Mohdhk's Posts
Nairaland Forum › Mohdhk's Profile › Mohdhk's Posts
Level don change... |
I quote ''all information avaliable indication she left the county'' this woman dey vex her Oga at the top have made her disappear.. Make dem put bounty see asap she will be found |
Omo menh see transformation quick recovery |
This stupid decision the both men did is totally B.S any ways sha dem no go forget am in a hurry |
This one strong....o e 4 transfer sense join give am |
Election in Nigeria has become an acid house rest in peace #copper |
Wonders shall never end this Anty mumu e never pay you bride price u don dey live with am, anyways sha na una life.... This guy no try at all can't he be proud of her she get job some men can't handle the fact that they women are more successful than them O boy man up and hustle |
Wonder shall never end..... This one no get shame quote ''she has the support of her parent'' where my Germany niggas this he-she need services |
Wonder shall never end!!!! |
Everything is complex now naija just get as e be man no fit chop, man no fit travel, now man no fit buy medicine may God help Us |
Wetin person no go see 7 months and already in hospital bed what happened to communication, respect. Marriage ain't for all this small small girls wey dem breast don dey stand anyways wish the man a quick recovery |
Human dey hunt human meat don finish for bush... They should be killed period no second changes may God continue to protect us from evil souls |
All this idiots that think suicide is the final answer are just ''compound fools'' when man problem plenty why single problem infact woman problem worry dem so tire dem go give up in life anyways sha may God forgives us all!!! As for other thinking of suicide '' no cheat you self nothing is static'' |
He Should come back to Nigeria first.. Obey court order n show himself after e show body go tell am the rest nairaland presidency go decide the rest na story |
atiku with buhari"s certificate. Wetin person no go hear, #worstbeatingofatikulife |
People get devilish mind e just dey climb person daughter forget say God dey, even she don ripe make you plug am in a respectful manner pray the girl get over her trauma |
See how dem just waste they life now who dem epp ![]() |
Praise thy Lord.... May almighty continue to protect and guide us |
9ja people no dey carry last everything na business #nolazyyouth just lazy ideas |
Life is a teacher nothing is static... You either learn the hard way or the easy way las las person go till learn #continuetoshake |
Abegi.... If he has truly lost faith in democracy he shouldn't run 4 any public office but politicians wey sabi change mouth anyhow if you vex go rest |
It has started i hop the guilty persons will not delay the case with argument just acquiesce #notimetowaste saraki's mood see d headline--addled |
This victims died in such horrible site and forcefully send men, women and kids to painful dead i pray the almighty forgive them. |
Wetin man no go hear during elections.. Inec abeg announce d losers |
He who finds a wife has found a good thing!!!! Last last e too na man e be #YOLO |
Nawo....oooo now that she older i hope smart decisions will follow |
Story all this happened and she no talk she be 'hater' not insulting her because she dumped him, but y keep silent over issue like this. This Guy has bin living his life to d fullest till his debtors came calling, Asking of forgiveness ''U have Sinned'' |
Last last na talk dem just dey talk 7 days to go... #Nigeriadecides obj dey history of dustbin dem don recycle am tire |
All this boys self dem don chop bella full madness don start but, they should kip this mind no matter d violence Feb 16th is till on nobody fit change |
;DUnstable, lrritable and belong in the history of dustbin. he has said it all person wey get ear make e hear obj respect yourself u time don pass ![]() |
The mother must be psychology sick... Madam u get mouth make use of it instead may God protect this child frm her mother n d remain haters wey she get |
See wetin poverty cause instead of make una hustle una dey wash road, dey burn broom, kia benue pple it doesn't mean anything person wey go win go win.... Y una no display this act wen burhari dey d state una 4 see action trust all those security personal wey dey they 4 don arrange/package dem |

;DUnstable, lrritable and belong in the history of dustbin. he has said it all person wey get ear make e hear obj respect yourself u time don pass