Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,423 members, 7,958,273 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 11:38 AM |
Nairaland Forum / Mediclife1987's Profile / Mediclife1987's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 85 pages)
Politics / Re: Rioters go on rampage, loot furniture, mattress, others at NCC hub, Kano by mediclife1987(m): 12:49pm On Aug 01 |
Police no go see these ones do shooting practice oh, na we wey dey lagos dem go dey do press up for. Civilization sometimes no dey help. Better to scatter everything |
Crime / Re: Lagos Police Arrest Ex-Convict, Gatekeeper For Stealing $20,000 (Picture) by mediclife1987(m): 11:45am On Aug 01 |
Newlymarried: Chei, so Akwa-Ibom wey I dey think to find house maid go before don turn thief laidis? Omoor na to born pikin turn am to your house maid now oh |
Politics / Re: 'Hunger Brought Me Out,' Protester Storms Street In Abuja by mediclife1987(m): 11:28am On Aug 01 |
vanbonattel: Even if he voted for your father, you'll still talk nonsense. Eleribu. 2 Likes 1 Share |
Politics / Re: Protesters Converging For Action In Kano (Video) by mediclife1987(m): 10:39am On Aug 01 |
Lizzysamuel: I trust my Kano people, them no dey carry last, giving it to anybody wotowoto |
Politics / Re: "We're No Different From Beggars Now." - Women In Northern Nigeria by mediclife1987(m): 10:28am On Aug 01 |
skywalker240: I think say you wan argue ni. The smellos wey full for here like fools |
Romance / Re: My Experience With Women Round The World. by mediclife1987(m): 1:22am On Aug 01 |
Bitterkola100: Shey e go easy for me to see correct Togo babe with big yansh to Bleep? I no go even mind bring one come house sef |
Romance / Re: My Experience With Women Round The World. by mediclife1987(m): 11:48pm On Jul 31 |
Bitterkola100: How can I travel to Togo without passport or visa? |
Food / Re: See The Barbeque Chicken (Suya) I Bought For #4,000 In Kaduna (video/picture) by mediclife1987(m): 8:19pm On Jul 31 |
descartes400: Omoor come see as I load shit put for inside toilet yesterday after I chop 5k whole chicken finish. I gaz flush the toilet thrice before all the shit comot |
Food / Re: See The Barbeque Chicken (Suya) I Bought For #4,000 In Kaduna (video/picture) by mediclife1987(m): 8:15pm On Jul 31 |
LocalFARMERS: Bought it 5k yesterday in Lagos. I no even send the à bokà at all sef when e first insist on 6,500. As e see me dey waka dey go with my 5k na hin use him mouth take call me. Me wey I dey vex |
Politics / Re: Addresses/Centers To Buy The FG ₦40,000 50kg Bag Of Rice? by mediclife1987(m): 8:09pm On Jul 31 |
gomol: They want to start selling it tomorrow so they disperse the protest systematically. Awon ologbon |
Celebrities / Re: 'Bury Me Quickly, Quietly, And Privately' - Onyeka Onwenu by mediclife1987(m): 4:06pm On Jul 31 |
Death is sweet, I really want to die right now meen. |
Crime / Re: Lover Sets Girlfriend Ablaze For Rejecting Marriage Proposal In Kano by mediclife1987(m): 3:01pm On Jul 31 |
DevilsEqual: Continue dey find people trouble upadan expecting them to be humans, you go soon turn statistics 1 Like |
Politics / Re: "We're No Different From Beggars Now." - Women In Northern Nigeria by mediclife1987(m): 12:12pm On Jul 31 |
skywalker240: Siddon there, na me know how many towtow I slay for Katsina, Kano, Kaduna, Zamfara, Kebbi and Taraba. If you no mingle with correct hausa boys, you no go know. Just enter coded beer joints you go see them there and slay them taya. Na Lagos I dey suffer for towtow cos this one's like money pass monkey wey like banana, and after chopping your money, towtow still never sure for you. My Taraba babe with big breast and fat yansh still give me 2missed calls. I dey think of telling her to goan look for money and come, and if she can get that money, damn she will! Those northern chicks like southern guys pass their own men, the way Lagos babes like Chinkos pass we their men. Them go Bleep you taya na you go run. Dey play. 1 Like 1 Share |
