Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,836 members, 7,810,218 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 12:26 AM |
Nairaland Forum / Nduking92's Profile / Nduking92's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 9:36am On Apr 19, 2013 |
flow flow flow,u too much my man |
Literature / Re: NYSC: PPA:- Place Of Promiscuous Assignment by Nduking92(m): 9:19am On Apr 19, 2013 |
Mazi piawa oku. |
Literature / Re: NYSC: PPA:- Place Of Promiscuous Assignment by Nduking92(m): 7:33pm On Apr 18, 2013 |
mazi evening don reach o o o o o,abi u wan make i cal d ugly one for u?Laughing°˚ ˚°º≈inº°˚ ˚°º≈*Akwa- IboMº°˚ ˚°º≈dialectº°˚ ˚°º≈iyammi º °˚ ˚°º≈=)) =)) =)) nsutor_mkpo- idom?=)) =))=)) =)) °˚ ˚°º≈iº °˚Mbong akam˚°º≈*º°˚ ˚°º≈º °˚Sungsung°ºoh≈-=)) =)).. ;Dmazi evening don reach o o o o o,abi u wan make i cal d ugly one for u?Laughing°˚ ˚°º≈inº°˚ ˚°º≈*Akwa- IboMº°˚ ˚°º≈dialectº°˚ ˚°º≈iyammi º °˚ ˚°º≈=)) =)) =)) nsutor_mkpo- idom?=)) =))=)) =)) °˚ ˚°º≈iº °˚Mbong akam˚°º≈*º°˚ ˚°º≈º °˚Sungsung°ºoh≈-=)) =)).. |
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 12:01pm On Apr 16, 2013 |
flow1759: Make una no vex, today update go be evening tins. **Abeg make unu no vex** in Old Solja's voicethen u have to make it a triple and long post sir,regards frm my snr bros Flavour na abania.MAZI PIAWA OKU!!! |
Literature / Re: A Birthday To Remember 2 by Nduking92(m): 10:53am On Apr 14, 2013 |
annebaby,more grease to ur elbow my dear.anywia u write de go.i go de follow follow u 1 Like |
Literature / Re: NYSC: PPA:- Place Of Promiscuous Assignment by Nduking92(m): 10:25am On Apr 14, 2013 |
mazi u too hot o o,mazi oku.hope u stil remember Nduking'flavour's jnr brother'?dat one de sha,mazi piawa oku! |
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 7:21am On Apr 14, 2013 |
I am a die hard fan of 1759. Infact Guinness company suppose give me award. Or so u tought |
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 4:28pm On Apr 11, 2013 |
flow u too much |
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 11:05pm On Apr 04, 2013 |
i luv ur choice of words my man. |
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 11:51am On Apr 04, 2013 |
come finish wat u started man |
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 7:06am On Apr 02, 2013 |
brainbox nawaooo,so na like dis u wan take go because of Ukwu sara mbara?anyway mayb na Ife ina eri.Flow my man keep sailing wosky and yaga yaga bcouz couty couty an shuty shuty is ur duty.luv u man |
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 12:24am On Apr 01, 2013 |
Aro flowey u and my brother(mbaise)brainbox no try for dis one.una suppose giv d children smal,make sure they chop am finish for una face b4 leavin,anyway Innachesta innacosta innabruta all barga mind are not d same.flavour n'abania beg me make i yarn u "fire d go,flowey oku" |
Literature / Re: ::::::::*lara's Faith *:::::::: by Nduking92(m): 7:49pm On Feb 20, 2013 |
bukky no try me o o,if u no save bukky me i go girlnap u.try me. . . . . .na joke o,i de crase?but abeg o to avoid stories dat touch |
Literature / Re: ::::::::*lara's Faith *:::::::: by Nduking92(m): 10:34pm On Feb 15, 2013 |
nice one bukky, |
Literature / Re: ::::::::*lara's Faith *:::::::: by Nduking92(m): 6:34am On Feb 10, 2013 |
bukky wia u de na,discussion suppose continue my dear |
Literature / Re: My Life::::**** by Nduking92(m): 7:12pm On Feb 01, 2013 |
bukky nawa u o.,wetin de xup?d whole of today no update y? |
Literature / Re: My Life::::**** by Nduking92(m): 10:11am On Jan 31, 2013 |
bukky fire de go o o,bukky oku.if to say u be omo igbo i fo finish up dis song |
Literature / Re: My Life::::**** by Nduking92(m): 8:44am On Jan 30, 2013 |
my swt baby is back,am sorry for my late partaken in ur swt story,oh how i mis u and ur story.no dulling my baby,fire the go my dear 1 Like |
Celebrities / Re: DonJazzy And Brother Set-up Oil And Gas Company by Nduking92(m): 11:35pm On Jan 19, 2013 |
I have gone through the definition of Education a couple of times and I can’t still find where Education as promised to provided wealth or riches, it promised mental development which is a tool for success not success itselfas we have been conned to believe. |
Celebrities / Re: DonJazzy And Brother Set-up Oil And Gas Company by Nduking92(m): 11:31pm On Jan 19, 2013 |
stupor: Hmmm.... Don Jazzy again ! one would start to wonder what D'banj is going to buy-in intô or float. |
Literature / Re: Love-life On Campus by Nduking92(m): 11:42pm On Jan 17, 2013 |
@bukky.elewe ukwu egbuo ewu nwanyi,i nwere ife m na eri.i luv u and ur story even thou i havnt met u,sum one with dis nice story must b a nice babe.keep it up but try follow me as i follow u.chei by as e dey.com 1 Like |
Literature / Re: Love-life On Campus by Nduking92(m): 11:31pm On Jan 16, 2013 |
no let me sue u my dear,yes i can sue u for keeping me in suspense.dis ur write-up bu ife m na eri,flavour na waga g ribe ukwu nwere nti.nne m no dulin joor.luv u |
Literature / Re: Love-life On Campus by Nduking92(m): 9:31pm On Jan 16, 2013 |
baby fire the goon,baby oku. |
Literature / Re: Love-life On Campus by Nduking92(m): 8:17pm On Jan 13, 2013 |
baby fire de go,peeps i know wetin d worry her,she need more comments.so una know wat is right na.*winks* |
Literature / Re: Love-life On Campus by Nduking92(m): 11:33pm On Jan 12, 2013 |
ride on |
Literature / Re: Love-life On Campus by Nduking92(m): 11:12am On Jan 10, 2013 |
wow,am impressed.u guys are really challenging and motivatin d younger generation.keep it up.but dnt keep silent too long,i luv ur story |
Family / Re: Couple Fighting Infront Of Shoprite At Ikeja. . .(Pic) by Nduking92(m): 7:31am On Oct 13, 2012 |
Rooneyboy:nwa u be aboki o,i de tel u o.d shoprite u wia talking about was built last year 2011,and u ar wynin dat ur senile mouth to b talkin rubbish,take time and mind how u write things hia.mtschwew |
Family / Re: Couple Fighting Infront Of Shoprite At Ikeja. . .(Pic) by Nduking92(m): 9:51pm On Oct 09, 2012 |
shoprite Ikeja.lol,next time u want to post frabacant fabrication make sure u organise urself Poster.dis pix is a funny pix which was online for months now.SHOPRITE is in ENUGU not IKEJA.lol |
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |