TV/Movies › Re: BBNaija: "Efe Special Bread" Hits Town (Photo) by Modragon(m): 12:11pm On Apr 07, 2017 |
That bread don dey bside since oooooo, nor be efe cause am |
Romance › Re: Sad!i Gave Her My Brkfast, Wired Sum Moni In2 Her Accnt, Luk What She Did Next! by Modragon(m): 12:04pm On Apr 07, 2017 |
If u like send her the world, when her fish brain say mk she waka, na movt broda Them nor dey fit satisfy gurls, na wetin go hurt dem dem like Them nor dey put woman for head, afterall e nor reach am how many minutes 2 gv anoda guy toto to f**k #toto nor get metre e nor dey read how many persons don f**k am |
Romance › Re: What Does Nigerian Ladies Achieve When They Pick A Guy's Call And Keep Mute? by Modragon(m): 11:51am On Apr 07, 2017 |
firstking01: And why should i call and still say hello??, smh, some of you girls eh.....imagine i call you and you picked and kept mute??...no white/foreign girl will do this....that's just a typical mentality of a nigerian girl with an overbloating pride, mtcheew. Baba u talk well 9ja babes no matter hw u form reach one guy must still use u play ball, You escape boy A nor mean say u go escape boy B. #toto nor get metre |
Romance › Re: Top 5 Most Sort After Ladies On Romance Section: by Modragon(m): 11:44am On Apr 07, 2017 |
Looooool sort after ni Abegi toto nor get metre to read how many people don Bleep am..... Make dem dey sort after ooooooo.who dem epp? Na money boys dey find based on logist |
Romance › Re: How To Win Your Ex Boyfriend Back From Another Woman Girl by Modragon(m): 9:41am On Apr 07, 2017 |
STENON: @ OP...Sorry abt that....it seems you have low self esteem....He's jst doing all those things in order for you to be so Jealous of Him....If ur conscience is clear and you are sure that you dnt do bad thing for him and you did your very best for Him...
Pls Forgt abt His existence, Kindly close ur eyes and block the road that leads to his Love in ur Heart and dnt be in haste to enter into anoda relatnship....
Dear OP, Move on...................Set a New and Great Goals for your life....Dream it...and work towards been a successful Lady....and you will be...
Surely, Ur right Man will meet you and it will be an evalasting Regret for ur EX at the late hour......
OP......Work towards becoming so SUCCESSFUL....and...VERY SUCCESSFUL..... Na after breakup ppl dey remember set goals and tink of been successful, as if say relationship dey drag ppl bck I tot most babes say let me tink abt it wen guy ask u out, afterall una thinking na just nonsense, who go move go move |
Romance › Re: Sex Is Killing Me. Help A Depressed Lil Brother by Modragon(m): 5:43am On Apr 07, 2017 |
make una help am lol,guy na wa for you ooooooo..... if the babe ready remove am meet any doc wey fit write the prescription,buy mifeprestone mk d babe tk 1 tab orally and the oda 1 intravaginally... she go sha bleed but the preg go abort only if the preg never pass 1 month ooooooo.... but lock ur prick 1 place mk u go read. |
Romance › Re: Sorry What Do Guys Gain From Being Handsome? by Modragon(m): 10:05am On Apr 06, 2017 |
ZarZar: See, this right there would get you disqualified in my book. Did I mention I dislike narrow mindedness? Don't make all-inclusive statements unless you know me one-on-one. In which case you don't. "For my mind" that makes you robotic, a man with no mind of his own because you're parroting the sentiments of millions of other guys who probably have nothing going for them except a big wallet. Me, I like equal of the minds. Zarzar fighter for hire  ease up baby |
Romance › Re: How Do I Win Back Her Trust by Modragon(m): 9:38am On Apr 06, 2017 |
Tallesty1: So what you're saying is that she told you everything about her past dates and fvcks?
What's a one month old girlfriend doing in your facebook inbox? The same question wey I wan ask na guys like this dey fall bosses hand |
Romance › Re: Guys, How Long Do You Wait To Call A Lady After Getting Her Contact? by Modragon(m): 9:25am On Apr 06, 2017 |
brandydaniells: dafuq is this ? this aiint an essay man ease up Is it ur essay |
Romance › Re: Guys, How Long Do You Wait To Call A Lady After Getting Her Contact? by Modragon(m): 9:18am On Apr 06, 2017 |
If u like call immediately if u like call her 2years time if e go work e work, some babes go say dem nor like am when guys call quick like say na disturbance, meanwhile oda gurls wish 2 hear frm u as u collect d number at the end of the day conflict of interest, and most of dis babes so na wetin dem read or wetin friend talk dem dey live by becus gurl A say its nt gud 2 call quick she go adopt am, no mind of ur own soon d attitude go eat into her then she go gv oda gurls dat same foolish attitude so the trend goes...., babes mk una get MIND of una own nor dey do dem say......finished society esp 9ja babes |
Celebrities › Re: BBNaija: I Go Die Supports Efe With His Cadillac Escalade by Modragon(m): 9:08am On Apr 06, 2017 |
See as bbnaija dey gain attention, if this country better again if I hear........  |
Romance › Re: Sorry What Do Guys Gain From Being Handsome? by Modragon(m): 9:04am On Apr 06, 2017 |
ZarZar: I'm guessing flattery & an ego boost. IMO, what you gain shouldn't be a focal point over what you put out, otherwise you become just another forgetable pretty face with no substance-one big good looking oaf.Don't rely on looks alone. Build on your personality, your intellect, humour, etc & you'll stand a head above the rest for worthwhile reasons other than being handsome. Only babies get away with cuteness for too long Adults will expect more in order to value you beyond the surface level. There's nothing more attractive than a hot guy with a brain. It makes him sparkle! For ur mind abi meanwhile una still dey fall mumu everyday, money go mk u sparkle if u like get brain wit no pepper u will tell it 2 d gods |
Romance › Re: Sorry What Do Guys Gain From Being Handsome? by Modragon(m): 9:01am On Apr 06, 2017 |
When ur handsome and with the ryt words, plus u come get smal money join and prospects then all ladies be like....he belongs to me, hes my bf but in ur hrt u belong 2 nobody  |
Romance › Re: Girls by Modragon(m): 8:40am On Apr 06, 2017 |
There is no fast or hard rules to this things, it doesn't mk any1 cheap, if e happen e happen, ppl live life as if there is a fasf or hard rule....if it happens it does  |
Romance › Re: Why Do Ladies Find It Difficult To Call Their Guys by Modragon(m): 6:19am On Apr 06, 2017 |
Oh cmon guys..why r u guys actin like boiz..grow up... Recharge her line , nd she would be d one doin d calling...u will be even tiredd of her calls..... Seriously,.am writing frm experience Na becus of you we get stupid guys for this country, wey dey do women as if say na do or die, guy try get pride and sef respect, y can never please a woman, if she wan move she go move |
Romance › Re: Why Do Girls Get Angry Whenever Their Love is Rejected By A Guy(photo)? by Modragon(m): 6:12am On Apr 06, 2017 |
Jodha: Nobody's typing about pity here...
My own opinion is that no guy has the right to wound a woman's pride...
P. S I don't approach guys... It doesn't go that way... If a guy can't walk up to me and tell me he likes me.... Then... There's nothing I can do 'bouh it No guybhs the right, anyways ladies are the weaker vessels, either u accept it or yes |