Politics / Re: "We're No Different From Beggars Now." - Women In Northern Nigeria by mediclife1987(m): 4:06am On Jul 31 |
DesChyko: I don miss those their cheap beggarly towtow sha. E sweet die Can't wait for my leave to go there once more and finish off their kukunashe with my big blongoblongo... Àbokà towtow dey sweet oh... |
Crime / Re: FCT Police Arrests Wife For Gruesome Murder Of Husband In Abuja by mediclife1987(m): 3:48am On Jul 31 |
[quote author=Dannupawa post=131229178][/quote] See her soft hips, this one go chop better gbola taya if men dey head the prison wey dem put am |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by mediclife1987(m): 9:02pm On Jul 28 |
folake4u: Who dey colombi you for that hotel. Asewo geh |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by mediclife1987(m): 8:47pm On Jul 28 |
HotepKang: My problem na how many toilets dey that house. Shey dem no go block the WC laidis |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by mediclife1987(m): 4:06pm On Jul 28 |
Flysixiptv: Can it work only on smart TVs? |
Travel / Re: UK-Based Nigerian Lady Shares Scary Encounter With White Lady In London (video) by mediclife1987(m): 3:37pm On Jul 27 |
Boogyman557: Did you get to fvck her? |
Technology Market / Re: Urgent Sale Of Slightly Faulty Samsung 40" 3D TV (UA40F6100AR) by mediclife1987(m): 3:01pm On Jul 27 |
Don't miss out on this rugged TV that has stood the test of time. Grab it now before someone else sharply does |
Crime / Re: Businessman Raises Alarm Over A New Scam In Town (video) by mediclife1987(m): 12:06pm On Jul 27 |
flexyrule: And you call yourself flexyrule, you no flexy anything 1 Like |
Foreign Affairs / Re: Donald Trump Mocked After Backing Out Of Kamala Harris Debate: 'scared' by mediclife1987(m): 5:50am On Jul 27 |
Emetex22: Abeg send your boy small raba. Ordinary $5 your coffee money will go a long way in feeding me this week man. Epp a broke brother man, na salary we dey wait for so... |
Romance / Re: Moment Man Filmed His Married Colleague Lying To Husband To Be With Him (video) by mediclife1987(m): 5:29am On Jul 27 |
b0rn2fuck: Abeg pass me that married woman update. |
Politics / Re: Hunger Protest: FG Needs More Time, Oba Of Benin Tells Nigerians by mediclife1987(m): 4:42pm On Jul 25 |
Lizzysamuel: Abeg wetin be the name of that Naija babe wey dey your status wey dey always sing raunchy songs sef? I believe she's in Germany or so? |
Celebrities / Re: Court Document Reveals P Diddy Paid $1 Million For Tupac Assassination by mediclife1987(m): 4:05am On Jul 25 |
Morbeta11: That's why they said you should be careful of people that don't respond when you beef them. They got something up their sleeves for you. |
Culture / Re: Eswatini King To Pay N175M And 100 Cows For 16th Wife - Zuma's Daughter (PICS) by mediclife1987(m): 3:55am On Jul 25 |
Puss360: Yinmu, if Dangote propose to you now you no go gree abi? Na so Regina Daniels deceive people for film till he begin rub hin papa mate for head call am honey. Nothing wey una women no fit to do... |
Food / Re: How Suya Is Made (video/pictures) by mediclife1987(m): 7:38pm On Jul 24 |
FarmersUNIT7: Na where I ft see palmy but sef for this Lagos. Make I chill am out for my freezer dey sip steady. Goldberg na #800 now... |
Technology Market / Re: Urgent Sale Of Slightly Faulty Samsung 40" 3D TV (UA40F6100AR) by mediclife1987(m): 8:00am On Jul 24 |
Location- Yaba, Lagos No to call or Whatsapp- 09137267853 |
Technology Market / Re: Urgent Sale Of Slightly Faulty Samsung 40" 3D TV (UA40F6100AR) by mediclife1987(m): 7:48pm On Jul 23 |
Zoomed pictures
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 85 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |