₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,981 members, 8,514,812 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 12:47 PM

Toggle theme

Nduchucks's Posts

Nairaland Forum › Nduchucks's Profile › Nduchucks's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 309 310 311 312 313 314 315 (of 315 pages)

Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks: 3:30am On Sep 11, 2009
tunde300us:
As long as no one can quote any of the CEO's as having said he needs sanusi to salvage his/her bank,and there is no bank in the world that can claim he has not borrowed moni at one time of their existence, bla bla bla
ol' boy, dis one don pass me o. so you want make banks announce to regulatory agency say de banks need to be salvaged before the regulatory agency perform de duty wey dem get authority by law to do, right? i don get your perspective now, you be genius. de ting wey you dey talk is synonymous to this -   fire dey burn house, fire brigade put fire out, but una dey talk say fire brigade no follow due process because de owner of de house no call fire brigade to come put out de fire!! Even Einstein sef no fit top ya analysis

I still maintain say cbn get de authority by law to fire de CEOs, de only issue wey I get with Sanusi here na say him dey a bit agressive but sometimes serious problem calls for serious solutions. Na him prerogative to take de action. For those wey dey talk of due process, na due process according to which law?  No court don rule say CBN and Sanusi abuse their authority, until then, me go still give Sanusi benefit of de doubt.

Again, CBN and EFCC no be de same agency.
Business › Re: Understanding The Banking Sector by nduchucks: 6:23pm On Sep 10, 2009
justfash50:

We are eagerly waiting for the court pronounce of all the accused.
you know wettin? when court find dem guilty of financial crimes and sentence dem to, say, 5 years in prison plus N400m fine, I bet you say some sympathizers go tell you say, tafa (the IG crook) sentence no reach dat one, and  that de sentence too much, because de judge be Northerner.  cheesy
Sports › Re: South Africa's 800m Gold Medal Favourite Accuse Of Being A Man Before Race (Pic) by nduchucks(op): 6:14pm On Sep 10, 2009
THE controversy over gender row champion runner Caster Semenya deepened today — after reports claimed sex swap tests have shown she is a HERMAPHRODITE.

Semenya is claimed to have NO womb or ovaries — and has internal testes, the male sexual organs which produce testosterone.

source: http://www.thesun.co.uk/sol/homepage/news/2631482/Runner-is-a-hermaphrodite.html

na wa for waya!! if woman remove cloth and toto dey there and you no fit see testes unless you operate de woman like say you be doctor, then me I tink say she be woman. make dem leave de girl alone. e don do!!
Business › Re: How Much Did You Exchange The Dollar For Today? by nduchucks: 4:09pm On Sep 10, 2009
Today for Abuja:

Mallam go buy dollar: N157
Mallam go sell you dollar: N158.5
Business › Re: Understanding The Banking Sector by nduchucks: 3:22pm On Sep 10, 2009
maybe una fit detect a vast Northern conspiracy inside this interview. me I don watch and I no see am, na just very thoughtful  man with good ideas wey I see.

[flash=400,400]
https://www.youtube.com/watch?v=-4MtUELti0I&hl=en&fs=1&[/flash]
Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks: 2:53pm On Sep 10, 2009
tunde300us:
@ ndu chuks: I think u write nd read in a haste.
you gree say the fired CEOs dey responsible for those bad loans or na Sanusi way make dem gi out de bad loans? make we focus on that one first.
That was the question i was refering to when i made that statement,nd like i keep saying how did sanusi come about the assertion dat those were the worse 5 when he just got the report of the oda 14 som dayz back.
I smell a rat somewhere or its just a case of hasty conclusions
ol' boy, smelling a rat no dey enough to justify de actions of de CEOs wey dey squarely responsible for bringing de banks down to their knees. you don begin bring other banks inside de conversation. try focus on these 5 banks for one minute:

Did any of de fired CEOs dispute de fact say na loans from CBN dem dey take operate, before Sanusi fire dem? And if Sanusi and CBN no gi dem billions of naira in loans to keep dem afloat, no be say dem go go bankrupt? we fit discuss other banks and Sanusi style, wey me i don call rascality, some other time. but bad ting na bad ting, the CEOs dey squarely responsible for taking de banks down. I suspect say dem dey in collusion with de debtors sef, na de reason wey EFCC lock dem up be dat. why all of a sudden, CBN recover N70billion, within 2 weeks?
Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks: 2:22pm On Sep 10, 2009
naijaking1:
I see say you be the only one in Nigeria who doesn't know that one of Sanusi's first action was to fire the 2 CBN board memebers who did not agree with him.
naijaking1,

common suppose to tell you say, every new head of CBN, dey reorganize the consitution of the board members, so that most of de members go align with de vision wey him get. So if sanusi replaced 2 out of dem, no be his prerogative be dat? if dem fire you sef, you no go scream say na unjust firing? abeg make we see road.

Until you prove say sanusi commit any crime, I go still give am benefit of the doubt. my advise to you na to try see issues from detribalized lenses.

Also, make una try separate EFCC action from CBN action. That Sanusi fired de CEOs, no be crime, since him get legal authority to do so, at least until supreme court say de law wey apply, dey unconstitutional. na EFCC arrest your buddy CEOs, no be sanusi. If dem guilty of money laundering and financial crimes, make dem rot for jail.
Business › Re: Understanding The Banking Sector by nduchucks: 2:12pm On Sep 10, 2009
dayo,

you, my  friend, be the epitome of wettin i go call detribalized Nigerian. many of de people wey dey comment for othre threads only see de problem through tribal lens. sanusi's action, according to dem, na a vast northern conspiracy. de last time wey I check, dayo no be nothern name, so me I conclude say, your analysis dey intellectually honest.  Thank you for de post, na de kind analysis wey we need for naija be dis.

Allah ya tamake ka (may God help you).
Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks: 7:23pm On Sep 09, 2009
tunde300us:
@ ndu chuks: I tut being accused is different from being guilty,y do u want any1 to start saying things they re not 100% sure of ,unless ofcourse ure CBN,EFCC,AND THE COURT put together.
This CEO'S have been charged to court for this offences,but no one here has the right to say they re guilty. That is why so many ppl think there is so much to it than meets the eye.
Let due process take its cause and we will see how they will be charged,am sure maybe N10,000 like the case of tafa etc grin
tunde300us, e be like say you no sabi read broken. na for where i say de CEOs guilty of any crime? de ting wey i talk be say, dem dey responsible for de bad loans wey dem give. if you be CEO and you make de kind bad loan decision wey bring down de bank and stiff shareholders, methinks you go deserve to be fired.

as for whether de CEOs commit crime in de process, courts go determine dat. if dem guilty make dem rot for prison. if Sanusi sef commit crime as him take handle these affairs, make dem sentence am to jail too.

make una no let tribalism becloud una otherwise good judgement and analysis. shikena.
Business › Re: New CBN Audit Report Out - 3 More Banks Indicted by nduchucks: 4:10pm On Sep 09, 2009
PapaBrowne:
First those loans went bad because of the financial crises. The debtors couldn't pay back.
papa, e be like say dis ya excuse no hold water at all. if na because of financial crises those people no pay back, na for where dem find N62billion wey dem pay back in the past 2 weeks? ehn? make you try go get car loan and tell ya bank say you no fit pay because of financial crises, see whether dem no go come carry ya car. de thieves refused to even pay some parts of de loan bank, many no intend to pay back, financial crises or not.  stop burying ya head inside san san.

Worse part of it is that the Federal Government is the largest debtor and is finding it hard to meet up because of the same fall in the price of oil
abeg, na how much wey government owe Union bank or Oceanic bank, or any of de banks wey fail?  e be like say you be lawyer o. de kind wey see blue paint and red paint inside closet,  carry dem mix together inside him head, come announce to public say na purple paint dey for closet.  cheesy
Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks: 2:14pm On Sep 09, 2009
dgreatrock:
cc: ndu_chuks
finally, who know me wey dem go give me loan? no be una wey e be oga dem dey sakpa all our pepper go obodo oyinbo?
for de upteenth time, na my opinion i dey express for here. de fact say my analysis no favour de way you de tink, no mean say i dey work for CBN or sanusi. make we leave dat matter alone, but why you dey dodge my question? e be like say you no like the truth. Make I ask you de question again, no try dribble me like say you be maradona wey dey take Argentina go de same place wey Naija go end up, as far as world cup qualifications dey concerned.

de simple question:

tell me honestly, you gree say the fired CEOs dey responsible for those bad loans or na Sanusi way make dem gi out de bad loans? make we focus on that one first. if you gree say the CEOs dey responsible, na wettin be the befitting punishment wey dem deserve?

make you no run away o, i dey wait for ya answer.
Politics › Re: Somalia One Country,one People,one Language? Case Study Abi For Seperatist! by nduchucks: 1:10pm On Sep 08, 2009
oyb:
^^^^

er. . .

they ain't black. . . lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
una no go kill person for nairaland cheesy cheesy cheesy
Business › Re: How Much Did You Exchange The Dollar For Today? by nduchucks: 6:42pm On Sep 07, 2009
GEW:
I meant £. how could an inteligentia like u not work that out? i need a refund of my school fees.
OK, no vex. i been tink say you be oyinbo wey no sabi broken, you know say $ sign different from £ and I no fit read minds. Hopefuly somebody go help you find de rate for pound.
Business › Re: How Much Did You Exchange The Dollar For Today? by nduchucks: 2:42pm On Sep 07, 2009
GEW:
and $s pls
wettin you mean by $s pls? you no sabi read broken again? Ok make i repeat:

You can buy $s for N156.5 or sell at N155.

I been tink say dollars and $s na de same ting
Business › Re: How Much Did You Exchange The Dollar For Today? by nduchucks: 1:45pm On Sep 07, 2009
Today for Abuja:

Mallam go buy dollar:      N155
Mallam go sell you dollar: N156.5

I no know how Sanusi take stabilize prices for black market.  Official rate dey increase but rate for black market dey stable .  Under Soludo, dollar for don reach N230 by now. Maybe Sanusi don checkmate speculators.
Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks: 2:16am On Sep 07, 2009
dgreatrock:
ndu_chuks
i see that you are the devil's cbn/sanusi's advocate. a possible accomplice in the bid to ruin these banks, eh?
your smooth pidgin no go fit deceive anybody here tongue
lol. why you dey gi me more credit than wettin I deserve na?  you surprise me small because I no hear you blame the sacked CEOs and their accomplises (aka directors) wey already ruin de banks, but instead na minor me and Sanusi you dey blame. na de same ting wey una do when dem arrest Alami-wonder. Instead make una blame am for all de money wey him steal, una dey blame efcc say dem no arrest X, or Y, or Z.

de truth be say, those CEOs detroyed de banks. secondly, de actions wey Sanusi take, dey legal, at least until dem change de laws. me I dey ready to give Sanusi and de rest of the CBN board benefit of de doubt.  If any court find say Sanusi and co, break law, I go support make dem throw dem inside jail along with de remaining rogues.

As far as your dear fired CEOs, no worry, many of dem no go rot for jail, I sure say lawyers go find one technicality or de other wey dem go take free dem - thanks to the rascality (make I borrow baba OBJ terminology) wey Sanusi take handle de situation.

But tell me honestly, you gree say the fired CEOs dey responsible for those bad loans or na Sanusi way make dem gi out de bad loans? make we focus on that one first. if you gree say the CEOs dey responsible, na wettin be the befitting punishment wey dem deserve?

