Nelson6's Posts
Nairaland Forum › Nelson6's Profile › Nelson6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 21 pages)
lol i dont mind making callz too ![]() |
lol not a bad idea ![]() |
kemisuga:no stress so long as u will be among ![]() |
yawnz*********** ![]() |
i tire for the guy , maybe na hunger dey worry am ![]() |
body dey inside cloth o jare . . .wat do u have for me ![]() |
hmm |
buahhahahahhahahh ![]() okay guys enuf of dis nonsense . , make una kiss and makeup lolz ![]() but wait a min. , una no know say una don old for this una mates be grand fathers o |
Kunbee:at least i got one and u dont . pele omoge ![]() |
how did it feel like? was it very soft?, succulent? or hard as mango? pls do it again , slap is nufin ![]() |
lol if they had called each bitter heart dem for live long . .or even call themselve alabukun ![]() nice joke ![]() |
must da joke be fuc<kn ![]() ![]() |
u be snake u just dey hiss up and down ![]() |
@teadr wetin u fit do am? u don see babe u don dey blow grammar lol bottom power na wa o ![]() @kemi tyte joke, kip dem coming |
lmao!! very funny me likey!! more plsi need to ease my depression ![]() |
first call am, make we hear him tots ![]() |
no. cus i know u had strong amala for dinner, no dey form cool G for here ![]() |
hahahahaha she obeyed her mother, wish all girls will tell me that ![]() |
love is what we need to progress in Nigeria. |
no. for wat na? |
God bless u bashy lolz i sure say na he be ABA MADE. ![]() @HAMID Na front hand o |
lol am loving dis, .bashy its well o ![]() |
ghost in da house lol prays hard* |
kudos tope lolz ![]() |
gbe enu e dake jare, u think say na only u she dey friend |
no be u snatch am ![]() |
mannygee u make sense jare even though u no get sense ![]() |
okay i will tell him but wait a min, wat are u celebrating? ![]() |
na him na |
![]() |
na u dey worry me ![]() |
my gawd! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 21 pages)




