Naijex's Posts
Nairaland Forum › Naijex's Profile › Naijex's Posts
Biggest financial fraud in History. Maddoff ge everybody mo ra all the way, OMO ole
|
@Poster Naija sha, One thing you do not understand is that when u divide this united Nigeria into 4 country. I promise that one day people go contest again say make them break the country. Poster,try to understand that the problem of Nigeria is not because we are united now or there will be a solution if they break her. I will advise you that u should thing of another solution. United we stand Hallaaaaaaaaa |
come see big girl throw it down for crossroad. |
Big girls sabi work them things well well |
Childish and senseless move. |
Imagine china don 19 us die. Nig com sat 1 was launch by china an financed by Chinese bank -1 st round them tamba for Naija Them guys(chinese) see say we be mugu, them see say the 1st round sweet. See Igbira guy again he dey beg for another round.i know china for sure them go do it again. What happened to unilorin,oau,ui,abu we no fit spend money on R&D. too bad. |
Fela Quote "for blind man country na one eye man be king" Baba na visionary sha. |
I beg leave cre8tivity alone, she dey for another world. She get cynical attitude. |
what has the MUMU president done to make these institutions better. Action-less president of all time. |
we say make them bring Ribadu back, make he help us deal with this thieves. them say na selective guy. Na only Ribadu fit shake IBB. IBB no fit move around freely like this when my man Ribadu dey for EFCC. Allah dey look. |
we say make u na construct new roads and maintain them. Now u see. May there soul rest in peace. |
Nick1 go for it |
kosovo:You no see were militant dey even shout each other by indiscipline way of handling weapon,they seek casualty during the documentary. Can you believe that a Nigeria Police in the uniform lead CNN to the Militant. See our water. Shell and CO don kills us o, but we no know. This politicians dey run after money. They say na Nigerian diplomat dey sponsor them. Dey say them they fight for all Nigerians C |
what do you think? |
So, is CNN saying showing the truth. |
Watch CNN tonight @ 9.00 pm EST. Planet in Peril Battle Line World's most valuable resource, a curse for most Nigerians Anderson Cooper Dr. Sunjay Gupta Lisa Ling http://www.cnn.com/2008/WORLD/africa/12/11/pip.nigeria.oil/#cnnSTCVideo Is Nigeria problem Wealth Mismanagement or Greed? Please comment. |