice, maggi, cooked rice in the market place. I was there in Ekiti when this election was conducted, in my unit (ward 6) Emure Ekiti, Ekiti State people intentionally voted him out and so do the whole state because they want change of government. |
Some celeb will never try this den go b like "dis guyz go help me spend d money we dem no follow me hustle for" chai "make I wine up my glasses mak dem no no say na me enter Village" |
God let your mercy locate me too, mo un woju re baba fowo jiki mi baba mimo! Fola jiki mi edumare!! |
Mr Jona well election will tell |
Dis yansh paz nicki own ho abi I'm little confused!! Dis kinda yansh fit collect ma papa car key 4 ma hand ho I swear!!! Awon IDI unla,,,haaaaa... |
MitcHhhhh na dem sabi,,,,, wetin concern me nw na our upcoming election, let's start counting frm here b4 INEC go count dia own Buhari(share) or Jonathan(like)! start nw n ends b4 2 of feb 12:00pm. |
So Olamide snub d party cuz he left banjalee out in his (album) Street OT and went 4 don jazzy, hahaha! diz 9ja celeb na wa ho!! Na if u no sabi me I no go recognize ur presence too!!! |
Yeah the woman get choice ni jo! Samgung Galaxy Note 11 for sale hooo. Contact 08032450828 |
Na wash juh any important tn abeg dis one na wash 4 u wey talk say d world hate 9ja u should realize dey respect us too bcuz asap u say I'm a Nigerian in any occasion u find urself people dat hear ur word will look u twice; yeah twice!! Bcuz dey no u rather b genius or sometn ease yeah. |
Nigeria indeed d brothers keeper, kudos 2 u guyz! Nice move!! Make Europe & America come learn how to cure EVD hoooo eeeeee!!! |
Nigeria indeed d brothers keeper kudos 2 u guyz |
Jonathan till 2019 hummmm,, 9ja APC gat no better candidate Atiku! Buhari!! or kwankwaso!!! who won comot my oga at d Top!! Abeg den no fit, Mr Jona chop up! Chop down!! Any wia wey u lik mak u chop go ok na ur own tm, d tn na turn by turn!!!!! |
osile2012:. But people dey rush am nw but to be sincere no amount of money worth dia service, kudos to dis guys. |
Why be say na only dis islamic groups dey disturb the whole world in tm of terrorism, actually sm of dem must hv got it wrong right frm d foundatn of dis dia religion haba nawa ho na dem be ISIS! Boko haram!! Etc haha wetin? may God in his mercy protect us ho. |
Okay! |
Intelligent and creativity are brothers, but intelligent is the senior leading his brother creative ways to pass through. : : What I know is that every man is being blessed with a gift to create new thing, some discover theirs before they die while some die with theirs, salah let me stand out with my gift, "still on researching"! |
Okay but I still dey buy am 4 dsame price nw! |
I think I need to do some research, Lolzz |
Ok but why and how? ? ? |
If you love your gf make her smile always |
Smiles is one of the indication of happy relationship and marriage. It very important for couples to smile at each other. It doesn’t only bring them closer, but can also build chemistry between them. I have been approached and I will like to let us know how to make their girl friend/wife happy at all time aside giving her MONEY. Well, He has done that for you. The following is Top 20 Easiest Ways To Make Your Girl Smile Always 1. Tell her she’s BEAUTIFUL. Not hot or S*xy. 2. Hold her hand, just because you love her. 3. Leave her text messages last at night to wake up to. 4. Wrestle with her, and let her win. 5. Hug her from behind. 6. Don’t hang out with your ex when she’s not around, and don't talk about your Ex. It kills her inside. 7. If you talk to another girl, walk over to her after you’re done and kiss her. 8. Write her notes …or call her just to say I love you. 9. Introduce her to your friends, as your girlfriend not Just a Friend. 10. Play with her hair, try to plait it even though you don't know how to do it. 11. Pick her up, even when she says no. 12. Get upset if she gets unwanted contact from someone else, Let her know you cant afford to lose or share her. 13. Be funny and Make her laugh,just because you love to see her smile. 14. Let her fall asleep in your arms and sing in her ears. 15. If she’s mad at you, kiss her, don’t fight back. 16. If you care about her, tell her,or else she won’t come back. 17. Every girl should receive three presents from her guy: a teddy bear(she’ll hug it when she goes to sleep),jewelry (she’ll treasure it forever), and one of your shirts (she’ll wear it to bed). 18.Treat her the same with your friends as when you are alone. 19. Look her in the eyes and give her your best smile. 20. Hang out with her on the weekends because she’s important to you. Share yours too! |
Just processing one but never know what the interview questions will be sa |
1 2 (of 2 pages)