Mopelawlar's Posts
Nairaland Forum › Mopelawlar's Profile › Mopelawlar's Posts
Dis na real lalasticala I swear down,cant stop laughing walahi ![]()
|
Youdondeymad:If I hear, abii mak dem kill her too |
26andsearching:Pls move to Naija ooo, cos me am waiting for u oooo pls dnt forget to buy oyinbo burger com ooo mind u, u wil gain me here in Naija |
26andsearching:Pls move to Naija ooo, cos me am waiting for u oooo pls dnt forget to buy oyinbo burger com ooo ![]() |
Abeg who go sing n rap for me ooooo,Ogaa oooo. ![]() |
sleepyeyez:Who re u plsss, anyways u can contact me on dis line 08112108017 let's chart |
Thumbs up Toke ![]() |
Good boy, who wil darsh me car ooooo? ![]() Sumbody shld help me oooo, I dnt knw Hw to chart one on one is dis platform plssss heeeeeeeeeelllllllllllllpppppppppppp |
Ogaa ooo,na almost al nairalanders view dis topic oooo, anyways am Jst passing by nii ooo! |
[/quoteGiv me a brk plss, like 4-5 pple dat did d Eyo in my strt re Christians so wat re u saying? ![]() |
siie:Hello give me a break kk, like 4-5 pple dat did d Eyo in my strt re Christians so wat re u saying? ![]() |
siie:Hello give me a break kk, like 4-5 pple dat did d Eyo in my strt re Christians so wat re u saying? |
Seriously DNA for wat ojaree? ![]() |
sleepyeyez post=563976 |
Vtrendx:Ahaha ur neighbor goat bawoo,na wa oooo ![]() |
moscobabs:Yeeeeeeeeeeeel ![]() |
PapiSmith:Oh boy, na ur mouth long like dat duck own? anyways am Jst asking niii oooo?dnt com n beat me oo,am not feeling fine oooo |
fuckerstard:Abeg no vex my brother ![]() |
Heavenly Father, pls hear my prayers n ans dem vy vy soon, I want triplets oooooooooooooo Amen ![]() |
Na wa for dis ojuelegba bridge ooo ,i think it's time we call on d alalees of ojuelegba for sacrifice oooo n some cows, maggi,oil,salt etc wil be needed good citizens of Lagos shld contact me if u wanna donate any of does items listed above thanks ![]() |
duduade:Chisos, u re so funny I swear ![]() |
abdussalam1:Hi am Roheemat can I meet u? |
Uuuuuhhhhmmm me can't shout oooo,i knew it, I knew dat dere wedding party is going to lead sum were Ogaa ooo here we are Anyways am happy for u both shaa dnt disappoint me oooo ![]() |
Na wa for dis guy oooo ![]() |