A separate issue gaba daya, na how Sanusi take handle the situation. As I been talk before,  Sanusi acted very swiftly and na him prerogative( make I troway small grammer)  to handle situation like dat. Another Chairman fit do am differently. Inasmuch as Sanusi never commit crime, na only time go tell weather Sanusi na genius or brainless Alhaji.

ngwanu, answer my questions to you - de one wey dey 2 paragraphs above dis one. if your answer wrong, den I go suspect say you sef don follow take awoof loan. cheesy
Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks:
@naijaking1: you know say dat kind decision no go be based on lies. no be only Sanusi make de decision, the CBN board members join make the decision. besides, I no here the fired CEOs dispute de fact say dem don broke.

@holymike47: every Chairman of CBN must to have critics and people wey disagree with de tings wey him do, or how him implement policies. inasmuch as him never break law, we must give am chance. trust me, Sanusi don step on too many big toes already and if him dey carry out illegal activities, him no go last for office.

Business › Re: CBN Ready To Sell Five Bailed Banks 100% To Foreign Investors by nduchucks: 11:29pm On Sep 05, 2009
naijaking1:
You know what they call somebody selling what doesn't belong to him? Thief lipsrsealed
lol, dis one funny small, of course na tief dey sell someting wey no belong to am.

Me thing say if CBN sell de 5 banks wey fail, dem no be tief.  make I refresh memory in case people don forget de reason why Sanusi, with him rascality, take over the banks. According to CBN and Sanusi:
, As at June 4, 2009 when I assumed office as Governor of the CBN, the total amount outstanding at the Expanded Discount Window was N256.57billion most of which was owed by the 5 banks.

A review of the activity at the EDW showed that four banks had been almost permanently locked in as borrowers and were clearly unable to repay their obligations.   .e.t.c
if CBN no inject the N420 inside the failed banks, dem go collapse. Basically, all de banks dey insolvent. de only choice wey dem get na to go bankrupt. now, na where dat one go leave depositors not to talk of the rest of de economy.

de only choice wey CBN get na to seize de banks, replace management, and den help dem find new ways to recapitalize. if de process mean say, foreigners go provide some of the capital, all well and good. If fact, me tink say, e no dey possible to recapitalize all 5 banks without foreign investment.

de truth be say, in a weird way, the failure of these banks go benefit the economy as a whole as soon as foreign money begin enter to buy the banks. All of a sudden a few $billion go enter the economy and e go even get positive effect on forex rates.

So make dem find buyers including foreign buyers quick quick. we dey watch dem. make we try comot tribalism for our analysis for a change, biko.
Business › Re: New CBN Audit Report Out - 3 More Banks Indicted by nduchucks: 4:39pm On Sep 05, 2009
abhosts:
If Bank of the North (Unity Bank) is not among the troubled banks, it will be clear to everyone what sanusi is up to. Soludo gave them a 70 Billion lifeline during his tenure so it is obvious that they are not on a strong financial footing.
which kind logic be ya own? If Soludo give Unity Bank lifeline, no be say dem for don take dat lifeline fix their problems? To just assume say because Unity receive lifeline under Soludo mean say the bank still dey in trouble is irresponsible. abeg make we try comot tribalism for our analysis.

make we wait and see. I know say dis Sanusi been show small rascality with de way wey him take fire CEOs, but I no sure say him get any northern agenda. But if Sanusi rascality result to recovering over N60billion in a matter of days, then me I no vex with am.
Politics › Re: Sanusi's Dirty Deals As First Bank Md by nduchucks: 3:32pm On Sep 04, 2009
PapaBrowne:
Majority of Nairalanders are employees, most of which don't understand the impact of Sanusi's actions on businesses.
I wish I could put a little sense in these folks man! Teach dem just a little economics, so they can understand the correlation btw the loans thier employers obtain and the paychecks they get at the end of the month !

