NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 7:17am On May 01, 2015 |
Kwara state mention me ASAP... |
Phones › Re: How Beautiful Does Your Phone Keyboard Looks (pics) by ndnuray(m): 2:48pm On Apr 30, 2015 |
.
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 12:02pm On Apr 30, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:54am On Apr 30, 2015 |
Tah! Lady fire...morning dear, how was ur nite Gracyel: Lol... Georjay is right. Am a lady, not a babe.
Good morning |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 10:12am On Apr 30, 2015 |
Let's merge as one den...over 20 members here! Move dem over and still retain ur admin Odunharry: we have one already |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:04am On Apr 30, 2015 |
Now I know u are 1nsane georjay: . I no want wahala for u atal...just back off abeg...I don dey battle people lyk u sinc last week nd I knw say more still dey cum...I knw tz nt easy for u guys cuz gracyel na cutie...buh abeg mak una try park well...tank u in advance.. |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 10:02am On Apr 30, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 7:11am On Apr 30, 2015 |
Lols....ahhh! See me see wahala aaaaaa 'in psquare tone' georjay: . Block which road!...baba forget o...I knw say u stubborn...buh vewi soon I go overcome u |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 6:52am On Apr 30, 2015 |
Add me on WhatsApp to get added to the official Kwara corpers WhatsApp group. 07031929375 |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 6:51am On Apr 30, 2015 |
Done vera vera031: Vera-07062487767. Pls add me up on watsapp |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 6:50am On Apr 30, 2015 |
Lols....done megadinho: Kwara...I no dey go,dem rig d posting.....Using Orubebe's tune.... we can not continue with this nysc DG! He has failed us! He is partial! He is tribalistic! He has rig the posting! Am reading from the original posting file, most pple re posted tod north! I need more light!! More light!!! Because am typing this under special condtions! More light! Abeg I don rake finish>: ....oya add me pls 07061204528 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 6:46am On Apr 30, 2015 |
U wan block her road! No let her hear wetin u just yarn ooooo...na Gobe ooooo georjay: . FYI, gracyel is not a babe...she is a lady...ehen...oga sowi o...road no dey dia |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 6:35am On Apr 30, 2015 |
Tah! Babe wey don agree marry me if only we were deployed to same state.. georjay: . Ndnuray marry her gini...fitie setie o.. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 2:02am On Apr 30, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 12:11am On Apr 30, 2015 |
Yes ooooo...Kwara here I come Gracyel: Lol... You were deployed to Kwara? |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 11:05pm On Apr 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up by ndnuray(m): 11:01pm On Apr 29, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:53pm On Apr 29, 2015 |
If ur sys is not connected to a printer u can't see the CUL page.. misspetit: now i feel like crying cos its still saying load failed |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:51pm On Apr 29, 2015 |
|
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:22pm On Apr 29, 2015 |
chai, u get luck say u no fall 4 my state 'kwara' i for just marry u straight up.. Gracyel: Lol... Edo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:18pm On Apr 29, 2015 |
is the sys connected to a printer ? Adawalter: I'm having same problem o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:17pm On Apr 29, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 10:16pm On Apr 29, 2015 |
e don clear for ur eyes abi....oya report whr dem post u go.. Gracyel: No o.... Forget paddy matter now o.
U don dey promise us since morning say letter go come out today.
Am telling you now, if my letter doesn't come out today....
 |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 9:56pm On Apr 29, 2015 |
if u are interested in the kwara nysc whatsapp group...just drop ur number and i will add u up, where u get to meet others. |
NYSC › Re: Kwara State Batch A, Let's Meet Here by ndnuray(m): 9:54pm On Apr 29, 2015 |
kwara state of mind....in da building ...whats happening guys...if u are in lag halla|@me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 2:07pm On Apr 29, 2015 |
Lols.... Paddy mi no b fight now..Oya give me ur call up number lemme release only ur CUL first...others will follow. Gracyel: No o.... Forget paddy matter now o.
U don dey promise us since morning say letter go come out today.
Am telling you now, if my letter doesn't come out today....
 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 1:09pm On Apr 29, 2015 |
Lols.... U know m ur paddy ooooo...! No yabbing doh Gracyel: I will so yab you if those letters don't come out today o. |
Phones › Re: Change Your Imei On Your Andriod Phone Now. by ndnuray(m): 1:06pm On Apr 29, 2015 |
I tire ooooo falseman: The guy na real junkie |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 11:49am On Apr 29, 2015 |
Lols megawax8: na wetin we don dey hear since.
Finally, 'JEGA's soon' don soon pass this NYSC soon o
tired of anticipating |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 11:48am On Apr 29, 2015 |
Dis one is certain.. sansanluff: we've heard the "soon" like a millon times |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 11:47am On Apr 29, 2015 |
No ooooo, na yesterday I talk am..Lols phemolala07: Na so u talk on Monday |