Miscellaneous's Posts
Nairaland Forum › Miscellaneous's Profile › Miscellaneous's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 65 pages)
Oghos1: yezzirthis is interesting. . . I didnt even noticed. |
odizeey: ogwashi na disaster for water mata. Students dere no dey baff at tymsi'm telling u. The thing is really bad. . . They buy gallons of water for #50 . They buy water to do everytin. They said these rainmaker pipo do hold the rain |
Latnok95: No nah.. Na dislikelol. . .ok na |
Education section- Fynestboi |
Adex097: hahahaha..Latknock na ma padidat kind padi na wa o |
karenkinky: lol... Madam cant spell it.. Itz Isele-uku... Hmm... We r frm d same LGA o... I'm from Onicha-olona nt too far from urs... Just by Onicha-uku... From d way u sounded,i'm nt sure u hv bn to ur place bforall these una uku uku tire me o. . .na so i go ubulu uku go suffer. . .i suffer 4rm oghwashi -uku to ubulu-uku . . .same probs .. . .no water as the town big reach |
Latnok95: (Quote) (Report) 25 Likes (like)na so u hate d guy reach ? lol |
Oghos1: tquixare u monsieur suave ? |
sigidporte: lemme have your 2go id dearmehn dey hustle 2go id o |
Oghos1: Does that mean u all have ukwulol |
odizeey: dey use styl yab me o. Cos i no beef abiodizeey u too funny |
Daclimax: nor mind them... Them wan see quarrel... Aproko pple... See how them dey below dey lookthe thing sef tire me o. . . .only guys dey beef demselves always |
Dessyvilla: Wad up guyz.?.just wanna knw if dere iz any news correlating 2 what i heard dat sup list would b released soon?? need urgent replies plz?u av answered yourself |
This thread funny walai |
[quote author=I_am_Sylva]E-fight?.. 4rm who? Me? They're surely 'gon be disappointed bro[/quote]lol |
Affrey: odizeey wat have i done to deserve this na, we will fight o,i dont fix my nails for nothing.lol |
[quote author=I_am_Sylva]nothing bro.. Absolutely nothing.. I didn't ask 4 d likes did i?[/quote]guy jst forget the mata. If we begin to speak our mind evritym there wont be peace everywhere. . . . I dont want to talk much. Just see how they all stopped posting on this thread to see the e-fight as it pops up.........look them below. . .they are waiting for it to explode. |
[quote author=I_am_Sylva]bro d fact that he has haterz z nt surprising.. . . . . These same people worship him and lick his ass.. Now that's surprising.. . . #we indeed knw not the facial expression pple wear behind screens[/quote]shey u knw say u be man ? |
odizeey: i fyne o,hw ualso fine boss. Odizeeeeeeeeeey. Lol |
[quote author=I_am_Sylva]hypocrisy bro.. Hypocrisy . . . . D dude annoys me.. We go talk 4 2go[/quote]guy what's all this ? |
odizeey: bros mingwolol. . .how are you ? |
Odizeey. . . .i hail o |
Hope all of una neva forget God o. . . .remember those times wen una dey pray for admission. Cos we only they remember God wen we get wahala. . . . |
Adex097: na your own funny pass.. "Miscellaneous" ..wetin inspire you sef ?kai. . .u say my own funny ? Wat abt ''cowleg'' and the rest ? Actually, i got over 6 accounts on NL for the past years. . .wen i created this one, i couldnt think of a beta name thats wat i can say boss. |
Walai. . . some of una username too funny. |
Affrey: lol hwyour pix. *. . . .and all the guys went to check* |
oyivwi stanley: nor vex say i nor call u next tym i go inform u and as for ur share eh dey kampethis one wey u dey say my share dey kampe d tin dey make me fear o. . . Cos na joke i dey b4 |
Affrey: am fyn and ukinda kool. . .i can see u are enjoying o |
baj07: guy send me ur acct nuba... lemme send u ur own share as late comer concernmy guy are you serious ? |
Adex097: @miscellaneous, you too like money....kai. . .my guy nor be small. Tell money to stop chasing me nau. . . I had to run down here. . . Old faces on this thread again. Abt that gist, i will see what i can do. Time is money- the 1st principle. . . .lol |
oyivwi stanley: yes na, u know hw much i don collectso supposing i nor show u nor fit try inform me. . .well no probs. Pack my share come |
Affrey: u dis boy ehnlol. . How are u miss ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 65 pages)