Sanusi's moves have practically collapsed the credit system in Nigeria and that would in turn have adverse effects on the economy.
Most banks are now on a loan recovery drive and all have now become risk averse.
When the the Financial crises hit America the result was a credit freeze, and the US Government was sooo worried that it did everything in its power to re-ignite credit.
The impact of Sanusi's actions would start sometime around end of October when the country has exhausted July imports. Nigerians would start whinning, by which time it would be too late.
As you've stated, the sector that would be most affected is the importation of petroleum products. Enough fuel scarcity!
why you dey assume say, fuel scarcity na necessarily bad ting in dis case? de sooner wey all dis fuel importers go out of business, de better for us for naija. de biggest disgrace na for Nigeria, wey dey produce so much crude wey no get any functioning refinery. de money wey these banks borrow the oil importers and most of de defaulters wey dey for oil business don reach to build 2 or 3 refineries and more than enough to put the ones wey we get back in operation.

me i say mgbo piafuka gi isi, all of dem! make oil scarce sef, make yawa gas for everywhere! dat one fit make the thieving politicians and bankers sit tight and do wettin correct for a change.
Business › Re: Naira To Exchange At N80 To A Dollar! by nduchucks:
dis pointblank news people be like tabloid and gossip journalists wey dey thrive from rumours. why na only dem know about this secret memo?

de tory no make sense. if dem flood market with dollars, the dollar fit appreciate for market, but na for how long?  if i be speculator, no be say i go just sit down on top my dollar wait for naira to fall back to natural levels? i no believe de tory at all. 

But one ting wey dey surprise me be say, as naira dey depreciate per CBN rate every day for the past 2 weeks, black market rate no move and infact  e dey move closer to CBN rate.  either sanusi be magician or him don warn mallams dem say if dem mess up, na efcc go come catch dem.  smiley

Politics › Re: Oshiomhole Presents Three Jeeps To Ogbemudia Former Edo State Governor by nduchucks: 4:30pm On Sep 02, 2009
na where Oshiomhole get the money top take buy the Jeeps? If the money na from state funds then, impeachment proceedings must to start ASAP! Oshiomhole wan begin disappoint me. the money wey him take buy the Jeeps fit build several classrooms and provide free medical exam for at least 50,000 people.

Oshiomhole don begin to act like corrupt politician. shame on top all of dem.
Business › Re: How Much Did You Exchange The Dollar For Today? by nduchucks: 12:10pm On Sep 01, 2009
gowaga68:
Today rate is as follows

Dollar:we buy 155 ,we sell 157

GBP:we buy 255.50 and sell 260.50

Euro:we buy 227 and sell 231.50
for now.
gowaga68, thanks you very much
Politics › Re: Atedo Peterside Knocks Out Soludo by nduchucks: 8:52pm On Aug 28, 2009
qblaze:
Atedo Peterside, Chairman of Stanbic IBTC Bank Nigeria Plc issued this statement at 10 AM, this morning to international bankers at the on-going CBN Town Hall meeting at Andaz Hotel, 40 Liverpool Street, London EC2M 7QN,

Ladies and gentlemen, I present Mr Sanusi Lamido Sanusi, Governor of the Central Bank of Nigeria."
abeg wey de source of this introduction, I don search web tire and I no see am. Please give us link.
Business › Re: How Much Did You Exchange The Dollar For Today? by nduchucks: 3:28pm On Aug 27, 2009
Today for Abuja: Mallam go buy dollar for N157 and him go sell am to you for N159
Sports › South Africa's 800m Gold Medal Favourite Accuse Of Being A Man Before Race (Pic) by nduchucks(op): 5:52pm On Aug 19, 2009
the girl dey very muscular. na real humiliation if dem find out say she be woman true true. na wa o.

The gold medal favourite in tonight's women's 800m World Athletics Championships race is today facing claims that she is really a man.

South African Caster Semenya, 18, is set to race in tonight's final in Berlin after sailing through a semi-final on Monday in her first major international sporting competition.
But the teenage sensation has sparked controversy over her strikingly muscular physique, and today insiders claimed she would be gender tested following the final in Berlin.
Officials at the world athletics body, the IAAF, confirmed that organisation is aware of the controversy. A spokesman said the IAAF were unable to intervene in tonight's race, but sources claimed Semenya will be tested.

