MrBones2's Posts
Nairaland Forum › MrBones2's Profile › MrBones2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 47 pages)
Reboot? At . . 18hundred and37? U must be kidding me ![]() |
Is true oh! Wetin una celebrate today ni? Cos ma road was taken by unwanted personalities ![]() |
For ur mind only. Yam na igbo food jor no be . . . . . food ![]() |
Efe i don pass that page Lol. Abi u dey laugh 5 mins late? ![]() |
*scoffs* Simple minds ko sample minds ni. U urself u fit understand joke for latin, anyway u fit considering . . . . ![]() |
*shakes head * no i don't dear, i jxt understand thats all. I believe in a marriage one has to love the spouse more than even self so ur yarn na yam ( no offence) |
Efe forget it oh! If u don't understand then u'll neva understand it PEACE! ![]() |
Babe thats surely unreadable wif those slangs. I no finish 3rd sentence. Anyways be not dismayed dear so thanks for the trial. |
Ma sister there is now a major breakthrough in medicine science. U can hardly tell which is one is plastic and what is natural. Guys are truly not smiling o. But the cost is still killing sha. BTW the oath said for better and for worse, this one na worst o! So i fit understand ![]() |
How we ajegule boys go understand that funny trash? ![]() |
JESUS! LOL @ spare parts I jxt hit the floor now(literary!) . Efe no go kill me. Bia My Efe u neva hear the "for better and for worse" part? ![]() |
Efe Bachelors dey cock soup every night for dream? Abi u wan cook for me? ![]() |
Gerra away jor. We no be yo! Men! ![]() |
I tot the hubby suppose to be first in all tins. Abi marriage contract don twist or i'm outdated? ![]() |
![]() |
To shut me up OF COURSE, cos like parrot i go dey . . . . . . ![]() |
Women truly na puzzle. Which one be kitchen? Abi the guy no know to use/manipulate the . . . or shes jxt being stup1d ![]() ![]() |
Efe i shud shut up eh? No worry na ur lil hands go do the dirty job ![]() |
[size=14pt] Miss. Poster what should we do? Cry for u? Abeg don't be stup1d jor. Handsome and beautiful people that are dead will gladly exchange death for ur looks. Yin yin yin i might not even get married, oya u don't like urself then take ur life then. **mstchew** When u start to appreciate urself then will u see that u hve hidden beauty. As majority has said-go visit a dermatologist . But me i will say first love urself . LOL wetin u love sef? If the world was filled with handsomes and beauties what do u fink will happen? Ma bible tells me that i'm beautifully and fearfully made. Lest i forget i are close to ur creator? There is nothing impossible for him to do. Lastly i don't like ur username, Seun u fit do her a favour by changing the name to it's opposite. THANK U! Poster lastly [/size] |
Abeg make person go carry lola come here jor, i want some drama ![]() |
Element how was service(S)? I remember having heard u say that u do 5 services ![]() |
And u're pouring more fuel abi? ![]() |
Goldie what are u on about? Whats ur aim or reason? BTW were ur own joke(s)? Abi na criticism be ur specialization? ![]() |
Nice nice joke but terrible delivery. BTW did u school with one guy named studio cfr? Cos u dey speak like am ![]() |
Abeg element u fit hold her sha , but not where fit put u for prison ![]() |
S*M*H* i jxt didn't get that. Is that the lady prefers a kitchen or what ![]() |
![]() |
![]() |
Ew! Efe e no good o, at all at all. Now i don get cold finally u come. . . . Thanks but no thanks ![]() |
Aw! Ido sorry i disappointed u abi broke ur heart. Look how shes spitting nails not even bold enough to buckle up and say goodnight? OK goodnight hon ![]() |
The weather is cold and i am cold. What other explanation obu tips u want. Anyway i know u're playing dumb ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 47 pages)



