Mencade5's Posts
Nairaland Forum › Mencade5's Profile › Mencade5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 143 pages)
chelshit hw market na? Fabregas and costa no dey? Make mumurihno put them na |
bastards! The will collect N300,000 from others, give them the jobs believing they are foooling us. Bastards! To add, i no want die for stampede ooo |
google dey battle shark wey dey chop their cable. Me i dey kill cockroaches wey dey chop my book. Google expend much, while i spend zero kobo. Anyho anyhow, all enemies of success must die! |
is it also on android phones? |
yes. You will restrategize and defeat terrorism by recruiting officers and recruits on man know man basis. Also allowing god-fatherism in the army. No wonder once the over pampered and corrupt personnel enters the force, fighting for their father land will never be their priority. Oga i pity you and the numerous corrupt officers in the army. You cannot do anything to this terrorism if your recruitment is not free and fair. Also get rid of those moles in the army and save the lives of innocent soldiers who are being killed everyday due to leakage of information. |
goalburner: Chineke!! Twins tantan........ buh is it only Seun dat deserve twins from u, we have other Big Boys on NL like mencade5, madcow and Andyblaze*get shocked* *looks at goalburner* abeg who be this ishilove sef? |
omololu2020: my broda plz speak for ursef,pple or region alone,if nigeria divide aLl d problm will still continue for u n ur pple,but we yorubas shall not hav any problmhow do you want to get your kwara state back from the fulani? Explain this without insult like a gentle for us to understand. |
ladyfeli: . Hmmmmm. I will take note of datlol...ok. Its a compliment though. How is ur day going for u? |
panachuku: thunder fire all dose church girls o. fell for one during my nysc. always leading d skul female students in prayers preaching and d likes. got attracted to d fool. said no sex i agree o. untop my 19800 my parents sent me 40k extra each month. dis gal go dey save her money dey help me blast mine. kobo i no save. for good three months no puci. na so i discover say all d church program she dey always go monthly cos her state was nearby na diff men house she dey go. i hacked her facebook and say her chats. i was like god dis cant be o. naso me self clear am o. say students dey yapa dey beg to fuk me if she no open. d fool later gree. she will always tell guys she has fuk jst two guys. her tight pussy will decieve u its thru. but na salt and hot water dey tight am. church gals i fear dem till todaymy brother na true u talk. That nysc own na im dey common pass. I discovered their lies quick quick under one month. I fear nysc fellowshi girls oooo |
ghana's Odamptey Lamptey comes to mind. Women sleeping and enjoying their driver's peanut since 1960. I dey fear una ooo |
MizMyColi: awwwwwhi dear, u pm dont seem to be working. Have a great nite |
Henrypraise: one tin i knw, 4 d dudes, u gradually turn to 'i' n d girl gradually turns to orobo, thank God i av not had sex 4 a month now, i was almost turnin to sumtin elsevery true. The dude becomes I and whitish too. No blood for him body. The gal nyash go also come out like african pot. #true facts |
ladyfeli: Yea. Had a gr8 eveningnice to hear. U username is kind of interesting to me. |
TRADELYN: True...she is back. Have u not seen her? |
ladyfeli: Gud eveninggood evening. Hw r u? Hope u having a great evening over there. |
temigracie: ....nothing ooo...ayam fyn sha....make i just kip shut sha...alright...take care |
ladyfeli: This was really helpful..... Tanx OPhi dear |
obayaya:hehehe issorait |
temigracie: ....mencade5....***lips sealed***...no b for my mouth dem go hear say teacher moda die....temie wetin happen na? Hw work? Hope fine |
MizMyColi: You suppose sabi naalright i know what to do. |
this thread will not be complete oyedepo and his private jets. |
obayaya: Haba!!!u don see fine girl now u no go let her rest abi? |
xynerise: 6-0?sorry no vex. I forget to add 2. Na 6 - 2 jor. |
MizMyColi: Let's hope for the best.i pray so. But u know say bible talk say faith without work is dead. How we go take do am na? |
game over, nigeria don win 6 - 0. Xynerise i wish u luck with ur now spouse. Make i go politics section go fight. |
obayaya: Auntie, that's somebody's husband you're talking about naobayaya na wa ooo. Na all the whole chics u want collect? Na so you take collect missyhorlar from my hand. Why na? ![]() |
xynerise: Na only her waka come nai dey surprise ooo, e be like some of our girls na men them be. Oshola just comot now. Yetunde don enter for her. |
MizMyColi: ....?nairaland girls all hates me. I dont think i will ever date any of them sef. But who knows. It may be possible with you. ![]() irishkez, better luck next time. ![]() |
mstik: Menaced 5 oohmstik wats ur problem na? Xynerise oshola don score 4 goals ooo. Korea go chop 10 for this match ooo |
xynerise: Oshola got a hat trick. Me dey there too. Liability, abeg no vex make I watch match finish. My asset is at stakeu dey play nairabet? me i dey watch the match for supersport. Our girls just dey flog korea like children. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 143 pages)


. Na back of TV you dey watch?