South African athletics chiefs furiously denied the claims and stated Semenya was definitely female.
Molatelo Malehopo, general manager of Athletics South Africa, said: 'She is a female. We are completely sure about that and we wouldn't have entered her into the female competition if we had any doubts.
'We have not been absent-minded, we are very sure of her gender. We are aware of the claims that have been made but our aim at the moment is to prepare Caster for the race this evening.
'We have not started testing and we have no plans to do.'
IAAF spokesman Nick Davies said officials had no proof of any foul play and were therefore unable to intervene.
He added: 'At this moment in time we do not have any evidence to stop her running.'
Despite the IAAF's statement, sources indicated Semenya would be tested after raising suspicion during an incredible performance at a junior championship.
The teenager, from Polokwane in South Africa's Limpopo province, burst onto the running scene at last month's African Junior Championship in Mauritius where she clocked 1:56.72 in the 800 metres.
The time was the best recorded in the world so far this year by more than a second.
A source at the World Championships in Berlin said: 'Semenya put in an astoundingly quick performance three weeks ago and prompted suspicions over her gender.
'Experts were concerned over the way she runs and urged the South African athletics body to test her.'
The well-placed source said Semenya would be subjected to a complex process of gender testing which could take several weeks
https://i.dailymail.co.uk/i/pix/2009/08/19/article-1207653-0613853E000005DC-238_233x659.jpg
Politics › Nigerian Police: 4,000 Members Of An Islamic Community Detained In Raid. by nduchucks(op): 10:03pm On Aug 16, 2009
dis one be like the actions of a police force of a banana republic. how dem go arrest people because dem fear say the people go become violent? our police don turn to rascals and dem go even shoot at will and nothing go do dem.

Me I say all of them na cowards, if dem  want real criminals make dem start with all de former heads of states wey tief money with impunity and de ex-governors. those ones don commit crimes already.

I sure say the Police oga wey dey in charge of this senseless detention don chop 50% of de money wey dem budget to house these 4,000 people.

all of dem na Ewu can beer.

From Christian Purefoy
CNN

LAGOS, Nigeria (CNN) — Police in northern Nigeria on Saturday detained almost 4,000 members of an Islamic community, claiming that the group posed a potential violent threat, the police commissioner in the Nigerian state of Niger told CNN.

Commissioner Michael Zuokumor said that 3,950 people who belong to an Islamic sectarian group called Darul Islam were “evacuated” from their main camp in a town called Mokwa.

The Darul Islam members were being detained inside a local school building, Zuokumor said. The detention continued into Sunday.

The police raid was “based on a fear of them becoming violent,” he said.

It was unclear whether any formal charges would be brought against the group.
Source: http://cnnwire.blogs.cnn.com/2009/08/16/nigerian-police-thousands-detained-in-raid/
Nairaland General › Nigerian Spare Parts Seller To Join American Wife He Met Online Soon (with Pics) by nduchucks(op): 8:03pm On Aug 10, 2009
The couple kissing during their wedding. Awwww:

https://odili.net/news/source/2009/aug/10/tribune/images/feat.jpg

They met on the internet. They fell in love. A spare parts seller, Kunle Bamidele was completely honest in his dealings with his Kentucky, US-based beau, Robin Martins, and their wedding recently in Ibadan was as topical as it was controversial. Nevertheless, the young man will soon jet out of the country to join his wife. Seye Adeniyi reports.
He was castigating one of his apprentices for wrong-doing when this reporter got to his shop at Ile-Epo area of Odo-Ona, Abeokuta road, Ibadan, Oyo State.

He was so annoyed with the young male apprentice that he brought out the Sunday Tribune edition of 12th of July, 2009 to butress his admonitions to the boy, on the need for him to be truthful, dedicated to duty, and, above all, say the truth at all times.

