Mirababy's Posts
Nairaland Forum › Mirababy's Profile › Mirababy's Posts
make all of una nor waste energy because ramsey nor no him papa,na bastard him be.i here say na one lebanis give him mama belle when him mama dey hustle dey go .nai nor dey make me dey trip 4 am. |
all of una get skoll skoll 4 head. |
is that cossy pics?when did she turn to oyibo? |
now u re talking like a responsible person.thanks dear. |
let me concentrate on my burgers cos i dont av ur time.oga u hear?and please dont reply,if u do ehhhhhhhhhhhhhhhh. |
this thread is not 4 both of us u know? how which we can see face to face to repeat what u just wrote uhhhhhhhhhhhhhhhh,be careful 2. |
that wan na ur headache. |
yorke,but small letter yes? |
that is a taboo.marrying a pregnant woman?except the man is ugly and the pregnant woman is his last chance of getting married.if my brother try am i go use koboko wip him yarsh. |
webdezzy,u re a fool a complete lunatic thats what u re.where av u seen a benin person pronouncing kill as kii?i sure say na ur wowo face dey tell u say u know pass every body or abi u kiss crase?thunder strike ur head.goat, |
why crase many 4 this thread?make una go rearrange una brain abeg. |
that guy is fucking tired of u,im telling u if u dont know so use ur tongue to count ur 32 teeth. |
if a woman is cheating on her man wetin concern me,abeg make una tell me how i want take activate java script enter my laptopbecause i mistakenly disactivate it and now the thing nor they display video even audio self, i dont know any computer store here cos im new in d country and i cant speak dutch,my friend that i came to visit is at work and shes going to spend like 2 to 3 days and i av alot to do with my laptop.if u know u understand computer pls reply me. |
im waiting 4 the full story first before i can write a comment.by the way,wetin snake go fine 4 belle,osalobua lahor ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
the world is coming to an end. somebody go just open e eye just organise a pageant 4 hiv patients.i don suffer,nothing i nor go hear. |
why re u all debating and what re u debating?a womans what dey under her leg na! abeg make una nor dey troway spit. |
my brother i tireeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee |
she is very pretty but 4 noting.i saw her in p square video titled ifunanya,i heard dat shes snatching peter of p,sqare from lola pls nairalanders is it true?cos im not corrent of what is happening in naija cos i live in italy genova. |
rebarobyn see i nor they vess but this is getting 2 much,ok how which the essien nor get money as him ugly rish,nadia 4 like marry ham? aswer me. |
van vicker fit clear anything wey dey under woman leg. |
abeg make 2 of them go die.why is it dat the rich always go 4 the rich?them marry o them nor marry o is non of my business,make them carry their self commot from my front. |
tpia i say u nor well u hear? |
u nor well. |
mrs lola peleoooooooooo. so how una wan con do una pikin cameron?liar |
may god bless you dealy,nice one from u. |
which elderly person?abeg forget that thing and face reality.drive her and find urself a perfect woman.so how which she nor carry belle she 4 just do am clean mouth?abeg make una they reason with me. |
who is talking about solution?wetin ur great grand father start them nor fit then na u wan con find solution?if u fit every body go happy.sleep they worry u. |
na waooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo,osalobua ghe vbie,power failure 4 airport again!nothing person nor go hear. |
make una nor talk wetin una nor knowwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww. |
yes black women re more faithful than the white that is 4 sure.i av seen alot of them here in italy |
what do u mean by (so true)i think u dont understand those words because u re writing out of understanding. |
my brother i tire 4 this man,he go use him pennis take tie waist in jesus name.amen |