Jokes Etc › Re: Just Don't Shoot! by Migines(m): 9:58pm On Jan 17, 2008 |
Wetin dey worry dis boy wey dey jump around wit water gun. |
Jokes Etc › Re: Movie Magic by Migines(m): 9:56pm On Jan 17, 2008 |
Ha ha |
|
Jokes Etc › Re: How To Use A Condom by Migines(m): 9:54pm On Jan 17, 2008 |
Which gang? |
Jokes Etc › Re: Please Dont Laugh At Me by Migines(m): 9:52pm On Jan 17, 2008 |
E be lyk say dis one miss road.
@webd. . .Watever ends it. U dont want to do dis. Wen i start wit u nor just tell me say "na devil" o. C0z u and dat devil go blame una sefs. Anumanu. Yeah, u myte say watts my biznes but trust me. . . U just myte not want to find out. |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by Migines(m): 9:47pm On Jan 17, 2008 |
How dis thing take funny na una sabi. @aristole no offence meant, but if u take ne, u know its ur loss. |
Jokes Etc › Re: It's Up To You!" by Migines(m): 9:45pm On Jan 17, 2008 |
Tessy don ban am irm her love garden. |
Jokes Etc › Re: Mi Amigoz by Migines(op): 9:42pm On Jan 17, 2008 |
Otherwise
ban! |
Jokes Etc › Re: Junior's Reply To Daddy by Migines(m): 9:40pm On Jan 17, 2008 |
@clem *singing* <missing u> |
Jokes Etc › Re: Questions & Answers by Migines(m): 9:39pm On Jan 17, 2008 |
@aristole truth hurts, in'nit? |
Jokes Etc › Re: Questions & Answers by Migines(m): 9:38pm On Jan 17, 2008 |
Ask again. Mumu. |
Jokes Etc › Re: Are They Mad? by Migines(m): 9:35pm On Jan 17, 2008 |
@poster cool, i'm lol @clem some ppl are better left to der stupidity.
And. . . I miss honnie. |
Jokes Etc › Re: Click If You Are Smart by Migines(m): 9:33pm On Jan 17, 2008 |
Or d nylon used in covering finger batteries. |
Forum Games › Re: All Sentence Must Start With: I Like by Migines(m): 9:30pm On Jan 17, 2008 |
No wonder u don't think b4 u post. |
Jokes Etc › Re: Who Is The Maddest? by Migines(m): 9:29pm On Jan 17, 2008 |
And i hope say dat thing wey dey ur mind nor go put u 4 trouble. |
Jokes Etc › Re: Aunty Nancy by Migines(m): 9:26pm On Jan 17, 2008 |
@tufe ure FIRED! @efuah i'm fighting a war finish! |
Jokes Etc › Re: Fun In The Hospital by Migines(m): 9:24pm On Jan 17, 2008 |
@anusman qualified doc my ass. |
Jokes Etc › Re: Fun In The Hospital by Migines(m): 9:23pm On Jan 17, 2008 |
All med students i know are usually productive during conversations. @tufe my point is, are u really. . . . and i mean REALLY a med student? |
Jokes Etc › Re: Please Helppppppppppppp by Migines(m): 9:20pm On Jan 17, 2008 |
A brain culd help figure dat out. Get one! |
Jokes Etc › Re: New Virus Warning by Migines(m): 9:17pm On Jan 17, 2008 |
Talk am finish make i disgrace u here. |
Jokes Etc › Re: Time Off: Girls Vs Boys by Migines(m): 9:16pm On Jan 17, 2008 |
@tufe i use to think u were crazy(a gud thing if u ask me) but now i know ure just plain stupid. |
Jokes Etc › Re: The Most Embarrasing Moment by Migines(m): 9:10pm On Jan 17, 2008 |
* |
Jokes Etc › Re: Little Johnny: Still A Novice by Migines(op): 9:06pm On Jan 17, 2008 |
@tess did u sign d divorce papers? Or. . . Are u still considering. |
Jokes Etc › Re: Ak 47 by Migines(m): 9:04pm On Jan 17, 2008 |
@tufe due to d inability of ur brain to work effectively wit ur finger, to produce reasonable posts, u are hereby relieve of ur duties at kilimanjaro.
U have less than 48hrs to comply otherwise, DEATH BY BONGA to be executed by gunpoint and anusman. |
Jokes Etc › Re: Little Johnny The Conductor by Migines(op): 8:56pm On Jan 17, 2008 |
. . . Due to inability of questionable brain to process nething meaningfull. |
Jokes Etc › Re: These Are Real 911 Calls! by Migines(m): 8:53pm On Jan 17, 2008 |
@tufe nor provoke me o. |
Jokes Etc › Re: Little Johnny: Still A Novice by Migines(op): 8:37pm On Jan 16, 2008 |
It depends on d xtent of d love u wish to share. |
Jokes Etc › Re: These Are Real 911 Calls! by Migines(m): 8:27pm On Jan 16, 2008 |
Lol dint even c dat lmao |
Nairaland General › Re: How Can I Change My Screen Name by Migines(m): 8:13pm On Jan 16, 2008 |
Get banned then register again. |
Sports › Re: Eto'o Is Truly A Nigerian! by Migines(m): 8:08pm On Jan 16, 2008 |
I agree bc0s, hn junior brother wey get shop 4 alaba yan me d whole tori. |
Jokes Etc › Re: Castrate by Migines(m): 8:04pm On Jan 16, 2008 |
If e dey pain u, go swallow stone. |
Jokes Etc › Re: Dating Vs. Married by Migines(m): 8:00pm On Jan 16, 2008 |
This is true love! Nigger! |