“Look at this young man now (pointing at Kunle Bamidele’s picture featured in the Sunday Tribune newspaper of 12th July, 2009), he reaped the reward of being faithful, truthful and sincere, and that was why a white woman, an American for that matter, left her country for Nigeria to marry him, ‘’ he told the apprentice.

Many people thought it was not possible, some tagged it an “arrangeé wedding”, while some are still casting doubts on the unique matrimonial union that took place recently in the city of Ibadan between the duo. Alhaji Laide Eniola, a 70 year-old popular fashion designer at Odo-Ona, along Apata road, Ibadan, was privy to all that transpired during the wedding.

Robin Martin, a 41-yr-old Kentuckian, had travelled to Nigeria, some weeks ago, to wed Kunle Bamidele, a 32-year-old spare parts trader at the popular Gate Market, Ibadan.

According to the tailor, the wedding ceremony actually took place in his house at the Scout-Camp, along Challenge-Molete road, in Ibadan on July 11, 2009, after the registry wedding at the Mapo Registry hall.

On why the wedding festivities were not held at the Bamideles’ house, as was customary, he said Kunle’s father chose the Scout Camp venue to give the American some solace as it was modern and more comfortable than his own, adding that since he and the man were childhood friends, he had to oblige him.

The 41-year-old American woman from Kentucky, USA, arrived in Nigeria on Tuesday, July 8, 2009, and the wedding between her and Kunle took place on Saturday, July 11, 2009. She was accommodated, throughout her stay, at the tailor’s house.

But why the quick arrangement that eventually led to a wedding between the duo, considering the short-days intervals?

Alhaji Eniola has this to say: “Kunle and the American woman had been chatting with each other on the internet for a long time, before the woman agreed to visit him in Nigeria. What really impressed the Kentuckian was Kunle’s sincerity and truthfulness. The woman had used many things to test Kunle’s truthfulness, sincerity, love and faithfulness and, I tell you, the young man is not like other Nigerian youths who are fond of duping Europeans on the internet.’’

He noted that the flight ticket with which the woman travelled to Nigeria was sent to her by Kunle. The bride-to-be had, through the internet, sent the money (foreign currency) to Kunle, instructing him to help her purchase the flight ticket in Nigeria and send it to her, an assignment which Kunle carried out to the letter.

“How many Nigerian youths, especially the so called yahoo boys, can do such a thing? I know what many of these yahoo boys can do, and how they are creating a negative image for the country through their dubious activities on the internet. But Kunle Bamidele, now the legal husband of the Kentuckian, did not do that,” he emphasised.

The tailor also revealed to Nigerian Tribune that the white woman, who is a divorcee and a mother of two children in Kentucky, was also impressed with her Nigerian husband’s truthfulness and sincerity when Kunle showed her all the receipts/invoices he had used in purchasing every material she instructed asked him to get, preparatory to their wedding, including the receipt for the new generating set that was purchased before her arrival in Nigeria. Robin Martins also surprised many people, especially the people living around the Scout-Camp area of Ibadan, when she took delight in eating traditional foods like amala, fufu, eba, even ewedu, gbegiri and okro soups, without developing bowel discomfort during her stay in Ibadan.

He noted that many people had tried to discourage the woman from coming, and yet many others had told the family that the woman would not tolerate the facilities on ground, but she coped admirably well.

Concerning the traditional wedding gown (aso-oke), which the couple used for their wedding, the septuagarian also disclosed to the Nigerian Tribune that Kunle was given money to buy the material by his bride, adding that it was he who designed the attire for the couple.

‘’The newly-wedded coupled enjoyed their honeymoon in my house and, I tell you, she was impressed with Kunle’s “performance,” being a black man. She also confessed to me that what she saw and experienced in Nigeria was the entire opposite of all the negative reports she had heard about the country before coming to Nigeria,” the tailor told the Nigerian Tribune.

He added that the white woman told him that she was very comfortable in her country, as she presently had two or three companies of her own. But she had to divorce her former American husband because the man used to beat, maltreat, and often subjected her to inhuman treatments despite the fact that she had two children by him.

