European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Chelsea Vs Valencia (3 - 0) On 6th December by mikuz(m): 8:35pm On Dec 06, 2011 |
^ hehe na laugh i go dey busy dey laugh una tonight! Please make sure you come back here after the match.
Thanks! |
Jokes Etc › Re: Wow! by mikuz(m): 8:26pm On Dec 06, 2011 |
@aragerm Okay we've heard,oya please carry ya laughter comot for road make i see hear wetin jackpot dey talk, i no wan stretch my neck! |
Jokes Etc › Re: Naija For You by mikuz(m): 8:21pm On Dec 06, 2011 |
choi! They've hacked dani's password!! |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 8:18pm On Dec 06, 2011 |
so na wetin you give bin and studio you wan give me too? I no blame you. Infact,you get luck say you be mod! |
Jokes Etc › Re: Chei by mikuz(m): 8:16pm On Dec 06, 2011 |
Okay |
Jokes Etc › Re: Naija For You by mikuz(m): 8:12pm On Dec 06, 2011 |
dani,when did you start displaying this joke copy and paste symthoms? |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 8:08pm On Dec 06, 2011 |
are you sure? Have you tried it? |
Jokes Etc › Re: Wow! by mikuz(m): 8:05pm On Dec 06, 2011 |
^ when did this one start? |
Jokes Etc › Re: Thunder Fire Your A.s.s by mikuz(m): 8:01pm On Dec 06, 2011 |
take it easy! |
Jokes Etc › Re: Chei by mikuz(m): 7:58pm On Dec 06, 2011 |
dani, even you dey remod jokes! Then what are we talking about? |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 7:55pm On Dec 06, 2011 |
maybe . . Hehe |
Jokes Etc › Re: Lwtmb: Is It A Must To Post On Facebook? by mikuz(m): 7:49pm On Dec 06, 2011 |
seun don beg don beg me say make i calm down. . . If not . . . |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 7:44pm On Dec 06, 2011 |
Choi! Dani,i no know say you dey very inventive like this o! Oboy!! We should start having awards for mods in nl. Wiat make i flash seun. |
Jokes Etc › Re: Thunder Fire Your A.s.s by mikuz(m): 7:40pm On Dec 06, 2011 |
choi! What is he saying? |
Jokes Etc › Re: Wow! by mikuz(m): 7:38pm On Dec 06, 2011 |
choi! Bright you don drop am!! 'best joker of year' chai!! Na my ribs i dey pity!! |
Jokes Etc › Re: Lwtmb: Is It A Must To Post On Facebook? by mikuz(m): 7:34pm On Dec 06, 2011 |
if you like ring fbi! But wetin me know be say,before anybody go reach here,blood don spil!!! |
Jokes Etc › Re: Abcdefg by mikuz(m): 7:30pm On Dec 06, 2011 |
tell 'em say you no see me!!
*does a sign of the cross and grabs his crucifix to his chest with immediate alacrity* |
Jokes Etc › Re: Lwtmb: Is It A Must To Post On Facebook? by mikuz(m): 7:27pm On Dec 06, 2011 |
dani,na me you dey tell sharap? Na small thing dey make me vex o! I fit break person head here o!! I no mind! |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 7:24pm On Dec 06, 2011 |
dani,this one wey you know that particular specie of dog well well so! . . .*the rest of his comments with held* |
Jokes Etc › Re: Thunder Fire Your A.s.s by mikuz(m): 7:20pm On Dec 06, 2011 |
Choi! Whoever did this to our beloved mod,e no go better for you! *starts sprinkling dani with holy water* |
Jokes Etc › Re: Lwtmb: Is It A Must To Post On Facebook? by mikuz(m): 7:13pm On Dec 06, 2011 |
^ lwkmd!! |
Jokes Etc › Re: Abcdefg by mikuz(m): 7:10pm On Dec 06, 2011 |
^ who send you work? Hmm!! |
Jokes Etc › Re: Thunder Fire Your A.s.s by mikuz(m): 7:05pm On Dec 06, 2011 |
^ are you still drunk? Just asking!
Thanks! |
Jokes Etc › Re: Joke Of The Month by mikuz(m): 6:56pm On Dec 06, 2011 |
^ we know that already |
Jokes Etc › Re: Joke Of The Month by mikuz(m): 6:45pm On Dec 06, 2011 |
^As if we care! |
Jokes Etc › Re: Wow! by mikuz(m): 6:40pm On Dec 06, 2011 |
hahahahaha! Choi! Nice one jackb.u.tt, oh sorry jackpot! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Chelsea Vs Valencia (3 - 0) On 6th December by mikuz(m): 5:59pm On Dec 06, 2011 |
^ what a dream!! |
Jokes Etc › Re: Thunder Fire Your A.s.s by mikuz(m): 5:55pm On Dec 06, 2011 |
dani,you dont even know whats happening! |
Jokes Etc › Re: Bartender by mikuz(m): 5:28pm On Dec 06, 2011 |
yeah,i ve now done that one,what next? |
Jokes Etc › Re: Abcdefg by mikuz(m): 5:25pm On Dec 06, 2011 |
oboy see this newbie newbee o! I hope you know who you're talking to like that? |
Jokes Etc › Re: Lwtmb: Is It A Must To Post On Facebook? by mikuz(m): 5:22pm On Dec 06, 2011 |
dani, you ma dey call person that bush*** abi? |
Jokes Etc › Re: Lwtmb: Is It A Must To Post On Facebook? by mikuz(m): 5:21pm On Dec 06, 2011 |
dyt please dont play on my intelligence, i didn't go through all that for you to end up giving me a peck,cos thats not even a kiss. I bet you know what i want! Make it snappy dearie. |