Mopelawlar's Posts
Nairaland Forum › Mopelawlar's Profile › Mopelawlar's Posts
Ngwanu, sorry ee ![]() |
Lovely |
Okay ooo, i go strt dey look for d boy ooo ![]() |
keep dreaming man ![]() musttapha: |
Dnt worry my nairalanders, she is going home on sunday so she will go n mak dat 45m in a week ![]() |
Dont b surprice dear,u knw ibadan fashion is always upside down. ![]() Oya ibadan pple quote me |
Chisos kriest , ogun esuu ree ooo, finally her village pple yaff get money to enter motor to were she is, won ti get omo yii ![]() |
Come 2019, say buhari say baba ![]() |
My nairalanders make una no worry una self oo, cece abii na dede dem dey call her wil go home on sunday kk |
dats my girls |
God don catch cece winch ![]() |
movid:uuhhmm, its a lie joor Gtbank @ idumota has gate mr man |
seriously tobi is a vy stupid n foolish boy, am not too worry dough he is acting his age odee boy ![]() |
may Allah lead us to the right path . |
Abeg sey patient done finish for ward niii? |
Good dats hw we do in ISEYIN Oyo state proudly OMO Iseyin oro omo ebedi moko, omo odo ogba to lalu iseyin jaa, omo aseti mumii kikan, omo ilu eye kiki Esin. up Omo ISEYIN ![]() Oya quote me n write ur own home town linage ![]() |
d breast dou, let me strt going |
so wen we go hear d latest news oooo,cos dis my bro is d disturbance in the house oo n i want him back to sch vy vy soon |
pafestula:Mr man watapin? |
Me jst need 2m peree ![]() |
telim:May ur soul RIP in advance |
Thanks for that anyways now i am ![]() |
Ahahaaa dis one rest me i swear, wooooooooommmmmmmmmjavascript:void(0);maaaaaaaaaaaannnnnnnnnn |
Did i hear u say marrying her out of pity? |
Papiikush:ahaha bros na fight? |
Papiikush:blood of chisos,ahaha bros fear God na |
abeg mak he park well jaree ![]() |
[qu ote author=davidodiba post=58085896]Where is Buhari?[/quote]Buhari yaff gone for fishing in epe alaro ogunmodede ooooo,dnt ask me agn ooo ![]() |
lalasticala how far na? where is d venue? |
beautiful, i luv her like mofee daku. she is my crush oooo dnt quote me ooo cos am not a lesbian kk ,i jst luv her ![]() |

