Naff24's Posts
Nairaland Forum › Naff24's Profile › Naff24's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 33 pages)
damton:Eyah.... Try more harder bro! |
damton:Your account has been credited ![]() |
Kimmo:Menh... He resemble him die ![]() |
NLders with there mouth sha!!! Oga o..... Either u be runs girl or olosho e no concern me as e no go pay my allawee .... Oya back to d matter... hbd girl, wishing u llnp, wa gbo, wa tor, wa gbayi bi Dubai, wa pe bi First Bank, wa last bi Akube belt...bigger u I pray bae IJN |
all4naija:Habah... Why Bros, for why na......... ![]() Why una wan die ontop my matter ![]() Why spitting so much venom on my post like dat na ![]() For why na bros Shey na ur dick dem carry ni Ok u don vex abi? Kpele bro, I go tell dem make dem no carry ur dick again enh... Dem go show u d stuff dem made of in anoda dimension ![]() LANDLORD awon werey ![]() ![]() ![]() |
nikkiking:Friends my foot My man is my best friend ![]() My momma is my best girlfriend Siblings dey betray eachoda in dis world not to talk of friends ![]() My junior sis used to tell me dat may be na only guys go attend my wedding ![]() Cz my spirit no just dey keep girlfriends at all |
Dekatron:U don't need to judge other people's believe for any reason, if u don't believe it den u gerarahere menh Don't worry, u go believe that Nkan nbe when dey comot ur own or turn u to an impotent ![]() |
IamLEGEND1:Habah.. For why na ![]() |
Spybradd:Lol... Abeg who u be ![]() |
nikkiking:Abeg where u come from Well, I need not ask dat anyway.. Cz d way u pronounced dat Yoloba showed dat u are purely Igbo ![]() |
Nice one |
ajasbaba:Why spitting so much venom on this trend ![]() Why raining heavy curse on dem so much like that Of cz we couldn't denied d fact that wat d lady did was so bad. Buh sir, u are not different from d dude dat produced dis baby if u have been given contraceptives to your girlfriend to prevent unwanted pregnancy. ![]() Stop forming saint abeg..biko ![]() |
Durentt:Who b ashewo btw us Mumu...never know comon sense too expensive for u to buy! Your dp can even afford one. BASTARD LESBIAN ![]() |
Durentt:Person talk say make we talk senses into her tiny skull and u dey spit venom ontop her matter... U Berra talk if na U nd stop pretending ![]() |
Durentt:Oh sorry ma'am, never knew she is your colleague biko.... U are highly relevant to lesbianhood. ![]() |
You started dating 9yrs ago nd u are in ur early 20s Dat sounds somehow, buh what do u mean u are bisexual nd oda girls yarn for u Come out plain girl ... U are a lesbian for real!!! It's not possible to do two things at a time dear, either u quit ur lesbianism, pray to God, see a gynecologist nd turn a new leave, maybe gradually u may bcum a normal girl cz u ain't normal for now... Buh dat might take sometime though... Or, u go back to ur lesbianism full time nd bcum irrelevant to d womanhood ![]() |
Ubyj:I second u ![]() |
[quote[sup][/sup] author=charlsecy post=39450710] Did you consider the weight of the goods before asking?[/quote]Even if na empty catorns, e still don plenty for him |
Over to u NPF o... Oya come chop, fud don ready for u o, make u come charge him for hyperload cz dis don pass overload o |
Badgers14:You are a complete mother fucker.... U gat me rechecked d pishure ![]() |
Speechless |
Some women can be very mean...she dis that just bcz she don't want her husband to marry 2nd wife.... Did she learnt dat from her mother Kontunu, your children, Grand children, great grand children will suffer for it nd dats if u are fortunate to have dem b4 nemesis catchup on u nd ur evil sis. #Wicked soul... Hell fire dey awaits u nd ur colleagues ![]() |
Wat is wicked in this ![]() |
bigboss80s:In ur slumber not even a dream ![]() |
She reminded me of African Queen ![]() |
mikkypel:Yes o... Even dey plenty for rotaract during my school days. No organization worth joining in higher institutions anymore |
They gained being useless nd irrelevant to the society |
Una no tell us wetin he do u now, shey make I carry him address give u make u go arrest him nd con arrest me join Oya we dey hear , tell us wetin him do u or why he's wanted! |
Spoken English is different from rapping English... So na rapping English he take update d status Na jin dey carry am come for dem from another planet ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 33 pages)

.... Oya back to d matter... hbd girl, wishing u llnp, wa gbo, wa tor, wa gbayi bi Dubai, wa pe bi First Bank, wa last bi Akube belt...bigger u I pray bae IJN 


