Ncsamuel's Posts
Nairaland Forum › Ncsamuel's Profile › Ncsamuel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Me i still dont understand oh. How can some 20000 ppl be holding some 200million Nigerians to ransome for say some 7years now? |
I was the punctuality prefect yet i was always flogged with the junior students for always coming late.......... Throughout my SS days, my classmates thought i was chubby,whereas i wasnt, i used to wear a pair of jeans trousers and waist coat under my scl uniform cos my scl ehn evry day nah 'flogging day'.......the day i forgot to wear my 'condom' and i got into trouble even the principal and teachers were shocked cos b4 the flogging began sef i was already crying as if my father just died,evrybdy was shocked and afraid cos it was unusual.lol |
No day person go come nairaland where there would be no 'sex topic'. Shey dem take SEX take swear for una sef?. And even if the babe na porn addict,so? . Na new thing? |
Wetin come concern us concern you. Nobody cares about ur health,these ppl only care about ur songs that sometimes dont make sense. My brother enjoy ursef with weed and pussy before ur career expire jare |
See stop decieving us! She isnt really 'beautiful'. Am not an hater. We all know women nah. If u remove the fake hair,mascara,infact all the make up, possible fake boobs and bum u will see SOMBODY ELSE. Thats why i dont blame men who after their wedding night/honeymoon start chasing other 'beautiful' girls. |
I tire for this country. Nigeria nah the only country were person no get WAEC result go run for presido then win.... I expect to see the vulcanizers,okada riders etc to contest by 2019 |
Madam abeg eh go straight to the point. No need to dey give reason b4 u start ASHEWO. Just call my number when u re ready,afterall thats the only thing u are useful for.OLOSHO lyk u |
softMarket:lol common pry 6 result he nor get |
I am not understanding oh. Haba! Cant an average person see a python walking on its own and leave it alone but would rather kill it and then post it on nairaland to show u are a brave? If u no chop snake meat u go die?! This is becoming too much! Pls what do we do? I think we should start banning nairalanders who kill innocent and helpless animals and then post it here. And besides we are suppose to protecting our environment not depleting it!kai |
Thats a cobra nw. Never a black mamba. Black mambas are green. And pls be careful when holding a dead venomous snake, sometimes they can still be deadly. And make una remember say anti venoms are scarce in this country o. |
Na wa for Nigerians o! We can pretend. You corpers are acting as if ur former hostels in UNIBEN,OAU,UNILORIN......etc get toilet?, una wan lie say una nor SHOT PUT from 100L -500L? Una think say Govt no dey aware? Una come dey find fine toilet for camp.mtcheeeeeeeeeew.............and besides why we go dey SERVE country where the country/POLITiCIANS no dey SERVE us?!!! Na only Nigeria e for dey happen o! |
Lol. Nor be women?! Dem go always gather especially after men don chop dem clean mouth comot to complain abt men.......... But dem no go gather after women turn man to ATM machine, chop man finish clean mouth comot to another man. |
All these women sef. Dont even know what they are feeling lyk.na how much ur boobs and yansh go add to any man account? They dont even think |
Na wa oh.so there is no bill on ''if the economy is in recession, the sitting president should vacate aso rock and then go on exile to another country also taking the sitting senate president along with him'' lmao. |
WHY?? Dis kind tin no dey happen during naija election. |
Wtf! Wetin be una gain now? Una go just dey kill helpless harmless animals dey pose with their deadbody. And una no fit pose with shekau deadbody o! Besides. ITS TIME THOSE IDIOTS WE CALL OUR SENATORS PASS A BILL TO AKNOWLEDGE THAT ANIMALS THEMSELVES GET RIGHT TOO instead na budget padding we go dey hear about!! IDIOTS |
Most naija songs fall into the categories of : Spending money you dont have in real life,slow and steady wins the race, love and sex,and finally 'praise and worship' etc...... Most of these naija musicians are not talented. They only pry on the fact that most music lovers in the country are MUSIC ILLITERATES. As in they dont understand what actually is music. Infact by ratings most of the fans of OLAMIDE,WIZKID,SMALL DOCTOR,LIL KESH,REMINESCE,DUNCAN MIGHTY etc are music illiterates whereas those of DARE,TIMI DAKOLO etc are somehow different. But anyways all of them dey try sha. Hope i didnt offend anybody o? |
Abeg Make una go sit down! Rubbish!. Create which kind job sef?! Jobs were be say una no go allow una pikin dem apply for, na the jobs na him una wan give us? SEE we no want again,keep am till 2019 we go survive till we pursue all of una comot from dat place. Nonesense |
JesusmyGod1:lol now what would you do after you ve seen ur CHILD come out from that hole? |
This so called IPOBb and MASSOB whatever are just disgracing we IBOS. It appears perharps most of them are not educated people because if u look at the situation. Na only unemployed IBOs dey clamour for BIAFRA,mostly the low income earners lyk okada riders,shoemakers,petty traders,gate men, mechanics.....etc WHEREAS we do not hear anything from IBO senators,house of reps members, even governors, IBO military officers and even most IBOs who live outside IBO land and yet u are talking of emancipation......... With Who?. Instead of u disturbing everybody with this ur emancipation agenda........ Why not look for ways to better the lives of IBOS in general so that u can carry them all along.TO BE HONEST I DONT BELIEVE IN BIAFRA yet am IBO.#idonotbelieveBAIFRAasacountrywouldbeaPARADISE. I would be happy if we can try to as much as see that we can sustain ourselves in BIAFRA in NIGERIA. I prefer us being the richest region in a country than being a country. |
Why e no go break ur heart before?,even when crying u are ugly, imagine what u look lyk when not crying. And babe seriously an advice, u dont give anybody ur heart totally. Cos no man/woman can totally satisfy anybody in life. We all are responsible for our happiness not anybody else |
Which kind country be this one sef? I don tire 4 this country. Millions of graduate dey outside dem never see work, una dey license new private universites were ordinary Nigerians no go fit afford instead make una turn those poly to uni........make we dey manage am small small......na wa oh |
Why men no go dey patronize prostitute, shey body na firewood?.... But the truth be say e no still good too. Too much of ashewo fucking go make man no dey get interest for wife/GF dem again because their wahala too much!! Make women sef dey understand men small small and make men too dey understand women small small too. Because we no just come life come Bleep and women una demanding and excuses sef dey too much! |
Seriously guy re u dat lonely?!seems like you have too much time in ur hands,this ur post now does it even make any sense to you? |
Na wetin we no go see for this country sef............ So tey ashewo don turn online business. I wont be suprised if very soon people go dey book or order ashewo dem for JUMIA,KONGA and the likes. |
Keneking:......... Dude wat is with dis ur igbos are indeed doing very well........evrybdy is supposed to be doing well na |
Na only GOD know wetin these harmless animals do una o! Animal dey pass e own jeje, una kill am so dat una go post the pix 4 here make dem for see una as brave men. Na wa oh! |