Nduking92's Posts
Nairaland Forum › Nduking92's Profile › Nduking92's Posts
Viewing this topic: zugoboss(m), desertboom(m), sKeetz, Yomexy11, ZUBY77(m), aluta2, Nduking92(m).guys ana abia abia. . .no more life ana aga aga. |
zubby i luv d way u update today |
zubby thumbs up,u try wella,come continue |
zubby,u no d thank pesin na how dem go take de coment?i don praise u tire yet no piiim frm u or so i tot |
zubby e no dia.sail on cos u de represent wella |
seunblack: Am glad I commented first on ur new thread,but pls zubby en devour to upload fast jst lik u av bin doin in legend of d fuckerrrrrrrs.I no longer do anytin wit my system oda dan to read ur adventure and pls try and fast 4ward so we can continue from where u stoped on legend of d fvckerrrrrrzzzzif i hear!i 1st u joor,lol . . . .em zubby u don hear na,apply copy and paste abeg |
zubby my man,copy and paste d previous ones frm legend of d fuckers abeg my guy cos i cant wait.1st to comment sha.its a previledge my man.grant my request i plead.luv ur adventure"no homo"as my man Flow would say "or so i tought" |
flow is it not time yet?abi na one year one block? |
any gift? |
nice one |
flow we de reason.jonzin ìs allowed but u no de jonz my man or so i tot.keep flowing |
roll on |
keep flowing mr flowey |
flow wetin de xup na? |
more grease to ur elbow bro. |
flow dis one na update abi na to fufil all righteousness?if u wan update u update well with long post.since morning i don check u tire |
flow u no try today at all |
na 3-1 i go give my wife.my boys names wil be Kamsiyochukwu,izukananne and akaolisa while my baby girl's name wil be Nkemakonam"my only sisters name"how about dat? |
ogugua88: [size=13pt]He should speak for himself biko. She made an indecent film for people to choose to watch at their own leisure, just as he did. With the way he's describing squeezing and grabbing, one doesn't have to guess that he's watched it multiple times already. |
ogugua88: [size=13pt]I'm sure it took him some hours and cold showers to finish composing his gbagaunificated letter.[/size]taaa jiri nwayo,u think Uzor is jibrish journalist.take time o.uzor abeg no de write dis kind of letter openly.i de mis ur journal in Sensation magazine in those days. |
Rap maestro: i tire oif i hear say na u talk,is dis why u run commot for ur tread all dis while"standing out for my community"ur head suppose de dia o.unless u wan follow Skarma go prison only if u understand wat i just kowasiate. |
Flow dis is not why we ar here,we ar here for ur jonz,o buru na i choro igba nwata nwanyi ahu bu Ishilove TT biko inbox o de nwata nwanyi.story time biko maka Ndu m |