Naff24's Posts
Nairaland Forum › Naff24's Profile › Naff24's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 33 pages)
Toast her for real "Bukky you know u are very beautiful, where were u when I was lonely? Where were u wen I want someone like you in my life? You are such a beautiful girl any guy would ever want to spend d rest of hislife with. I want you as much as u want me... But am seriously hooked in another relationship, my fiance/wife is a psycho being, she could do anything to protect her man...she's a beast none of us can handle. Pls, I appreciate you, but I don't want any problem for you no matter how small It is. Pls, let's just remain best friend ever... Pls biko" ![]() Una go dey look her with those sympathy eyes of urs ni oooooo.. U get d gist ![]() So, if she's a sensible girl, she would feel u really want her as well nd would like to be ur friend...but might be intimate one ooo. Buh u as a man, u should know what next to do, buckle up ur shoe and start ur marathon race abeg as God don save u from her. ![]() |
misspicy:All is well! |
misspicy:Are u fully made ![]() |
3 days In dis kind weather... Habah, my broda, dey go back home jeje, it's either she's not real or something happened to her, buh whenever she's available, tell her wat u went tru nd asked her to come Onitcha simple. This weda fit kill person abeg. |
Pls, would this affect Femi-Fani Kayode and his colleagues ![]() ![]() ![]() |
Pangea:Naso my bro, confidence is d key... For local airport sef dem worse pass Na so one yeye woman wan milk me for MM1 like dat. My flight was supposed to be 10am tru Arikair to kano, after scanning my boardpass, na so d yeye officer wan check my hand luggage, say dem supposed cargo am ni, dat I no suppose carry d bag as hand luggage cz I put cream nd makeup inside, I con ask her say d cream go make plane crash ni abi wetin, she con say make I find something for mummy, I say I no get change naso she con dey swear for me o, as I raised d alarm like dis, other officers con discharged me. I just warn d woman to mark ma face and never stopped me again in her life. Dos ppl can be so frustrating enh....kai |
WeedSeller:No be weed wey u sell for him dey work ni?? ![]() |
Nice one op, but dis pillow and giant teddy option na something ooo! Chai, belle go plenty dis period enh ![]() |
Tallesty1:Kikikikikikikikikikiki ![]() Chai.....human beans ![]() |
faith551:Nude ko, node nii |
faith551:Stop forming saint, na norms for u guys ![]() |
WombRaiders:You must be so daft and dumb, he will never be arrested if he knew nothing about it. Perhaps, the nigga said '' if he is guilty, he should face the law" so why quoting him wrongly ![]() |
I jus siddon dey look wetin wan end dis end time governor ![]() |
Khd95:Thank God u no write "ENDTIME toast" on dis thread ![]() |
Why u no go surulere or ojuelegba go find ur man u con go lekki, uma be Ole ooo. You fall my hand sha... Na God catch u na, wen NL big boys go dey send u email u go dey ignore am, dem go dey quote u unnecessarily u a no go fit reply , u go dey form biz girls.. Now thank God na ur fellow woman milk u dry ![]() Buh to be realistic, if I were you...aswear, she go pay for what she ordered for..even pay mine join sef and if she no get any dime, make she use her phones, shoes, or any valuable items to replace it ![]() That will teach her not be gullible or greedy again, I wonder how she would be treating her so called boyfriend ![]() |
Mermaids:What happened to it? ![]() |
Una no go kill person wit laff 4 here o ![]() |
Khd95:Nop, crayfish and ugwu |
Ladieeeeeeeeeees....Chai, we can never and ever be Contented lailai, dis one is complaining about physical appearance with nice character, while some out there will be complaining about Mr Fine boy with promiscuous attitude. May God help us all. Mean while, I don't think people still marry out of pity. If she marries this man dat means it's really out of pity. Buh why bulging yourself with this kind confusion when u realized there is nothing in him u naturally fall for Perhaps, he laughs uncontrollable ![]() @OP, u really need to call ur spade a spade, stop wasting his time and wait patiently for your Mr Nice guy to surface. And I wouldn't want u to come back to tell us ur Mr fine boy has a bad characters when u eventually ties d knot biko.... Look well b4 u leap, may God be ur guardian. |
pet4ril:Well said like your signature |
MzPecs:Her legs though |
2014 ![]() My brother forget it joor, am sure they had reaped wat dey sow since, even may be it was in multiple folds sef..... I witnessed one like that here in Lagos, I went to ojodu-berger to board a vehicle going to Eko-idumota, after d car was filled up, d conductor collected his money from all d passengers except one particular woman who claimed that she has paid, the conductor and other concerned passenger started cursing who so ever that refused to pay his/her tfare. Unfortunately for her, she received her judgement immediately she got to island by misplacing her wallets full of money to buy goods...thats karma |
Shine on, na ur time |
Akposkool:That's gladiator sandal nigga |
shiinihost: I hope lasisi no b ENDTIME nigga ![]() |
Patiently waiting here ![]() |
applord:Osho head be like.... Make I no kuku talk b4 bendel pipu go attack me ![]() |
englishmart:Yeye...stingy man ![]() |
Devil in another dimension.... I trust dat Mr DEVIL die, he gives u one and collect thousands in replacement. That's d cure for d greediness ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 33 pages)