There was a mild drama inside the Mapo Registry hall during the wedding ceremony. The local government officials that conducted the wedding programme were amazed and highly impressed by the woman’s dancing steps. They were pleasantly surprised, especially when the Kentuckian began to lavish dollars on them, when the couple were called to come forward for thanksgiving.

Throughout her stay in Nigeria, Robin Martins Bamidele was able to acclamatize to Nigeria’s weather; she did not complain of any ailment or infections. But she kept abusing the Power Holding Company of Nigeria (PHCN), for throwing the country into darkness.

Another drama that also ensued during the woman’s short stay in Nigeria, according to Alhaji Eniola, who hails from Ede, Osun State, was between the woman and the Embassy officials when she took her Nigerian husband there to get all the neccessary papers that would facilitate his smooth journey to Kentucky, USA.

The Embassy officials did not want to give Kunle clearance documents for the journey, hinging their excuses on their previous experiences with Nigerians. However, when the new bride shouted at them, Kunle was given all the necessary papers, and will soon be going to America to join his new heart-trob.

Source: http://odili.net/news/source/2009/aug/10/602.html
Nairaland General › Nigerian Spare Parts Seller To Join American Wife That He Met Online Soon by nduchucks(op): 7:56pm On Aug 10, 2009
The couple kissing during their wedding.  Awwww, how romantic.

Christianity Etc › Re: The Story Of Moses: Bible And Quran' Be The Judge by nduchucks: 7:06pm On Aug 07, 2009
na wa for wayas! Abuzola don confirm say de Christian God be the same as Allah. him tell us say both the quran and bible call dat God, the God of moses. on top of that this story of moses dey for inside the jewish holy book sef.

the tin wey i fit conclude be say, moslems, christians, and jews, share the same origin, one way or the other. The sad tin be say, dem don dey kill themselves for thousands of years, and dem still dey kill themselves form Germany to Russia to Rome and more recently to Nigeria. All these barbaric killings because of wettin we fit conclude say na domestic dispute.

na una God go forgive all of una.
Investment › Aliko Dangote Elected President Of The Nigerian Stock Exchange (nse) by nduchucks(op): 5:05pm On Aug 06, 2009
Seasoned industrialist Alhaji Aliko Dangote has been elected President of the Nigerian Stock Exchange (NSE). He was unanimously elected by the 15 member NSE council at its meeting in Lagos today. Dangote is the second Nigerian to be so elected.

The late Sir Ojukwu Odimegwu made history as the first which he was elected to lead the council between 1963 and 1966.

Source: http://thenationonlineng.net/web2/articles/13151/1/NEWS-UPDATE--Aliko-Dangote-elected-Stock-Exchange-President/Page1.html

This Dangote get him own warehouse inside Port for Apapa wey be government property, him na the richest man for naija, now him go be President of stock exchange. WOW!!! This man na true genius, him be my hero.
Business › Re: How Much Did You Exchange The Dollar For Today? by nduchucks: 6:58pm On Aug 03, 2009
BOMANY:
I understood the same from what the newspaper said, however on the fiscal and economic levels there is no indication or reason for the fed gov to dump the naira suddenly like this. the oil on its highest level last month, 71$ per barrel now and the dollar internationally on the weakest point since the beginning of 2009, so why they decided out of all sudden to dump the naira. they must be mumu to do so. the trust on naira and whatever the CBN says will be lost forever. Moreover many will start keeping their own money and speculating again. huh undecided tongue

or perhaps someone else will read the subject again and tell us what he understand
I no sure say I believe the report wey talk say official rate don reach N156. According to central bank http://www.cenbank.org/ the official rate for bank today na N150.25. I buy dollar for black market today for N158 and mallam go buy from you for N156.

De tin never spoil reach the sensationalized headline wey people dey post.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 309 310 311 312 313 314 315 (of 315 pages)